DJ Neptune x Joeboy - MuMu (Viral video)

Поделиться
HTML-код
  • Опубликовано: 17 окт 2024
  • “MUMU” by DJ Neptune & Joeboy is an Afro-pop and highlife tune heavily driven with Synths, percussions and a distinct urban delivery that sets it apart from other recently released contemporaries.
    This single taps into JOEBOY’S current lover boy psyche as he makes his demands known to beautiful lady whose looks would make him go to any length to satisfy her.
    Download & Stream Mumu: empawaafrica.l...
    MuMu Viral Video Directed by - Director Peacock
    Lyrics
    Greatness!!!
    Sig
    Signal
    Pon deck
    DJ Neptune, Hit me
    Oya romance me
    Feed me till I belle full
    Mo ni ko fa mo mi
    I’m your man and I’m your boo
    Order bills on me
    Because the pocket heavy too
    And I must shine my thirty-two when I see you
    Making me fall again, again
    Me I go come again, again
    Anytime you call my name, my name
    I go answer eh
    Body wey get power, ah eh
    Na water bam bam eh
    Go call your father eh and call your mother eh
    You, fine from your head to your shoe
    Wetin you want I go do
    Na love I dey love I no be mumu waka
    Yeeh, carry your matter for head
    Omoge you scatter my brain
    Na love I dey love I no be mumu waka
    You self know say you bad
    You dey overtake
    I get sugar to give o
    Come and chop my cake oo
    Odo nothing to you
    Nobody do reach you
    Oya give me small
    No dey denge pose ahh eh
    Critically, nobody fit do you like me
    Babe oya sit down pon it pon it
    Whine to the bass make you injure me
    Go in go in go in
    Na pop we dey pop we go get limit
    Babe you can sit down on my face
    I go give you time that you gave me
    Making me fall again, again
    Me I go come again, again
    Anytime you call my name, my name
    I go answer eh
    Body wey get power, ah eh
    Na water bam bam eh
    Go call your father eh and call your mother eh
    You, fine from your head to your shoe
    Wetin you want I go do
    Na love I dey love I no be mumu waka
    Yeeh, carry your matter for head
    Omoge you scatter my brain
    Na love I dey love I no be mumu waka
    You, fine from your head to your shoe
    Wetin you want I go do
    Na love I dey love I no be mumu waka
    Yeeh, carry your matter for head
    Omoge you scatter my brain
    Na love I dey love I no be mumu waka
    Greatness!!!
    DJ Neptune
    Joe, Joeboy pon deck
    Joeboy pon deck, Joe Joe
    Joe, Joeboy pon deck
    Joeboy pon deck
    Sounds Of Neptune
    Connect with DJ Neptune
    Twitter: / deejayneptune
    Facebook: / deejayneptune
    Instagram: / deejayneptune
    Site: www.djneptune.net
    Soundcloud: / deejayneptune

Комментарии • 39