Erigga - Motivation [Official Video] ft. Victor AD
HTML-код
- Опубликовано: 6 май 2018
- Get the song here - eriggafeatvictorad.fanlink.to...
Erigga Drops the visuals to his most anticipated song, Motivation, which features fast-rising singer, Victor AD.
Connect with Erigga
Twitter: / erigganewmoney
Instagram: / erigganewmoney
Curated by www.freemedigital.com
vevo.ly/foVPv7 - Видеоклипы
If you are still here in this 2024 Gather here
2024 am here ❤
Nice song erriga
🔥🔥
We're here ❤
God did
Motivation...anybody from agbor, delta state hit up the like button... una hustle go pay 💵
This song hits different when you single
💖A u t h e n t i c V i e w s D o a t C o a m💖 and Erigga talent the duo making virals
If you are still here in 2085 Gather here. This is me commenting from 2024 :)
😂😂
2024 I am here listening tot this masterpiece. Thank you so much erigga. This song made my 2018 ❤
Respect who get but fears who never collect because he get why❤
2024 gather here for eriga 🎉❤
Am here ooo
Respest who get,but fear 😱 who never collect,dis year we go give wahale problem, pikin wey dey find rice 🍚 nor suppose to fear 😱 dance, if trust dey then water 💦 not fit cook fish 🐠, u guys deserves D best.
Am a footballer here in China but not playing for Nigeria , but am proud of our Afro beat Artist . if you love 9ja Tomb up. 9ja no de carry last
Sure bro.. If you are here and you love this song like i do,
just go and subscribe to my channel. 24/4/2020
Which wing u dey play bros? 🤔🙄
@@eboigbeokusiwekwe2471 lol
ĺsjĺ
You finish am, baba. We,9ja nor dey ever carry last, the worst thing na draw✊
We here 😊🎉😊
Erriga na Baba for the game 🎯
Victor. AD more Blessings😊
2024 we going
Who is still banging this jam up till now.
Am here oo If you are here and you love this song like i do,
just go and subscribe to my channel. 24/4/2020
@@newafricanmedia2749 am still on the hit banging back to back
Nigerian musicians are heaven sent to make Africa proud !!!
WARRI PLEASE STAND UP. we nor fit carry last
We are here oooo ✌️💪💪
💯 representing warri warri to the world 🌍
I have warri friends
@@romeoufot9407 then you gat good ones .
It' s Victor AD na na na
King paper (kulboy)
Pikin when Dey find party rice,
nor suppose to fear dance eh (fear dance eh)
And as I come with my red eye red make
them give me chance eh (give me chance eh)
You when nor know The way song take start
, you Dey hurry to dance eh (to dance eh)
How e do you now as you dance galala inside azonto.
My biggest motivation, na those men when elbow me lost eh
OMOR My biggest motivation, na those days i nor see food chop eh
I say My biggest motivation, na those when say hustle nor go pay oh
My biggest motivation,
na those when Dey hate, 2 seconds them dey motivate us.
RAP 1
See, If e want burst, na 2 seconds 3 too tey
Day break everywhere burst, my woman pay
This year we go give wahala problem
Where the girls Dey, use my Benz dey go toll them
Incase them want dey assume,
na to spray the money anyhow like another man perfume
If Sazs want jump, I naked follow them.
Wetin dey happen officer, me and you get problem?
Old Warri,
me no bother nobody- so nor Dey bother me, hold this funds take press
Everywhere hard, I know e nor easy bros.
Even for hell fire now, devil sit down Dey press
Respect who get, but fear who never collect .
Him first taking, na there area take scatter.
Street na general market you fit pick too.
Suspension na hold on, rough character.
My biggest motivation, na those men when elbow me lost eh
OMOR My biggest motivation, na those days i nor see food chop eh
I say My biggest motivation, na those when say hustle nor go pay oh
My biggest motivation,
na those when Dey hate, 2 seconds them dey motivate us.
RAP 2
See, I dey lagos, them want turn the boy to house boy
But oluwa nor gree, him too love the boy
No joy, my guy my guy nor Dey the street
If trust dey, then water for nor fit Dey cook fish
Idle mind dey opposite devil workshop
I nor fit be apprentice, I get work to chop
I nor Dey proud about am, but wetin man go do
Pikin dey one side, Abi him nor go chop go school
If mouth want tear, my brother make e tear finish
The worst thing to happen to man, na see finish
When I die, write say I try for my grave
Life na market, and everybody here come trade
Omor the rubbish when be say my eye done
see, even this water when I cry nor fit commot am
I nor fit complain, e join wetin give me voltage
Tommorow get belle, witch nor fit abort am (lai- lai)
Pikin when Dey find party rice,
nor suppose to fear dance eh (fear dance eh)
And as I come with my red eye red make
them give me chance eh (wey you discharge)
You when nor know The way song take start,
you Dey hurry to dance eh (you done go mess up now)
How e do you now as you dance galala inside azonto.
My biggest motivation, na those men when elbow me lost eh (Abeg)
OMOR My biggest motivation, na those days i nor see food chop eh
I say My biggest motivation, na those when say hustle nor go pay oh
My biggest motivation, na those when Dey hate, (them dey hate o)
2 seconds them dey motivate us. (them dey motivate o)
Omor na the street be this o (Abeg)
When landlord dey turn to tenant (2 seconds)
Form big boy, very soon you go Dey chop remnant
You nor know say life na general
market them dey give some people suspension
Suspension na okere prison,
4 years you dey wait like pension . (2 seconds)
END BEAT FREESTYLE
Motivate yourself men
Everybody with their motivation (Abeg)
Still on collecting, Confirmation na must
God bless you for this lyrics.
Good
The men wey Akpuobi lost eeeh
Erigga deserves too award on this. Motivation all the way
Respect who get but fear who never collect 😋😍😍😍❤️ 🔥 🔥 🔥
Victor Ad's verses are always powerful... it makes u not to quit...it worked for me
For me, this remains the best from Erriga and Victor AD.
Tears nearly drop from my eye's
As i dey jam this Song 😢😥😓😓
Erigga
Dis song make me remember years back, But Thank God for my new Level ❤️
Respect who get! But fear who never collect 🔥🔥
You don finally collect?
@@peterinfinity5589😂
All of u guys need to know what is raw talent Victor A D Adere is raw beautiful voice
Respect who get,But fear person who never collect.....That line make sense...Nobody knows tomorrow
1M views.. Thank God o.. I dey with am since he video dey get like 50 views.. Omo thank God for everything.. More grace hommie😍
This song gave me joy everyday 👍❤️🙌
Here for victor AD
Naija's next big star ryh here
am a Ghanaian but i always like this guys tunes he is really good Nigerians dont forget this guy
Yes bro
I left Nigerian 7 years ago and now I'm so proud of the person I've become great motivation. Jah bless. Me love u both. Wish to see u guys when I come back home one love
Wlcm bro
Nice setting
Erriga always got something to say. 🔥
I am Ghanaian but im so impressed Victor AD is soooo talented 😍😍😍❤❤❤ so is the other guy ❤❤❤❤❤
My Biggest motivation is to be big in life erigga u are just to much love all about you
Susan Moses Has yytyuuuqiikikyuuujuiiiui okkpiklo uyuyyyyt
Wicked Motivation ..Dhope..warmest greetings from Belgium..Proudly Ghanaian, unapologetically African✊✊✊
Who's here again, this song dey make me feel big!
If trust Dey then water no fit Dey cook fish.....OMG bro I love you for life!!!!!!!!!!!!!!!!
Timmie Turnuh That line is deep as fk . I love it so much.
Very deep 🤔
I nor know where Erriga and dis guy de get this words from. Erriga na old pale inside young body. E de see tins from small stool
These dudes are the baddest ever .up up go go.much love from Ghana
1M views 2019 Anybody with me 🙌🙌❤❤💪
Hopefully it'll clock 2m views before 2020 ends
@@czas4 it's 2 million now
@@RexWorld46 😁 5M coming soon!
listening from Cameroon.....I love u Nigerians a lot .....awww
Ashley Elma we love you too... What country you from?
Ashley Elma we love you too, we are one. Thanks God bless you
O shit my bad i was just looking at your face... Big ups Cameroon dear
Ashley Elma We Love you too.
Yes i can't stop listening to this music its so classy....am also from Cameroon
Still here again good music never get old ❤👍
Cameroon/Nigeria one pple, one love.....let Africa music rule the world...... My biggest motivation na to listen to Victor AD... Much love from Cameroon...I love my Africa
tj prince 🤴
Erigga d paper boi deserves award. Respect bro
My guy u finish dis song, one love from France 🇫🇷
I am in Paris and you?
Lyrics got me shedding tears!
These two drops songs that gets you thinking and strong to keep hustling/striving... This is my first time writing a feedback on any song....i just cant help it...much love from over here.
much love from Kenya
VICTOR AD BADDEST MAN, CLASSIC TUNES
2024 anyone else 🎉🎉
Had to come for this. ♥
This year we go give wahala 😀😀
Nice one...motivate urself 👍👍👍👂💋🤝🤝🤝
Erigga is good and I love his lyrics ❤
ERIGGA.........BLESS UP WARRI BOY, STILL ON DAGGERING OKPO...... I HAVE BEEN LISTENING TO YOUR MUSIC RIGHT FROM THE GRASSROOT
I really love dis song 😘😘😘
Clear road for my Esan blood
Legendary 🐐🐐
Standard secondary school eboh road, warri, delta state but now situated at etuwewe. Now uncle baba go respect us as d former student Bcos erriga de represent us wella; arbeg. Standard connection. I greet all standard student; greetings from u.s. Street na general market 2 mins anybody can pick.
Dis song just to dope make naija listen to this guy
dude is talented i swear
Yes oooh my Boo.... The guy just dey burst my brain😍😜💋🙆
Suleiman Sani yes dear
Suleiman Sani I tire, good message
Suleiman Sani this one bad.
No be lie, my biggest motivation na doz wey talk dey I no make am👍👍👍👍💪💪
I no fit be apprentice cause I get work to shop. What a punch line from eriga
God Bless Erigga, Victor AD, wishing you more hit and taking.
We still jamming motivation 2020 ❤️❤️🔥🔥🔥
My biggest motivation na people wey say hustle no go pay
This Victor AD guy is extra ordinary..His song (wetin we gain) is classic...
My biggest motivation nah the statement of my enemy sure ......I pray God give them energy to motivate me the more
clear road for my warri blood
Erigga na man you be... I love this song in particular 👍👍👍👍👍✌✌
Awesome ❤
I belong to comment readers association of nigeria (CRAON)our duty is to read,hit like,smile and pass. we no dey find trouble oo, we also try to be very brief so we can move to other comments.. Please membership to this association is opened to all...
just hit LIKE
Edo boy😟😂
Erriga my guy that year
The King of South South 🔥 🔥
Always having joy listening to this song
This is FIRE.. Keep shinning guys♥️♥️♥️♥️
This song burst my brain confirmation na must God bless u eriga
Bless up Paper❤
Good! I see Nigeria entertainment is going higher....
Warri warri from Italy, ,,,who is here
After 6 times of play still on repeat
Yea Eriggma dis song is really my motivation .tnks alot
we mat big love
Erigga your head dey there greatest motivation I feel your vibes bro the street na general market
SON OF GRACE yes oo
It's we we
Unto motivation🌈🌈 oluwa bless my hustle 💯💯 Erigga box my brain 🔥🔥 respect bro👍👍👍
Pikin wen dey find party rice nor suppose fear dance
I bought a new phone and this song was among the playlist. Dope dope dope. Correct Warri boys.
This song no fit old for my ear🔥🔥
We aren't going broke this year never never .we go hustle till devil dey fear us
BADDEST RAPPER IN NIGERIA,,,STRAIGHT UP JOOR.......
THIS SONG DEY MAKE ME KOLO....ITS ON REPLAY LIKE A THOUSAND TIMES...BLESS G
Erigga ma humble blood❤
More grace bro💪💪💪
Funny enough I had never listened to erigga,but after this song,it sent chills to my spine. The emotion also in Victor ad voice is something else..
Erigga,one love men.. Keep on preaching
Bro I swear after listening to this song I became his number 1 fans
Erigga thank you so much for this hit track.Abeg give then wahala for Lagos this year.One love
In Ghana all we know is Victor Ad!!!!
Old Warri we nor de bother nobody. U finish work Guy.Reality for the street on point
we go rise and shine with long life mercy
Eriga makes me love this song......we go give wahala problem
Erriga na man u be collabo day here for u🔵🔶🔴☑️
Eribaba giving the street good music since 1994
Erigga u touch me I swear
I gotta say this Song really got Me !!! Greetings Niki Tall aka. Oyinbo Boy
IamNikiTall we are waiting for ur cover
Eribaba love from Austria
Fear guy wey never collect e first collect nah blow street nah general market ❤️
my biggest motivation na those days when I dey look ten million like big money....but now😎
More more more more more more more blessings to u guys
Waffi nice one
Erriga big boss