Bloooood of Habakkuk.. Police arresting Jehover witness.... Oyibo man picture inside awaken..... Elder you are not only a madman but also the best... ELDER YOU ARE THE BEST... Abeg make una hit me elder like......
Hahahahahah chaiiiii abeg Young Elder and Deaconess Felicity make wuna come Cameroon ooooooo abeg. Ah too dey enjoy wuna. Abeg wuna no make Elder leave church. Five star 🌟🌟🌟🌟🌟for Naija
elder you will kill me one day I am CAMEROONIAN but I love Nigeria comedy 😍😍😍😍😍😍
Anne Marie hello
I love cameroonian, especially the ladies
Bless u m’am....we luv uuuuu💖💖💖
@@hunchou5240 hahaha thanks dear
Anne marie how far sis🇨🇲...we dey here together ooh
elder is the most funniest guy in homeoflafta.if it is true hit the like.
True talk
Elder fans gather here for a brief meeting...
Please where is my chair 💺 💺 💺
Where is my chair
Am is him biggest fan with love
@@mimisweet7787
Oya make meeting start o 😘
Yes ooh
If you are here for elder show some love
The man is to powerful
Elder😍😍😍
@@joelkelechi4086 yes ooo
@@favourpretty3387 abi
Elder is the man 😂
This comedy nor go sweet without elder hit like if u agree
Elder you be trouble maker Chai 🤣🤣🤣
He,s always on point 😂😂😂
Elder... I love this guy... Elder and deaconess felicity... Una too much
Dis elder is really good nd great actor may u go far with ur talent, nd may talent open great doors for u in high places in Jesus name amen
Roland Samson amen 🙏
Amen
Dat LadY we need 2 gve u award wit elder u pple re great
Elder is crushing on feliciter if u agree hit the button
If you always enjoy this woman's testimony hit like
Owerri to Calvary 😂🤣😂🤣😂😂🤭🤭🤦♀️🤦♀️🤣😂🤣
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 this got me
Hahaha problem 😂😂😂😂😂 owerri to Calvary
😂😂😂🤸😂
😄😄😄
Who is happy to watch homeoflafta till the end of 2019 click on the like button.... Much love from India
Bloooood of Habakkuk.. Police arresting Jehover witness.... Oyibo man picture inside awaken..... Elder you are not only a madman but also the best... ELDER YOU ARE THE BEST... Abeg make una hit me elder like......
You no knw say I dey bite?,I go bite you oh😂😂.elder is the most talented one amongs them
All of them talented
Fan in Dubai
@@chinedusteven6927 he's my favorite
Stop saying that and comment reasonably.
@@kdprince2809 ehn ehn how is this ur business?.just comment yours and leave, besides I didn't dnt call u here😠
Best testimony ever from elder
Admission na admission..... Elder nor go ki person
Elder matter too hard😂😂🤣🤣
Oh my GOD
This elder na typical Benin man
The problem no be here
Much love to my Virgin elder 🔥🔥🔥
Elder and deaconess felicity na wa for who na testimony 🤣🤣🤣😂😂😂🤣🤣😂😂🤣😃😃😀 Especially elder own na worst pass 🤣🤣🤣😂😂😂😂🤣🤣🤣😂😂🤣🤣
😭😭😂
Felicity and elder una be case
I can't stop watching this homeoflafta
🔥🔥🔥 Edo base in Brazil
Owerri to calvary...Elder is too humorous, I can't stop watching Elder for real
😄😄😄😄😄😄 elder you too much you are so funny my God I believe you will go far in 2020 Mr AY will look for you ❤❤❤❤😄😄😄🤚😄❤❤❤❤🤶🤶🤶
Amen
Amen
🤣🤣🤣 Elder admission na admission school or hospital 😂😂😂😂😂😂 funny u
Elder wey like trouble pass fight lol 😂😂 😂
more Grace Homeoflafta comedy
This elder nd diconess eeeh😆😆😆😆😆😆🤣🤣🤣i sorry for the church services.
I think its time for us to gather together and buy or sow our Elder another Agbada. Because this he old one go soon tear.😃😃😃😃
Yes oo
Hahahahahah chaiiiii abeg Young Elder and Deaconess Felicity make wuna come Cameroon ooooooo abeg. Ah too dey enjoy wuna. Abeg wuna no make Elder leave church. Five star 🌟🌟🌟🌟🌟for Naija
Na everyday that one be new member? He no dey old for the church? 😂😂😂
I be new member , I be new member. 😂
😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
Elder and Felicity will kill me with laf, young Elder more Grace my dear
The hallelujah too many make we reduce am 😂😂😂😂😂😂
Did I just hear Owerri to Calvary😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂 owerri to Calvary 😂 am dead
Finally I go comot for this church oo is back
Am the senior fan of elder
Elder Canada greet
elder for life
Elder and Felicity is the reason for this show
Elder Always on point if u agree with me like
I love the Sapolor e his always fair in his judgement even wen e acts as Angel
Am here for elder, please let show him some love ♥️♥️♥️♥️
Elder abeg commot for church make e reach people ooo...lolz
Elder why are you always threatening pastor u will leave the church?
Elder leave church I no sure oo
Make him kuku leave now 😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂
Honestly 😂😂
Elder my favourite
😂 deaconess Felicity "Owerri to Calvary he went for me ooo he went for me ooo 🎶" 😂
I'm dead! Very funny!
Laugh........
😄😄😄😄😄😄 Elder and felicity ooooo this 2 people will not kill us with laungh.
I too much love elder
U go u goooo you goooo u goooo 😆😆😆😆😆😆😄😄😄 this Elder ehhhhh God of laughter God of laughter hahahah
Elder like troubleOO😂😂😂😂😂
My Baby say happy christmas to u ALL💟💞👏👏
Elder is about the youngest and plays the elder role very well. More Grace my Edo Elder🤣
Na the poor guy wey dem put for center for me 😂😂😂😂
I love this comedy... My Edo people I greet Una oh...
E be like say you no know say i dey bite....
Elder....Mad oH
Elder always know how to cut chain eh.
Only watch your videos cause of elder😂😂😂
Owerri to Calvary he went for me
😂😂😂😂
Merry Christmas from Kenya
Lol.... This two people 😁😁😁😁😁😁😁
FESTY BABA as in eennnnhhh😂😂😂😂
Elder! Elder!! Elder!!! U gives me joy
I love elder so much,just to funny
Hahahaha wait be like say u no no say I dey beat
Elder nt go kill me with laugh ohhh
Elder is fighting in the church with his wife I love this couple
Wonderful by deacon young elder interesting
Elder comot for church make people rest 🤣🤣🤣🤣
Elder and this woman again hahahahaha, who is here for elder and daddy G.O
Elder, He say them shout the Hallelujah for his mind..Lolz
Make una no allow elder comot for this church ooo. 🤣🤣🤣
😂 Elder no kill me with laugh oh abeg
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂laugh wan kill me here ..oweri to calvary he wept for me....our elder ur mouth too much
Elder wetin be your problem 😂😂😂😂you will kill me 😂😂😂
I just can't deal with Elder. Man too funny😂😂😂😂😂
I go commot for this church ooh
Elder's usual THREAT
🤣🤣🤣🤣
Young Elder even for church
You no get joy
Elder is super talented, admission na admission.
Owerri be nor go cavarri 😁😁😁😁😂😂😂 but wait oo why young elder nor do testimonial too I too go like the elder
I think elder and felicite supposed to be husband and wife couple of the year award
Ndukwe Ernest yes ooo I think so
Elder thy like that woman
Hahahhahahaha deaconess Felicity abeg make u no let elder bite you ohhhh
Elder no go kill me with laugh 😂😂😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣
Elder nah noise maker. He knows say he wants deaconess Felicity but he's afraid to tell her this, 😅😅😅
Oooh sorrow, that's my special seat in the church!!!
Elder you won't kill me here 😄😄😄😄😄😆😆😆😆😆🤣🤣🤣🤣🤣
Elder elder elder!!!!! You like to bite 😂😂😂🤣🤣🤣🤣
Am khalifa from Ghana and I love dis program
Wao! You guys are wonderful. You are Bless
If Elder just see Deaconess he will just started angry 😆😆😆😆😆😆🤣🤣🤣🤣🤣 no laugh for his face Ahhhh Elder
University of Benin unilag deaconess felicity dey lie for Africa Sha elder admission na admission LOL
😀😀😀😀😀😀😀😀😀
Felicity give testimony, make I try remember admit to fighting my pikin house
Elder and I quote “ you are not the only one who have pipo admitted I have my own admission is admission”hahhahahahahahah
Elder, mad oo 🤣🤣🤣😁😁😁😁
I love Elder 😂😂😂is accent so real. Bini man 😂😂
Younger elder 😍 watching from Malaysia
Don't call him young elder again oo he will get angry 😠😂😡😂
@@ihejirikauchenna9452 lol 😂😂😂😂😂😂
I hope is a nice Meeting
Elder dey vess ooo 🤣🤣🤣
Elder wan kill me with laugh 😂😂😂😂😂😂😂😂
Elder nice one😂😂😂❤❤❤👍👍👍👍👍
Elder can't kill me with laugh ooo
Up elder ,u too much my favourite
Elder testimonials na bomb 😂😂😂😂😂😁😘😘😁😁
Just wonder when will Elder finally blow....2020 will be his year i guess
Elder and felicity 🤣😂😂😂🤣😂
Elder face during testimony na ded