Abeg ma, put AkukoBerger and Nerogin together make you interview them together ma, then we know who is lieing between both of them cause that werey akukoberger said nah 2gun dey nerogin hand, and the oloriburuku nerogin talk say he no get gun, he still dey talk like person wey dey do mistrapain 😂😂😂😂😂😂😂,
U don't need to reply him. Did he collect invitation to watch the channel. By their comments you will know their type and stuff they are made off. Don't stress yourself to reply low level people. pls use ur time for good vibe. Thks for your care
This Nero g I swear na confirm terrorist Na thief and hire killer Tunde pachy,akuko begger,shanker,and many others like that Especially kobiti side ,mosalasi jimoh ,they know them well well
Kudos to you people and ogun state police💯 you need to bring Akuko Berger back once again and interview them together
Aye jomo kayata don go Crensh 😂😂😂
Aye omila squad 😂
Na his voice dey make me laugh .... Dem give him smoke ? Before interviewing?
No he dey carry masquerade 😂
Abeg ma, put AkukoBerger and Nerogin together make you interview them together ma, then we know who is lieing between both of them cause that werey akukoberger said nah 2gun dey nerogin hand, and the oloriburuku nerogin talk say he no get gun, he still dey talk like person wey dey do mistrapain 😂😂😂😂😂😂😂,
@@thankGodlee6070 noted
Akuko BERGER is now in prison
Werey dey drink action bitter 😂
😂Ohun eja. Igbolabi
We need second part
where Abu Abel , Davido, wizkid , burmaboy , please interview all of them
Post the rest oo😂😂😂
Awon Omo Abi pabe
Who give am colos before the interview?😂
Awon Oloriburuku Omo , mi o mo nkan ti won wa ninu egbe okuku. Omo ti o lo university, Ko lo poly, on segbe okunkun !
Them don beat am he know fit talk well oloriburuku.
It’s called SILENCING
Akuko Berger, No Salary, Blood Tonic, Enu Eja and now we have Nerogin... Iru awon oruko wo ni yi bi? 😮😮😮
This boy they take had drugs ooo
Yes his lie ni oooo
Na that Ogun state be the problem
THIS YOUR PRESENTER ASK UNREASONABLE QUESTION ALL THE TIME
You don't talk like that, instead of you destroying someone's hustle if they make mistakes,you advised them.
"Eranko eyan."
U don't need to reply him. Did he collect invitation to watch the channel. By their comments you will know their type and stuff they are made off. Don't stress yourself to reply low level people. pls use ur time for good vibe.
Thks for your care
Question just to unchanlant
That’s Egun Nerogin
But u said you are not doing again after u given birth werey ko mo iro pa 😅
This Nero g I swear na confirm terrorist
Na thief and hire killer
Tunde pachy,akuko begger,shanker,and many others like that
Especially kobiti side ,mosalasi jimoh ,they know them well well
If you ear their saku saku music
You will understand well ma
All their name they the music ma
He just lieing
Nerogin is not a good boy
Akuko Berger said two gun Dey his hand
Thks you don't forget
You are lying
You people ask stupid questions.........haba
Did your father know what is called investigation....
Oponu eyan, do your own and let see.
Over sabi.
@chamram5059 if them no ask them questions, how we won know watin dey sup, mumu nobody is forcing you to comment now
Comment is not byforce ooo