If this is true, my advice to women first of all take care of yourself before u go dey support man or guy.because dis days men no deserve the suffer wey we women dey suffer for them ooo...they don't value it again ooo
Chaii I just think I have enough time to start a TV show to let the youth know the different between boyfriend, fiance and husband. I did the same mistake but is not too late before 😮I know the kind of family am getting married to
Fr dos who say its a prank,, is not a prank ooo, nah dat how e happen gangan,,, d person wey record it try to record how d lady went to present gift fr orilabi without his notice, nd met him wit another lady on d bed,, am a man,, dats how a lady should behave since dey re dating each other,,, But wat pain me most is dat orilabi frnds how dey behave,,, Tobi is such a nuisance guy I swear,,,,, but sha clasic should take heart
All of una Dey mad 😂especially the guy on ijab 😂 So u guys want to tell me say Na the day wey orilabi carry woman come house , Na that same Dey classy carry one nonsense shoe come as a surprise with camera too 🤷♀️ No 2 : orilabi was inside with another woman and his friends allow his girlfriend to enter like that without shaking 😂😂 una well done 👍 EYIN IDONS 😂😂😂😂😂😂😂😂
Leave the guy alone let him go,them no Dey advice person wey Dey in love,classy God will give you your own man and for the bobrisky you can’t eat your cake and have it
If this is it not a prank video or skit then then be well informed that people around orilabi are opportunist and are not real with him ,they don’t like him and will never tell him the truth and he should be careful around them or nevertheless he should stay away from them
Ahhh I swear I can’t believe am actually crying for classy oo😢guys with bad behavior, and that stupid boy call tobi if I was able to be there I swear to God that tobi will regret the day he was born
This is disheartening 💔🤦♀️I’m so disappointed in this Orilabi guy the fact that he can’t even say anything is annoying 🥹so someone cannot suffer with a guy like this 🤦♀️
This can't be script or prank.... If truly it real as have said Classy pls let Ori go on how once... Ita ni oma Le Omo pa da wasile. I pray that by then it will be late for him. Almighty God will give you your own husband that will pamper you also trade for nothing... Also the people around Ori are evil in other way God want to reveal the hidden secret to you.
This is definitely not scripted. But @classy u fucked up for forgiven them so easily. Abeg how much u don get Ori way u dey fuck up ati Ikorodu Bobriski na like she said, adabi subhana robika
Am a guy and I hate this stupid act of cheating. But with the look of things I think this is not a skit but henceforth I will unfollow this so called orilabi because I can see that he is not someone to follow like you just beg someone you even took Alfa with you yo her house to beg on ur behalf and because of the love the girl have for you she accepted you back easily and you still do this yo her Orilabi you such a wicked guy And mind you bro those you are moving around with now will leave you when you don’t have anything again mark my words
If this is really not a skit then I’m speechless U caught ur husband nd all his pple treating u like this😂definitely u not welcome there 💯💪even ur husband can’t even control d girl as d girl Dey beat u😂😂alfa con come say make una settle nd u let it slide just like dat 😂😂😂😂😂I’m sure he nd d lady are still together U better wake up make dem no just Dey use u after some years he will dump u
If this is true my dearly sis It obvious u are not welcome in the house at all because u caught ur husband the best thing they shld is to start begging you but still yet see how dey treat pls be careful they are all bad people
The guy on ijab na bad guy 😂😂
Wow I love this movie ❤😂😂
I just love the Eskimo, still wants to follow classy 😊😂
Walai u no serious inside everything wey dey happen na d Eskimo u focus on 🤣🤣🤣
If this is true, my advice to women first of all take care of yourself before u go dey support man or guy.because dis days men no deserve the suffer wey we women dey suffer for them ooo...they don't value it again ooo
What about men supporting women... just stop all talk, na men Dey suffer pass for women hand, that why some men are now bad guy...
Chaii I just think I have enough time to start a TV show to let the youth know the different between boyfriend, fiance and husband. I did the same mistake but is not too late before 😮I know the kind of family am getting married to
See those holding you self they all know that girl they already choose her against you
I saw u no well but you said you guys are not dating on live that day
Fr dos who say its a prank,, is not a prank ooo, nah dat how e happen gangan,,, d person wey record it try to record how d lady went to present gift fr orilabi without his notice, nd met him wit another lady on d bed,, am a man,, dats how a lady should behave since dey re dating each other,,,
But wat pain me most is dat orilabi frnds how dey behave,,, Tobi is such a nuisance guy I swear,,,,, but sha clasic should take heart
Ori ori
Wo ni to gbe lemi lori
😅
Wettin dey do ibadan bobrisky 😅
i for call am skit o..... but the cry wey classy dey cry looks genuine o..... ORILABI! Shey ori e o fe buru bayi 😢😢😒😒
If this is not scripted, let Orilabi go. He has chosen the person he wants.
All of una Dey mad 😂especially the guy on ijab 😂 So u guys want to tell me say Na the day wey orilabi carry woman come house , Na that same Dey classy carry one nonsense shoe come as a surprise with camera too 🤷♀️
No 2 : orilabi was inside with another woman and his friends allow his girlfriend to enter like that without shaking 😂😂 una well done 👍
EYIN IDONS 😂😂😂😂😂😂😂😂
He carry babe for house he no even close door 😂😂😂😂
Is classy curse😂
For them oloribu ni gbogbo yin😂
Leave the guy alone let him go,them no Dey advice person wey Dey in love,classy God will give you your own man and for the bobrisky you can’t eat your cake and have it
If this is it not a prank video or skit then then be well informed that people around orilabi are opportunist and are not real with him ,they don’t like him and will never tell him the truth and he should be careful around them or nevertheless he should stay away from them
Na plan work jaree😅
Weldon ,I love the movie,do interested 😅
Orilabi no Dey lock door 😂
I can’t believe I just finish watching this 🙄
But it shouldn't be u classy that orilabi will cheat on🧐🥺 classy take heart dear. Leave the fight for God plsss🙏
This fight is interesting 😅
More of it bravo 👏
Ahhh I swear I can’t believe am actually crying for classy oo😢guys with bad behavior, and that stupid boy call tobi if I was able to be there I swear to God that tobi will regret the day he was born
This is scripted cus the friends would have never allow her go inside like that 😂
So sorry sis
Men are so wicked
That guy on jibah nah Wereey 😂😂😂
Were gidi
That one needs slap reset 🤣
No be small werey big one
Isn't by force you people should marry 😢 leave him alone and focus on ur life @classy later orilabi wil regret when his eyes open 😢men are ingrate
All these men are werey gidi
Awon elesin meta murikan,ori gbogbo yin buru danu 😂😂
Haha how orilabi know this girl 😂😂😂😏you don’t even want to come to omu aran again
Omo i need to comment but I don't know maybe ill get a reply cause wetin i wan ask plenty 😂
I don't like what Ori did for that girl he really hurt her honestly
It's not fair at all
That guy on jibah nah big fool
This is disheartening 💔🤦♀️I’m so disappointed in this Orilabi guy the fact that he can’t even say anything is annoying 🥹so someone cannot suffer with a guy like this 🤦♀️
That's my points,if he is a real Man he supposed to chase that girl away firsts as in very annoy 😩😴😴
@@olajumokestella4741 I’m telling you Sis
May God deliver us from bad men🤲
Men are so wicked if I am the one that is in Lizzy shoe I won’t date Orilabi again this have already show that this family did not like her
You need to have forgiveness heart
I swear 😢😢
Omoh 💔 that why I can’t trust any guys no matter how he show me love I no at last is will still behave like wizard
Gbogbo yin shiere
Nah plan work jor 🤣🤣
I Like the movie 😂😂
I swear I will never forgive him
This Orilabi don’t even have action😆😆
This is wickedness orilabi did not even look at classy at all she keep holding that stupid girl and that tobi is a bastard
Tobi atenu tie tita 😊
Olosho girl you won’t to beat baby mama orilabi haaa 🙆♀️ mad girl shame on you
What’s the title of this movie?
Classy should learn from what happened especially that tobi guy besides they should have allowed the girl to go out instead of her
Nah wah ooo😂
Oju akpa ko le dabi oju Ara love we never be real again
Like the movie 😂😂
This script sweet😂
It’s not a script but true
This happen to me but I didn't fight i only cry
If you keep saying men are wicked here.... Please just remember your dad too
😮😮😮😮😮😮😮
Haaaaaaaa 😭😭😭😭 this is not good oo
Y did those people dey met outside no use their brain before this escalated
Classy fo bite that girl I swear
All of you no think say if it is true orilabi is concubine the guy on ijab will not let classy in
Why others didn’t stop her from going inside to meet him
Why did they smile at the ground poor acting
Well scripted abeg three of you take your Oscar 🏆🏆🏆🏆
This is not script ooo it 100% Real ooo
Oloshi ni omo tobi yen
This can't be script or prank.... If truly it real as have said Classy pls let Ori go on how once... Ita ni oma Le Omo pa da wasile. I pray that by then it will be late for him. Almighty God will give you your own husband that will pamper you also trade for nothing... Also the people around Ori are evil in other way God want to reveal the hidden secret to you.
Noise every where
Them no even lock door nah acting be all this one jur
Omoh
what part is this? I've missed some of the series. Some people actually thought this is real? Sorry😂
That guy in hijab is atenu ole
And ori is a bad person too
This is stupidity for her to accept easily, if only its a prank
🙈🙈🙈
Well stage naa prank 😂😂 aje I fit bet my life
My problem is the Gender on hijab..I don’t know if is a male or female??
Who directed this short movie😂
This is definitely not scripted. But @classy u fucked up for forgiven them so easily. Abeg how much u don get Ori way u dey fuck up ati Ikorodu Bobriski na like she said, adabi subhana robika
All the guys na gor the house na fool ...them no say girl dey with the guy for room them come let the girl enter the room ....stupid friends
I don’t like what orilabi did she really hurt this girl a lot 😢
Nah ayelala and ogun go kill orilabi😢 generation.
With the suffer this lady suffer for him he eventually cheated on her
I think the other girl is cooking for ori’s friend
Na plan video awan werey
Abeg is dis real or playing 😢
And are they really dating
Abeg where did they see this stinking gay? Wey don bleach his destiny finish?
Chaii
They plan it
This adaripon boy na Oloriburuku naso ur husband go dey stagnant
Prank , prank,prank
Ode
Dem suppose dem beat some of una for all dis werey
Omoh! It better be play oo
No b play ooo, nah true
Nah skit joor
😊
Pls all this video is it a prank or real because i Don't understand since have been watching it
Ajeh me self no understand ooo
Men are so wicked sorry sis
Na prank 😅😅😅😅😂😂😂😂
@@THEREALHCOIN is not prank ooo
Is true that men are wicked jare.... Our dad's are wicked too
That girl nah baba mad if I see that Tobi I can slap him
You naa don copy lord of lemon too
This is a skit
Is
This must be acting 💔
Is not
Are you playing what types of play 😅😮
No b play
Ori can’t hold his girlfriend and beg her,he let her go like that is not fair
Am a guy and I hate this stupid act of cheating. But with the look of things I think this is not a skit but henceforth I will unfollow this so called orilabi because I can see that he is not someone to follow like you just beg someone you even took Alfa with you yo her house to beg on ur behalf and because of the love the girl have for you she accepted you back easily and you still do this yo her
Orilabi you such a wicked guy
And mind you bro those you are moving around with now will leave you when you don’t have anything again mark my words
You see that tobi ikorodu is a very stupid guy, oloriburuku tule tule ni
Man will always disgrace u 😂 no de carry man for head
If this is really not a skit then I’m speechless
U caught ur husband nd all his pple treating u like this😂definitely u not welcome there 💯💪even ur husband can’t even control d girl as d girl Dey beat u😂😂alfa con come say make una settle nd u let it slide just like dat 😂😂😂😂😂I’m sure he nd d lady are still together
U better wake up make dem no just Dey use u after some years he will dump u
If this is true my dearly sis
It obvious u are not welcome in the house at all because u caught ur husband the best thing they shld is to start begging you but still yet see how dey treat pls be careful they are all bad people
Of course,she is not needed there
I can bet everything I have, this is scripted
Liars
Huuu man huuuuu
Who is dis stupid tobi abi wetin b hin name
Acting