Nice football show!! And it’s good to see Henry once again because this argument no fit sweet without Henry 😂 because the fun of this show na the argument 👍
This Henry funny 😅, you wey still Dey owe goal for the league , only Palmer 5 goal contribution already , Bruno never get assist , Jackson 3 goals contribution. Sancho and nkunku 2 we have 9 goals Man U have 5 😅 nawa o
I have said this repeatedly and will say it again. Madueke's problem is Pride! He's never humble to learn and grow gradually. He wants to outshine his teammates. He wants Palmer's king of attention. He knows nothing about teamwork!!!
Nice football show!! And it’s good to see Henry once again because this argument no fit sweet without Henry 😂 because the fun of this show na the argument 👍
Henry the boss is back ❤❤
Love you guys 💖
Three attackers in the building
Tox. Playing the number 10 role
Welcome Henry. I missed you 🎉
This video ending mud me😂😂😂 him say na man u vs Barnsley 😂
Good to see Henry back !
Henry my man is back miss you man
Henry miss us
Nobody fit tell me say them no miss henry Chelsea fans liverpool fans we all love that man
Sancho is a chosen😋😋
This Sancho wey una dey hail now... Very soon una no go say na Yahoo boy,him no strong or this and that.....
Cry more 😂😂😂
This Dani guy😂😂😂😂
Henroooooooo welcome back abeg
I too love una 😅😅
Abeg!
Make una get ready oh
Arsenal don buy real Gun 🔫 😂😂
Welcome back oooo oga henry 😂😂😂😂
Good evening from here my people
Dani and Godfrey are just evil😂😂😂😂 1:12:45 min
This Henry funny 😅, you wey still Dey owe goal for the league , only Palmer 5 goal contribution already , Bruno never get assist , Jackson 3 goals contribution. Sancho and nkunku 2 we have 9 goals Man U have 5 😅 nawa o
Who be this one🙄 you sure say you watch this weekend match man u no dey owe goal Bruno don get 1 assist 🌚
@@user-mq3gr2mu7sIt's still the same thing both goals assists and points, Chelsea and their players are better than Man U and their players.
U de watch ball from which planet😂😂😂
Normally 😂Chelsea fans no dey always get sense
@@leonardojoel5854 Man U fans like banter pass winnings.😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Good evening guys
Dani man wey sabi
I think this mancity charges and Barcelona situation needs to be discussed well
we miss you henry
Na kpa we need 😂
Henry too get sense abeg
Zirkzee is a chosen 😜😜
Henrooo baba
Henry is back
Henroooooo ❤
For football who is Bruno where Erickson de
Jackson better pass that united 9.5 player
That Godfrey question is top notch na champions league?😂😂😂😅😅😅
Up gunners
Henroooooooo
Jackson pass both hojlund and zeehdhdzee
I miss Mr lawyer seriously this show was boring to me without him yesterday I fall asleep
Una Wahala too much for this side , Henry no dey around all these people miss am , just this one wey kuro no dey u talk say the show dey boring
Score one, cancel one, get one yellow card
3 minutes into music is much biko mmu nwannem
Is Rashford older than John Evans in Manchester United?
Yeah
Wow I don't know @@ChristianNdu
The person dat recommended d.isthatso to Chelsea need to be examined sacked arrested
😂
This intro track sweet me pass, wish I can sing on it.
I have said this repeatedly and will say it again. Madueke's problem is Pride! He's never humble to learn and grow gradually. He wants to outshine his teammates. He wants Palmer's king of attention. He knows nothing about teamwork!!!
This blogger na werey,it took you more than 3 to 4 minutes to start a show. Who gets that time to wait for this yeye delay
Na everything Una dey complain? Nawa o
Na kpa we need 😂