Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
Yhemolee casually gifting a shoe of €1k is another level of flex aje 😂❤
normal! man don dey giddy up now.. that way go clear soonInn Shaa Allah ❤️
If I stop hustling make I bend. But oga Yl Na the same size we dey use oo🤲🏽🤣
Some of d shoe them gift am
Brr Yhemolee😳😳😳🤯 u d para ooh 😳😳 Omo,is plenty 💯
Egungun my favorite I love and appreciate everything you do ❤one love 💕
This is crazy babyyyyy 😇 Egungun of Lagos 😊
When you’re displaying the sneakers, try and be adding the market price to it, it will add value to the sneakers
Mr egungun ❤help ur Boi
Omo love bro from Togo
Omo 🔥❤️
I love it
Life of a 💫
Dope Denim jean
Omo people get money 🥹❤️… 185 pairs of sneakers haaaaa , I don’t even have one fake or one original sneakers like this 🙂..
Oluwa sanu mi, shine your light on me.. make me sef follow get this money 🙏🏽My entire shoe collection no pass 100$ Weyrey ni mon fi port e
God!!! No forget me abeg🤲😢
Yhemolee❤️❤️🤭
Abeg try dey reduce the music make we they hear conversations abeg
Omoh I’ll never be poor😂😂
Amin eeee pooooo
visit layemi TDC collection next
That’s crazy babyyyyyyyy 😇🥹
Omo. See as I Dey look dey pity my life, na one pair of shoe person Dey wear for like 2 years now😂😂. Omo God Dey o
😂😂
The Jordan 1 Retro High OG SPTravis Scott Mocha in a size 8 goes for £1,248 the most expensive size is the size 6 that goes for £2700. YL definitely got scammed $8k for those or maybe he paid celebrity price idk 🤷🏾♂️
Some times they just come online to hike the price of things they have to sell them off high
Second to comment pls do giveaway 😭😭😭😭🥰😢
God bless everyone seeing this post
Egugu go beg shoe ooo
Shoe wey I get no pass 2 😅😅
@egungun lol you say you can never give out .. make the shoes choke first you’ll dash out
All turkey shoes ahhhhh
Omo this one na small for chris brown sneaker room side
Nigerians and always comparing🙄
that tv is LG C3 77" oled....almost 5m for the tv alone
Ogboni shoe 😂😂😂
This guy present nah Hushpulpi TB😂
Sooo?
Both of them aren’t sneaker heads
I have mad collection
Hushpuppi throw back
😂😂 nah wicked man you be lol
You self try get rich person throw back too werey
He senior sef
Bro. The lifestyle cost 💲
Na you no know
Dey play after 10 years this shit ain't necessary
No be easy
Interview dosh next 🔥
That one only goes for flashy and pricy sneakers….he’s not really a sneaker head…he go buy sneakers as far as it looks flashy and costly
Hmm
That’s how they make money thoughSpend to get moreOmo Lagos nightlife no be small business o
The audio 😢
I don't need shoes . All i need is help to set up my baking buffet .i beg sir 🙏 something small
Egungun no put steeze for this video
NEXT; ZLATAN!
Improve the sound pls
😂😂😂
My question is simple Yhemolee dey sell them?😂
The lifestyle cost na you no know
Bro plz stop lying to Nigerians, the OG Travis Scott Mocha no reach 7k$ I have those shoes. Check stockx is less than 1k5$
It’s now 179 you don thief now 😂
Nice collections but this prices na big cap😂 way to up Wetin make us come do lmao 😂
There is no sound
Size7
Ema fi pressure pawa
Abi o 😔
Work on your audio thank you
I had 125 pieces
Can't hear properly, the sound is somehow...the soundtrack is louder than the conversation
M give me the ugliest shoe 👟😢
Egun gun no get job bottom
You just Mumu
@egungun ❤🎉
Most of the prices are augmented and the both of them don't really have much knowledge of shoes🥲
Yhemolee casually gifting a shoe of €1k is another level of flex aje 😂❤
normal! man don dey giddy up now.. that way go clear soon
Inn Shaa Allah ❤️
If I stop hustling make I bend. But oga Yl Na the same size we dey use oo🤲🏽🤣
Some of d shoe them gift am
Brr Yhemolee😳😳😳🤯 u d para ooh 😳😳 Omo,is plenty 💯
Egungun my favorite I love and appreciate everything you do ❤one love 💕
This is crazy babyyyyy 😇 Egungun of Lagos 😊
When you’re displaying the sneakers, try and be adding the market price to it, it will add value to the sneakers
Mr egungun ❤help ur Boi
Omo love bro from Togo
Omo 🔥❤️
I love it
Life of a 💫
Dope Denim jean
Omo people get money 🥹❤️… 185 pairs of sneakers haaaaa , I don’t even have one fake or one original sneakers like this 🙂..
Oluwa sanu mi, shine your light on me.. make me sef follow get this money 🙏🏽
My entire shoe collection no pass 100$ Weyrey ni mon fi port e
God!!! No forget me abeg🤲😢
Yhemolee❤️❤️🤭
Abeg try dey reduce the music make we they hear conversations abeg
Omoh I’ll never be poor😂😂
Amin eeee pooooo
visit layemi TDC collection next
That’s crazy babyyyyyyyy 😇🥹
Omo. See as I Dey look dey pity my life, na one pair of shoe person Dey wear for like 2 years now😂😂. Omo God Dey o
😂😂
The Jordan 1 Retro High OG SP
Travis Scott Mocha in a size 8 goes for £1,248 the most expensive size is the size 6 that goes for £2700. YL definitely got scammed $8k for those or maybe he paid celebrity price idk 🤷🏾♂️
Some times they just come online to hike the price of things they have to sell them off high
Second to comment pls do giveaway 😭😭😭😭🥰😢
God bless everyone seeing this post
Egugu go beg shoe ooo
Shoe wey I get no pass 2 😅😅
@egungun lol you say you can never give out .. make the shoes choke first you’ll dash out
All turkey shoes ahhhhh
Omo this one na small for chris brown sneaker room side
Nigerians and always comparing🙄
that tv is LG C3 77" oled....almost 5m for the tv alone
Ogboni shoe 😂😂😂
This guy present nah Hushpulpi TB😂
Sooo?
Both of them aren’t sneaker heads
I have mad collection
Hushpuppi throw back
😂😂 nah wicked man you be lol
You self try get rich person throw back too werey
He senior sef
Bro. The lifestyle cost 💲
Na you no know
Dey play after 10 years this shit ain't necessary
No be easy
Interview dosh next 🔥
That one only goes for flashy and pricy sneakers….he’s not really a sneaker head…he go buy sneakers as far as it looks flashy and costly
Hmm
That’s how they make money though
Spend to get more
Omo Lagos nightlife no be small business o
The audio 😢
I don't need shoes . All i need is help to set up my baking buffet .i beg sir 🙏 something small
Egungun no put steeze for this video
NEXT; ZLATAN!
Improve the sound pls
😂😂😂
My question is simple
Yhemolee dey sell them?😂