I like dis guy, so honest. I think say haters talk say dis guy no fit speak good English. Erigga thanks for shout out to M.I and i love d way he put out words wizh caution and respect
Erigga You Are My World Best Rapper (1) Sit at home no mean say you go enter kitchen my brother listing (2) my advice for you stay way from transfer matter (3) when we small we no believe say e go hard like this,slippers done shop you never shop (4) you kill me they kill you everything balance (5)Erigga This Erigga that (6)👉👉 Them say Worri no go favour me make I go Lagos I Agree Boss but, How much you gave me for pocket👈👈 (7)For where I dey even devil no sabi sin 🙏 (8) Poverty Na one thing I no fit dream guy (9) who e go better e go better na only tey e go tey (10) Use Your Head Complete ( King Paper )
Erigga, you're talking sense man! I've reasoned this long ago because almost every Artiste feels Lagos is all and all and this belief annoys me like hell but thank God you've said it all. Kudos my man! I believe i can blow big time in the Rap Musik Industry in just 2 SECONDS without going outta my hood!. I love you bro...keep it up!
Wow my oga spiritual ogaooo I love to comment on you because you motivated so many people in the old world am proud of you erigga thank you to be my spiritual oga make God bless you Amen
If na vector now , he go dey talk nonsense about d legend MI, he really needs to learn how to give pple respect regardless their opinion about some certain issues. Shout out to Ycee, blaq, Aq, loose, y6ix, olamide, pfino fino, ice prince, jesse jaggs
when erigga said he built the south south industry i felt it because that's the fucking truth he really made sure it worked for him
just love you eriga
Erigga the king of the south 🇬🇧💯
greetings from Italy 🇭🇺
Erigga we love you bro
I like dis guy, so honest. I think say haters talk say dis guy no fit speak good English. Erigga thanks for shout out to M.I and i love d way he put out words wizh caution and respect
I tire ooo
So much love for you paper Boi, Erigga Baba everywhere tight...
He say MI come from jos dey give area king 😂😂😂
Erigga Baba Real matter. Area know the story Na the 🐐🇳🇬 of the streets💨💨💨💨💨❤❤❤❤🌷❤❤🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🚀🚀🚀🚀🚀🚀🚀💯💯💯💯💯💯💯💯
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
You have made my day 😂😂😂😂😂😂
Erigga, my real man, u are really a man
Erigga i dy always blv ur motivational spirit blasted
Erigga You Are My World Best Rapper
(1) Sit at home no mean say you go enter kitchen my brother listing
(2) my advice for you stay way from transfer matter
(3) when we small we no believe say e go hard like this,slippers done shop you never shop
(4) you kill me they kill you everything balance
(5)Erigga This Erigga that
(6)👉👉 Them say Worri no go favour me make I go Lagos I Agree Boss but, How much you gave me for pocket👈👈
(7)For where I dey even devil no sabi sin 🙏
(8) Poverty Na one thing I no fit dream guy
(9) who e go better e go better na only tey e go tey
(10) Use Your Head Complete
( King Paper )
Poverty nah one tea ino fit drink guy
Feel at home no mean say you go enter kitchen serve food my brother listen
We are waiting for de Eragma 2.. mk everywhere burst ooo mk ur fans happy ...on dy way frm uromi. Edo state. .base in Holland
Can you take me along bro...one love from Esan land
erigga i love you warri fisrt son paper boiiii more grace
✌🏾 second everywhere bust, no.1 rapper in south south🔥🔥
Erigga, you're talking sense man! I've reasoned this long ago because almost every Artiste feels Lagos is all and all and this belief annoys me like hell but thank God you've said it all. Kudos my man! I believe i can blow big time in the Rap Musik Industry in just 2 SECONDS without going outta my hood!. I love you bro...keep it up!
So much love for you paper Boi, Erigga Baba everywhere tight... Erigga is a great star
Erigga the boss......more than 30 erigga tracks and collabos on my devices.....
I can't wait for erigma 2.....drop it like it's hot Sir!
My only #KINGOFTHESOUTH..👑🎶
Just hoping i can talk to you on call, all maybe seeing you with my eyes... -live..
My everyday prayer.👏
I think erriga is still underrated I swear
Erigga ft zlatan.....we no fit wait😎😎😎😎
The same heat that Harding the egg softens the potato.
2sec day break everywhere burst
I pray to see you one day 🇫🇷🇫🇷🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇫🇷🇫🇷🇫🇷
Wow my oga spiritual ogaooo I love to comment on you because you motivated so many people in the old world am proud of you erigga thank you to be my spiritual oga make God bless you Amen
✌ second everywhere burst street to the world 🌍
Warri to the World 🔥🔥🔥
Man like eriggapaperboi
Love you bro my best man erigga
Dey break everywhere bost
Erigga come sabi English join. E don finish na, case closed. Lol.
PaperBoi is just a gift to us. We love you, Eribaba!
I am watching this in 2023. Bug bang to Erigga. I beg for safety 😂
Erigga u too much nice one
Erigga is tooooo underrated 😭😭😭😭
No b lie. 😭
Wallahi no be small
I get all your tracks plus 3 different best of Erigga
Much respect king 🤴 of street
I just 2 love my baba
Erriga,i fit bet 4 ur head
King paper boy I sight you from a distance bro, I love u till I die, abeg tell dem to bring coding refnol and SK for u oo
Word🙌🙌🙌
Erigga always on truth matter
👑👑👑👑👑👑👑❤❤
Nice one bro greatness is your calling
Greetings from isO #isomamamie any link up
Germany base pays in euro
You are the best bro ❤❤❤
Am watching in 2023, erriga is a rap beast
From de question about situation room, u said u can't just make stories from ur head, what about...'Long story".
Day break everywhere stew
The Same heat that hardened the egg, soften the potato....nice one boss paper
But he no make sence na. Wetin connect potato and egg.
@@suckrientertainment5232 if u reason am deep u go see reason y e connect
He no make sence abeg
Tell me wetin he mean
@@suckrientertainment5232 e mean say watin no favor u go favor me
My boss you too much .
My number one
Erringa correct
Nor be like I remember the reach real matters "2 seconds dem Don gather am like so 😂 😂 😂
King of Kings !!!
I love you erigga the boss ❤️💯✅
Only erigga song's are in my playlist
If you love ❤️ Erigga like i do give me my likes
Erigga more love
Boss
Nice one bro
Omo na Road to Erigma be this 😳
Baba u good see English
Love Erigga❤❤👍✌
Cool 🔥🔥🔥🔥
Kings of kings
I love you eriga paper boi
Great sounds
See as interview real and sweet
Paperboi the burst English sha
Too good
Greatness
Bossu
Facts
Pepper boi god of rap
Eribaba
If na vector now , he go dey talk nonsense about d legend MI, he really needs to learn how to give pple respect regardless their opinion about some certain issues. Shout out to Ycee, blaq, Aq, loose, y6ix, olamide, pfino fino, ice prince, jesse jaggs
The Truth
See as erigga da speak English.... You be king boss
Erigga baba
Beautiful
Paper boy
Area 🥰
Warriiiii
No not yungsix Erigga is the king of South South,I have reasons
Guy see pure English
Erigga is better than M.I
E be like say you brain Dey pain you
@@geniuskandogure372 😂
U need go see ur doctor