Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
He just can't keep quiet ooo😂😂😂portable na talking machine😂😂😂
Portable is always himself, and that is why i love him......❤❤❤❤
Portable ADHD dey another level... Imagine Portable for class room for UK
I love portable for his reality anyway he go he always speaks his tribe 🤛🤛🤛🤛🤛
Portable omo iyami big up to you ❤❤❤
wizkid is really a nice person, upon the insult zazu don give am, e nor take any personal.. all love wiz
Oga you dey load the Benz. Agbero for lifr😅😅😂
Aswear 😁😁😁Skepta go tire, he go see werey wey he never see before, he nor go ever forget when he meet Portable😁
Eja nla ❤❤
Well he is certainly lively
Imagine say Portable was born in UK😂
Portable name go always Dey list of noise makers, e sure
Magba oshodi koja😂 portable omo werey 😂😂
Igbe re ooh! S'ongbo gbe?
😂😂😂 still same portable that was insulting wizkid that wizkid copied him on his idk music video 😂😂see how he humble 😅
Just a very lousy boy... Lovely jam though
He just can't keep quiet ooo😂😂😂
portable na talking machine😂😂😂
Portable is always himself, and that is why i love him......❤❤❤❤
Portable ADHD dey another level... Imagine Portable for class room for UK
I love portable for his reality anyway he go he always speaks his tribe 🤛🤛🤛🤛🤛
Portable omo iyami big up to you ❤❤❤
wizkid is really a nice person, upon the insult zazu don give am, e nor take any personal.. all love wiz
Oga you dey load the Benz. Agbero for lifr😅😅😂
Aswear 😁😁😁
Skepta go tire, he go see werey wey he never see before, he nor go ever forget when he meet Portable😁