Bro Rukky you nor try this movie suppose be like 2h or 3h abeg I dey wait for more The GOAT you be the best bro you too try I which I fit see make we act one together. Imagine say I dey dem when you dey act the movie I for just dey laugh anyhow 💕💕💕💕💕
Normally the movie choke. But the end for be like say after Rukky collect he property that guy come disappoint the mother to teach her lesson of her life. Rukky we dey expect another update sha.
You Dey always deliver. A very nice well acted movie. I really enjoyed this. I look forward to seeing more of these. Good luck in the industry Rukky a big fan ❤
If you're here because u were watching his skit with the movie Playing on the background gather here😂😂
Normally 😂
Normally
Coming from TikTok everyone❤️
I mount
If you know you cake from TikTok gather here😂
Nor be cake na came
Rukky no get joy
I dey o
I came from TikTok
We mount 😂😂
If you know you came form TikTok geather here 🎉❤😂
I swear 😂
I swear
I swear 😂😂😂❤❤
Ah swear
Na so unah the do for here 4:50
I too much love this guy 🤣🤣🤣
Rukky full Born delta blood ❤️ 😂😂😂😂
Coming from TikTok everyone ❤🎉
Rukky will never change😂😂 omo dis movie is the best thou🎉❤
Bro Rukky you nor try this movie suppose be like 2h or 3h abeg I dey wait for more
The GOAT you be the best bro you too try I which I fit see make we act one together.
Imagine say I dey dem when you dey act the movie I for just dey laugh anyhow 💕💕💕💕💕
tomorrow self I dey go there go buy food wey I no need 😂😅😂😅😂😅😂😅😂 Rukky inlove 😂😂
Who notice that laugh wen Rukky dey collect the wrapper from him mother inlaw 😂
I came from Facebook gather here please🌚😁😃
Rukky Is Too Good 😂😂 I Hope We Will Be Seeing More Of This On This Channel? RUKKY IS GOING FAR.
You are doing great, Ruky more 👏
Omo I don laugh tire..I nor know Watin I wan comment 😂😂😂
Why are my having this feeling that Rukky will collect everything when he finds out that they are using him😅😅😅
Rukky too good 🎉😍
Rukky na crazy 🤣🤣 boy ibabo hahaha 🤣😂😂 see the Way he removed the woman wig,bag and wrapper 😂😂😂😂😂 then face the girl wig,polo and slippers 😂😂😂😂😂
Rukky dearie, you will go higher
For your first project you did so well. I must also commend your friend. He has a kind of quiet demeanor. Love it
Next oooh rukky 😅😮😮😮😮😅😅😅😅
Nice one ❤more grace
I'm waiting for part two oohhhh
Rukky serious for the movie 😂😂😂
Biggest boss I told that I can’t afford to miss this movie n’a 😂❤️❤️💙✅. Anything to support you bro and keep it up ma blood ✍🏾💯✅
I believe my man 😂😂😂😂😂
Rukky something no dey lost 😂😂, he even collect interest join 😭😂😂
😂😂😂😂
Rukky will always be rukky 😅
More energy rukky ❤
Drop part 2 Rukky 😂
Rukky nose 👃🐽 is something else 😂😅😂😅😂😅😂😅 Rukky oyeeh 😜
Am waiting for part 2
This movie na blast 😂😂😂😂
Normally the movie choke. But the end for be like say after Rukky collect he property that guy come disappoint the mother to teach her lesson of her life. Rukky we dey expect another update sha.
I know rukky must seize something 😂😂😂😂
😂
Rukky for life 💕💕
Rukky u never see pant u don buy 2 phones 😂
Rukky finish work sharp
Mama Don bust code fr u rukky 😂😂😂😂 we use dat code Wisley
Wig Dey inside oo 😂😂
Omo 😂😂😂 if you no like Rukky comedy u dey miss I swear
I love this movie e just be like say na the same blood dey me and rucky body I swear
Omo rukky Carry the phone ooo
Rukky rukky my gee🤣🤣🤣🤣u do well
😂😂 whahala😂
So good bro you will soon be the winner of the year in comedy
I no fit laugh oh 😂😂😂
I'm here right away from Facebook lol 😆
Wow I love the movie
Mama never know rukky 😂😂
I too love the guy 😂
No joke with rukky
Am coming from tiktok
Same here just coming from tictok
Mr Rukky walahi this your movie na the best of all
Ha just dey laugh all through 🤣😂🤣😂🤣😂
@Rukkyfunny keep up the good work bro👍💪💪😎
I believe my man 😂😂😂😂😂😂
It’s time 😂
Rukky Ur voltage ⚡⚡⚡ na die 😅😅😅
God bless you rukky
Jesus rukky😂🤣
Rukky off the mama rapper 😂💔
High star favorite rukky funny
Rukky always makes my day keep it up bro
Rukky u are the best 4 nw 😂
😂
All this spending rukky spending they most paid for it ❤
Rukky, don't play 😂😂😂
Who heard the cameraman laugh😂😂😂😂
Rukky you are funny,
I love you rukky
Rukky nice one
I really enjoyed this than the short videos he do act 😂😂😅
Rukky no dey use wig play 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 him collect rapper join am😂😂😂😂😂
❤❤
Rukky I swear you're so funny 🤣 I'm this movie ajeh I too like you from now
Impressive 🎉
You're doing good Bros
Mama u Dey re-marry 😂😂😂😂😂😂😂😂🔪🔪🔪
Coming from RUclips 😂😂😂 Rukky na character 😂😂
Hi 👋👋👋👋from tictok
Rukky no get shame 😂😂😂
I really enjoyed this movie 🎉🎉🎉
Cool movie but not too completed
I have said it earlier rukky will collect everything he bought for them
Rukky ☠️😂
also coming from tiktok also 😍😍
Rukky gain am too 😂
My guy you are doing good
Good work
Rukky u gud abeg
Woow I am happy boss
You Dey always deliver. A very nice well acted movie. I really enjoyed this. I look forward to seeing more of these. Good luck in the industry Rukky a big fan ❤
Me and you go dey this house when I go dey reap the fruit of my labor 😅😅😅
More strength and strength
Bring part 2😂
I find rukky reach here😂 but why dis army no con get yansh nau🤣🤣
My rukky I love your movie ❤
Rukky my gee 😂😅
The movie too go well 😂💔
Normal packaging my friend
Rukky l love your videos please keep it up