From the first day i started watching Rukky i knew he’s not an upright person 😂😂😂and i sorry for my fellow colleagues when no known say Rukky head dey touch 😂😂😂😂😂😂everybody don mad for this country 😅😅Rukky fans 👋make Una gether here 👇😘❤️
i love rukky's content, from the very skit i saw where he took back a generator set from the traditional wedding of a girl that dumped him. His famous line of "I no de craze.........." 😀
From the first day i started watching Rukky i knew he’s not an upright person 😂😂😂and i sorry for my fellow colleagues when no known say Rukky head dey touch 😂😂😂😂😂😂everybody don mad for this country 😅😅Rukky fans 👋make Una gether here 👇😘❤️
Nothing dey do my rukky guy... Na my guy be that😂... E dey do my mind💯
“Wear native like who come from burial” 🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂😂😂
Lol ..Rukky is a very good actor .💯
Rukky no dey disappoint 😂😂😂
You get mind de order Hennessy 😂😂😂
Nonsense in law 😂😂😂😂
Dis one dey like who dey drink henessy 😅abi henessy na coke😂😂
Expensive ship😂😂
Gather here if you're from Tiktok 😂😂❤
Where you one take from before 🤔
We all from tik Tok dey come here now cos rukky don condition us 😂
You got me 😂
Terms And Conditions 😅 For one reason 😅
Everybody is from Tiktok
This days dem just Dey draw first blood from your body ehn…😔😔😂😂😂
I Neva see parallelogram wey dey para like Rukky, since the first day I see am for RUclips I dey find am like fuel for national grid collapse!😅😂
You guys are just doing it too real 😂😂😂😂
If henesie cheap make him buy a for himself na 😂😂
i love rukky's content, from the very skit i saw where he took back a generator set from the traditional wedding of a girl that dumped him. His famous line of "I no de craze.........." 😀
How can I b drinking Beer and you ordering Hennessey 😂
He is right my darling 😂😂😂😂
So disrespectful 😂😂😂
U see anybody wen tuck-in for here❤❤❤❤
Rukky na yah namesake from Waffinton-Warrifonia
Rukky nor go kill me 😂😂😂😂😂
If werey Dey your head you go go where dem Dey keep werey 😂
Abi Henessy na coke that part kill me 😂😂😅😅😅
I love Rukky, i swear.
You be troublemaker Wetin she do you😂😂😂
You do native like who de come from burial na that part funny me die 😂😂😂
This guy no well😂😂😂 if you understand pidgin English, you would almost die from laughter. "Native be like wetin Obioma sew"😂😂😂
Rukky don see who strong reach am😂😂😂
Rukky Vex dey very funny 😂😂😂
This guy is the real comedy king.
Swears, this guy too good abeg!❤😂
See native wey u wan take take henessy 😂 😂 😂
Too real 😂😂😂rukky too sabi act😂😂😂
Oga No Greeeeeeee Ooooooo ✋🏽😂
Rukky na Mumu 😂😂😂 I too like this guy
He wear native like who dey come from burial 😂😂😂
Omo nah Hennessy cuz fight lol😂
Great and excellent act!!!
I love the fact that you listen to your babe when she try to stop you ❤
Rukky oh 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂... Much love ❤
He get mind.. He wear native like who dey come from burial😂😂😂😂😂
I swear
Rukkyfunny no dey gree😂😂😂
Rukky na Henisin him ask of not hennessy so nor let your mind cut hahahaha
Lol 😂😂😂. This rukky you no go kill me oo 😅
This one don pass skit e come be like say una two get personal issue before rukky🤣🤣🤣
Rukky nor just Normal😂😂😂
But guys forget na Dem de first find rukky problem 😂😂😂😂which wan be say u wan drink Hennessy 😂😂😂😂😂
U dey order Hennessy from who dey drink beer 🍺 😂😂
The moment the wife introduced her brother to Rukky and Rukky said eeeeeeh I knew there will be problem
Rukky I love I'm a loyal fan to you
So ruky never stop to dey collect properties from girlfriend 😢❤
🤣 my belle oooo rukkyyyyy 🤣
The babe brother dey rude 😂
Do you have a problem with it... See entitlement mentality 😂😊😅
All the way from IG😂
Everybody go collect for Rukky hand 😂😂
Tell am make he run commot for here very fast!!!😂😂😂😂😂😂😂
Rukky this your brother in law na troublesome person.....I like as you change am for him asap😂
Wetin the girl do na 😂😂😂💔
she is the source of the wahala 😂
Much love Rukky ❤😂😂
I swear rukky nah Warey 😂😂😂
Haba d guy day drink beer u ask for Hennessy u wicked sha
Brother-in-law Dey Para with Native Ohh 😂😂😂
This guy matter ehn 😂
This guy na crazy😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅 I beg make Nollywood quick discover this guy to calm his temperature 🌡️🌡️🌡️ he body deyyy hot
Chairman get mind oooooo 😂
Let's be honest sha,why himself go order Hennessy untop another person head😂
Rukky no mind am 😂😂😂😂😂😂
I love Rukky 😂😂😂🎉
Some people self day will always demand for what day can't afford
Small thing e don collect hair 😂😂😂
Rukky much love from Fubu gee😂
En get strength na em dey hide for em sister back
😂😂😂 Rukky the guy use sho konk you for head. You no do anything
This on off me.... Seeing malt and beer..on the table yet he chose to go for Hennessy..... Isn't wickedness?
The brotherhood is proud of you
I ❤ rukkys vids
this guy no get fear of God. henessy lol
My guy can't agree one day I like that
We komot TikTok come here to laugh 😅😅
😂😂😂😂rukky ooooo
Very anyhow brother 😂😂😂
But why you collect ur babe palm and wig nah ehhen rukky ❤
Henessin 😂😂😂
Energy Choke...I comot cap for u
Hennessy 😂😂😂😂😂😂
Rukky 😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 u do am well
Rukky you be sound hand abeg
Hahahaha.. Nor b juju b dat
Hennessey na choice 😂😂😂
Abi Hennessey na coke😂😂😂..Today na Im birthday?😂😂😅😅..Victor sef! Hennessey
Wear native like who come from burial 😂😂
Wahala wahala 😂😂😂😂
Rukky 😂😂😂😂❤️❤️❤️❤️
Omg this boy 😂😂😂
Rukky you be xup guy jere make I buy you waiting I never fit buy for myself
Do you have a problem with Henessy 😅😂
Imagine that ' you met him drinking beer you're ordering for Hennessy meh that bad
I love rukky so much rukky i like see you
Take small u one take big 😅😅😅
Omo rukky get bad mouth ohhh
RUKKY Iis right.😂😂😂😂😂
Misplaced of priority 😂
Common on off pan
Na form tiktok i come from oh
Rukky Again oh😂
But this girl calm sha. 😅😅