Erigga Vs Chinko Ekun Rap Battle At MerryBet Celebrity Fans Challenge.mp4

Поделиться
HTML-код
  • Опубликовано: 16 ноя 2024

Комментарии • 61

  • @chimaRichardsonvlogs
    @chimaRichardsonvlogs  Год назад +2

    Erigga finally wins chinko
    See videos 👇👇👇👇
    ruclips.net/video/4mfg5x9p3YU/видео.html

  • @ighalogodstime6815
    @ighalogodstime6815 Год назад +8

    Eriga was respectful, he didn't no chuku will go hard on him like that, u will always overcome if u go last in this kind of rap

  • @joyfulendurance3093
    @joyfulendurance3093 Год назад +3

    Paper boy for Life...chinko career don fall but erigga still dey go and he dey say he go take erigga ten years

  • @preciousgeorge2595
    @preciousgeorge2595 Год назад

    Chinko ekun
    Erigga to the world
    Warri no dey carry last
    Oboy erigga for finish chinko
    U dey whine

  • @kelechiokondike4891
    @kelechiokondike4891 Год назад

    Person wey tell erigga say e go take am ten years to reach where him Dey take a look at the both of dem now 😂😂😂 chinko carrier don die 😂😂 erigga album Dey top chart, omo dis life nor be by mouth oo 🤣 erigga to the world 😇

  • @ElijahSimon-h8l
    @ElijahSimon-h8l Месяц назад

    Erriga is bigger But chinko finish am for dis Battle

  • @popsmart4590
    @popsmart4590 Год назад +3

    Why chinkun kor take am personal dey use style insult erigga

  • @tinsleyvotel7673
    @tinsleyvotel7673 Год назад

    The guy no even drop lines when I see sef 😅😅. Erigga to world

  • @BlessVn-wc2jf
    @BlessVn-wc2jf Год назад

    Nice one

  • @johnomonifoh5529
    @johnomonifoh5529 Год назад +1

    Erigga non ready for u guy

  • @AishaToma
    @AishaToma Год назад +2

    eigga no ready for dis guy😂

  • @DoubraSkyboy
    @DoubraSkyboy 14 дней назад

    I nor take erigha rap as battling bcus he sweet

  • @emmanuelebuka4972
    @emmanuelebuka4972 Год назад

    I remembered dis day chinko come dey beg m na wen matter wan turn
    Baba self say as e b him go drop 1 for m
    U can’t shade a legend dat is motivating you na ..... which car u get wey eriga no get or say no fit buy .....bcos even him Nd his net worth no reach ERIGA HALFWAY DONE.....

  • @pAkaninyene
    @pAkaninyene 10 месяцев назад

    😊😊😊😊 Erri baba, kill am ,, 😊😊

  • @Maleek0123
    @Maleek0123 Год назад +5

    Erigga is bigger than him now 😂

  • @adepojujohn8158
    @adepojujohn8158 Год назад

    Chinku na boss Abeg😂

  • @13xkeffstillchasein54
    @13xkeffstillchasein54 2 года назад +1

    Akpofure nah ur jet lag 😂

  • @keno_makavelli
    @keno_makavelli Год назад +11

    Erigga didn't go hard at first cos he was being respectful, but after chinko bars, erigga wanted to go full blast but there wasn't any time at all...erigga go finish am normally

  • @Maro88-b9w
    @Maro88-b9w 3 года назад +2

    😂 .. erigga nice come back 👍

  • @PrincedEmeka
    @PrincedEmeka 3 месяца назад

    Eriga❤🎉

  • @jessicaboro9383
    @jessicaboro9383 Год назад +1

    Na eriga you wan follow yab bah?

  • @Willx400
    @Willx400 Год назад +2

    Erigga no ready

    • @Pio334
      @Pio334 Год назад

      You you know
      Erigga no wan rap

  • @johncedeh-gd7ie
    @johncedeh-gd7ie Год назад

    that's awesome man

  • @owoseniusman2592
    @owoseniusman2592 2 года назад +2

    Sorry erigga 😂😂😂😂

  • @AKINMORE
    @AKINMORE Год назад

    Why Shagi no talk 😂

  • @slimkisslambatv8943
    @slimkisslambatv8943 Год назад +1

    Someone say Were ni chinko, o baje oro 😂😂😂

  • @emmyflakezz9077
    @emmyflakezz9077 3 месяца назад

    Chinko won 🏆

  • @McGregorKate-gn5mu
    @McGregorKate-gn5mu Год назад

    Chinko nah the best ❤
    Leave am like that bro

  • @eghujovwooke1866
    @eghujovwooke1866 Год назад

    Where tiger ? 😂😂😂

  • @Tromene-j1f
    @Tromene-j1f Год назад

    Eriga

  • @AlexWire-v7h
    @AlexWire-v7h Год назад

    Nah Erriga we know

  • @calvinjay1820
    @calvinjay1820 2 года назад +2

    Paper Boy For life

  • @chuksfrank273
    @chuksfrank273 2 года назад

    Chino get luck

  • @Gabrieletashemi-up9xu
    @Gabrieletashemi-up9xu Год назад +1

    Erigga no be freestyle rapper that's why Chinko outshine am. No be every rapper sabi freestyle normally.Twest would've done better

  • @MokusMediaNetwork
    @MokusMediaNetwork Год назад +2

    Normal the industry no like Erigga

  • @ebukaokanume5727
    @ebukaokanume5727 3 года назад +1

    lol, am ashamed of erriga right now😂😂

  • @olapadebabatunde7372
    @olapadebabatunde7372 3 года назад

    Hm?hmmm

  • @OnwumaDaniel-ss2zv
    @OnwumaDaniel-ss2zv Год назад

    Na lie chinko no win am at all

  • @snforex
    @snforex 11 месяцев назад

    Oga you just dey repeat the line wey chinko say e go tak erigga 10 yrs before bhe reach where him dey,u seff dey madd oo,u wey repeat that lines no get sense,100 % of Nigerians know Erigga,who be chinko,abeg which Chinko singles don top chart before

  • @Javis_Ai
    @Javis_Ai Год назад +1

    Why they no let chinko go first

  • @pAkaninyene
    @pAkaninyene 10 месяцев назад

    😊😊😊😊 Erri baba, kill am ,, 😊😊