If not for the Jesus i would have become a yahoo boy Everything around me is fall An the only option in me is to go to Benin But i had a dream and that was what changed my mindset that you JESUS ❤️ for saving me
True talk sir, money from the devil comes with dire consequences, it's better he comes to your place to say the story himself since he has more to say.
He Speaks Fine Sef, D Guy Is Educated, It's Just Quest 4 Quick Money Like He Rightly Said That Led Him/Them Astray. May God Help/Restore Him, At Least He Is Genuinely Remorseful.
My dear friend receive god as your Lord and savior and he will see you true and please go to Zion we are doing prey and fasting run fast to Zion and he will see you through
My problem be say when them don go do this ritual finish,them go come TikTok come de insult people like us,me I de always tell them say no worry when your soap don backfire you go come unclenasco page come seek for advice,I dey wait for una there
Very sad even some wicked mother s are now supporting their children in Yahoo businesses I thank Almighty GOD for protection from evil ones I was helping these family for feeding , payment of fees, Schooling etc because they are extremely very poor and they were selling the cash i give them to herbalist it was Almighty GOD that saved me from death their Herbalist appeared in my dreams begging me after i stopped giving them cash and do transfer which she never liked She is now suffering and begging me I can never give that type of help again Never
Tell him to use the hand nah, because when they embarked on their ritual money they didn't inform anyone but now he come to seek for advice 😅 may God have mercy on them 🙏
Wetin make u use ursef do things like dis ...u can give anybody money hand to hand both relative and fri3nds so far u no used ur family or someone ...na urself u used ..anythin u see na ur own
Guy na story. Even f u nor wan give d guy money, u go pay into the company transport account den dem go give am ticket . U go explain tire without evidence till u get evidence we go take am say na story thank u
Please receive Jesus Christ as your personal Lord and saviour and God will restore you back in Jesus name amen
Useless money, any money I cannot give to my relatives, is a useless money! Devil don't give free gifts, only God Almighty does that!
If not for the Jesus i would have become a yahoo boy
Everything around me is fall
An the only option in me is to go to Benin
But i had a dream and that was what changed my mindset that you JESUS ❤️ for saving me
Thank God for ur head ok
Genuine repentance and continue to ask God for mercy
Amen hallelujah.People needs to make an honest living, and stop doing evil for money.
True talk sir, money from the devil comes with dire consequences, it's better he comes to your place to say the story himself since he has more to say.
Yes my brother mercy of God ❤❤
God of Abraham Isaac and Jacob
God help our youth
Am happy with the foodstuffs business I do Biko
Unclenasco please find them a powerful man of God
Good for them 😢😢😢😢😢😢😢😢who send them
He Speaks Fine Sef, D Guy Is Educated, It's Just Quest 4 Quick Money Like He Rightly Said That Led Him/Them Astray. May God Help/Restore Him, At Least He Is Genuinely Remorseful.
Don't give them anything please ooooo
E be like say u Don day talk your own film oo, because I wonder whether people no dey use their brain again
Make this people Dey come talk by there self an hide there face e sweet pass when u talk d story
My dear friend receive god as your Lord and savior and he will see you true and please go to Zion we are doing prey and fasting run fast to Zion and he will see you through
God we help us
My problem be say when them don go do this ritual finish,them go come TikTok come de insult people like us,me I de always tell them say no worry when your soap don backfire you go come unclenasco page come seek for advice,I dey wait for una there
Cry for Mercy and go for deliverance. Work very hard to get money and do not do ritual. GOD is Good. Repent to go Heaven and not hell
Mr Pablo and his man of God will do it for them
Is good now since is his body he is using that's very good boy God is seeing you people
Very sad even some wicked mother s are now supporting their children in Yahoo businesses I thank Almighty GOD for protection from evil ones I was helping these family for feeding , payment of fees, Schooling etc because they are extremely very poor and they were selling the cash i give them to herbalist it was Almighty GOD that saved me from death their Herbalist appeared in my dreams begging me after i stopped giving them cash and do transfer which she never liked She is now suffering and begging me I can never give that type of help again Never
In Jesus mighty name amen
Failure to backup your backup 😅
Tell him to use the hand nah, because when they embarked on their ritual money they didn't inform anyone but now he come to seek for advice 😅 may God have mercy on them 🙏
Things Dey happen
No be lie ooooh
Dem nor go still listen. Peer pressure dey worry dem. And s poverty level in d country is alarming.
D guy never see something, d thing just dey start nd he dey cry😂😂😂 God ho judge all of dem in Jesus Name Amen 🙏
look for a strong man of God and retrieve your soul back from that baba
GOD is the only to riches
Give your life to Chris and things will change in your life.
Wetin make u use ursef do things like dis ...u can give anybody money hand to hand both relative and fri3nds so far u no used ur family or someone ...na urself u used ..anythin u see na ur own
Jesus is the only solution. Let them run to Jesus, He will save them.
No hurry for life ...u fit raise up ur hand say na ordinary eyes u take dey run ur contents ?
I Dey enjoy your lie 😂😂😂
Why you dey leak the secret 😂😂😂 you are not alone I dey corner dey look dis guy with one eye
See as ur sinking fine❤❤❤
He never see anything yet
Content them to pasteur destiny pls
Na lie all dos rugged juju no dey benue and dem no dey do am for dos area
The voice doesnt sound remorse ,nice stageing though anything for youtube check.
Oga na lie many pass for this your channel 😂
I do unfollow you because your lie one kill me 😂
U grab
@@frankmorales8518 I swear .. the matter tire me
Guy na story. Even f u nor wan give d guy money, u go pay into the company transport account den dem go give am ticket . U go explain tire without evidence till u get evidence we go take am say na story thank u
Abeg give me the baba contact me wan do