Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
Since l become peller fan in Gambia 🇬🇲🇬🇲 know one ever like my comments
Mumu go and make money stop looking for likes online
😂😂😂@@samjosy_Tv
@@samjosy_Tvstraight 🚅
Omo dis tok neva tire una nawa ooo
😮😮😮😮❤❤❤❤❤❤❤❤
Keep on winning you deserve it, but let your fans bless me with a like
Kizz Daniel ❌King Daniel ✅Ogo ride on😂😂❤🎉
Who u help🙄
Peller and Jarvis fan from Kenya 🇰🇪 ❤
Me two from kenya ❤
Love you people from Nigeria, if he is big he is big for the whole continent Africa
🇰🇪🇰🇪🇰🇪
Jarvis enter dey moto 😂😂😂ur level of protection is admirable peller I love it ❤
Your glory will shine forever ijn 🙏
This guy be doing one thing and his ear and attention will be on Jarvis, protect your assets boy
Manager : why you dey shout Peller : why am I shouting as how is you dey call abi me lol😂😂😂
Stray bullet 🔫😅
001&002 u guys will shine ✨ forever ❤🎉together forever ♾
Na peller dey control manager abi na manager dey control peller I nor understand 😂😂😂
Why manager go control person way Dey pay am 😒😒😒😒
U go allow person wey u employ control u
Na collabo 😂😂😂
Na colabo 😅😅
@@MaryJaneGraysoncontrolling him is part of his job
I watched till the end and enjoyed every bit !!!!
001 & 002 for a reason forever ❤️ 🔒
I love the way peller dey protects Jarvis this is true love 🤣🤣🤣
That's the grace of God working for you from one celebrity to another No one should ever abuse the grace of God on this young man 😊😊
Na peller dey control manager 😂😂
Kiss daniel pec u... U re finish 😂😂😂 this got me
Kizz Daniel still peck peller too 😂😂😂
Great job, kudos to both of you. Love from Liberia
Enter the motor 😂😂😂he no de use jarvis play 😂😂😂😂
Peller pls my love❤ don't disrespect bosa lee like that again it's not fair
Joy giver see as i dey shine my 32😁😁
This guy manager don suffer for him hand 😂😂😂
Peller is just a happy boy 😂😂❤
Jarvis enter the motor 😂😂😂😂
😂😂😂😂
I'm so happy for you bro I would love to see you one day
Peller really known how to cheer up jarvis
Drop a ❤ for peller and javis
I didn’t just view. I watch❤
If I no watch your video watin I gain😂❤
Javis had cramps in this video
I de wait make e show Mimiking face 😂😂
Good one peller and javies but it too short❤
Peller need to vlog more 😂😂❤
Peller go vex u and still entertain 😂😂😂
More wins young mahn🎉🎉🎉
Peller dey do turn by turn for celebrity 😂😂
Manager too dey collect 😂😂😂
Kizz self dey follow up ❤❤🎉
001 for a reason 🎉🎉🎉
😂😂😂😂peller they control management
A nice and cool visit though ❤🎉
You fans living in Germany like me type here ❤❤❤
I love this❤
I sha know say peller go sha talk about kizz Daniel kissing Jarvis omo Peller sha I love you
Biggest Peller🥰❤️I would love to meet you one day hopefully❤
More grace 🎉❤❤
OGO keep winning 🎉🎉🎉
Is you them call abbi is me 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Much love 💗
Much love my bro ❤
Great guy 💪
God is good ❤🎉
Help us catch big baby óò 😂
Even the manager tire.
Peller am a big fan ❤Send me something ❤More blessings incoming
First man here respect me o
Abeg e be like I see bayanii?
I love u all❤❤ jarvis keep this boy😊
We love you so much bro❤❤❤❤
From TikTok to here😂
Peller forcing Javis to enter motto 😂
Keep that momentum going 💎💕
Nice one ❤
More grace ❤❤💚🍾💚🙏👍
😮kizz Daniel kiss peller werey freeze. 😂
Bro dey always carry joblaq everywhere now 🙏🙏🙏🙏🙏
Wow peller congratulations
Peller turns Jarvis manager😂😂
Only peller fans can like this comment
Make una no go die one day because of likes😠 tufiakwa!
Peller you are star🎉🎉
Kizz Daniel will surely collect Jarvis from Peller.
❤❤❤
Cool bro🎉🎉
That kind thing. OGO🙏🏿🚀🙏🏿
Honestly the way peller spoke with the guy on white is not okay 👌🏾 As I like peller reach Abeg no disrespect people 🤲🏾🤲🏾😊
Still celebrating Twitter cooking guys 😎😎
Try dey add sound to where is not necessary
Jarvis fit vex oo😂😂😂😂
Bigbaby Don suffer😂😂😂😂
More grace bro
Wow 😂 001 ogo
Peller you make me spit hot tea for my skin. Which one be misunderstooding
Love wat am seeing
be nice
Peller de always wyn this e manager eeh 😅😅
Who's is hearing kid Daniel instead of kizz Daniel
Peller the Goat ❤🎉
Bro make your vlog enticing and also the ending part check it
Nothing you wan tell me Kizz Daniel de on molly
Awesome 😊
More love ❤️❤️❤️
Peller bro day take it easy to people how you talk 😢😢😢 those shenki are too much 😢😢
E tunti bere werey. Why are you complaining again
Biggest streamer 💯
Fr fr peller and javis 💜💜💜💜💜💜💜💜 you
Hater’s will find a lot of faults in this video to insult peller but never mind!! ☹️😌
They are to Promoter the video 😂 my brother don’t worry about that 🎉❤
I don reach here😂😂❤❤❤❤
Why all through the mirror naw?😂😂😂😂😂😂😂
Keep winning
Peller still dey won manager 😅😂
See as Mimi gentle😂😂😂😂
Keep winning bro
Since l become peller fan in Gambia 🇬🇲🇬🇲 know one ever like my comments
Mumu go and make money stop looking for likes online
😂😂😂@@samjosy_Tv
@@samjosy_Tvstraight 🚅
Omo dis tok neva tire una nawa ooo
😮😮😮😮❤❤❤❤❤❤❤❤
Keep on winning you deserve it, but let your fans bless me with a like
Kizz Daniel ❌
King Daniel ✅
Ogo ride on😂😂❤🎉
Who u help🙄
Peller and Jarvis fan from Kenya 🇰🇪 ❤
Me two from kenya ❤
Love you people from Nigeria, if he is big he is big for the whole continent Africa
🇰🇪🇰🇪🇰🇪
Jarvis enter dey moto 😂😂😂ur level of protection is admirable peller I love it ❤
Your glory will shine forever ijn 🙏
This guy be doing one thing and his ear and attention will be on Jarvis, protect your assets boy
Manager : why you dey shout
Peller : why am I shouting as how is you dey call abi me lol😂😂😂
Stray bullet 🔫😅
001&002 u guys will shine ✨ forever ❤🎉together forever ♾
Na peller dey control manager abi na manager dey control peller I nor understand 😂😂😂
Why manager go control person way Dey pay am 😒😒😒😒
U go allow person wey u employ control u
Na collabo 😂😂😂
Na colabo 😅😅
@@MaryJaneGraysoncontrolling him is part of his job
I watched till the end and enjoyed every bit !!!!
001 & 002 for a reason forever ❤️ 🔒
I love the way peller dey protects Jarvis this is true love 🤣🤣🤣
That's the grace of God working for you from one celebrity to another
No one should ever abuse the grace of God on this young man 😊😊
Na peller dey control manager 😂😂
Kiss daniel pec u... U re finish 😂😂😂 this got me
Kizz Daniel still peck peller too 😂😂😂
Great job, kudos to both of you. Love from Liberia
Enter the motor 😂😂😂he no de use jarvis play 😂😂😂😂
Peller pls my love❤ don't disrespect bosa lee like that again it's not fair
Joy giver see as i dey shine my 32😁😁
This guy manager don suffer for him hand 😂😂😂
Peller is just a happy boy 😂😂❤
Jarvis enter the motor 😂😂😂😂
😂😂😂😂
I'm so happy for you bro I would love to see you one day
Peller really known how to cheer up jarvis
Drop a ❤ for peller and javis
I didn’t just view. I watch❤
If I no watch your video watin I gain😂❤
Javis had cramps in this video
I de wait make e show Mimiking face 😂😂
Good one peller and javies but it too short❤
Peller need to vlog more 😂😂❤
Peller go vex u and still entertain 😂😂😂
More wins young mahn🎉🎉🎉
Peller dey do turn by turn for celebrity 😂😂
Manager too dey collect 😂😂😂
Kizz self dey follow up ❤❤🎉
001 for a reason 🎉🎉🎉
😂😂😂😂peller they control management
A nice and cool visit though ❤🎉
You fans living in Germany like me type here ❤❤❤
I love this❤
I sha know say peller go sha talk about kizz Daniel kissing Jarvis omo Peller sha I love you
Biggest Peller🥰❤️
I would love to meet you one day hopefully❤
More grace 🎉❤❤
OGO keep winning 🎉🎉🎉
Is you them call abbi is me 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Much love 💗
Much love my bro ❤
Great guy 💪
God is good ❤🎉
Help us catch big baby óò 😂
Even the manager tire.
Peller am a big fan ❤
Send me something ❤
More blessings incoming
First man here respect me o
Abeg e be like I see bayanii?
I love u all❤❤ jarvis keep this boy😊
We love you so much bro❤❤❤❤
From TikTok to here😂
Peller forcing Javis to enter motto 😂
Keep that momentum going 💎💕
Nice one ❤
More grace ❤❤💚🍾💚🙏👍
😮kizz Daniel kiss peller werey freeze. 😂
Bro dey always carry joblaq everywhere now 🙏🙏🙏🙏🙏
Wow peller congratulations
Peller turns Jarvis manager😂😂
Only peller fans can like this comment
Make una no go die one day because of likes😠 tufiakwa!
Peller you are star🎉🎉
Kizz Daniel will surely collect Jarvis from Peller.
❤❤❤
Cool bro🎉🎉
That kind thing. OGO🙏🏿🚀🙏🏿
Honestly the way peller spoke with the guy on white is not okay 👌🏾
As I like peller reach
Abeg no disrespect people 🤲🏾🤲🏾😊