Very Dark Black Man Is Not My Spec - Saidaboj
HTML-код
- Опубликовано: 14 мар 2024
- Connect with Pulse Nigeria
» Read & Watch via our Website: www.pulse.ng
» Like us on Facebook: / pulsenigeria247
» Follow us on Instagram: / pulsenigeri. .
» Tweet us on Twitter: / pulsenigeria247
the internet is the problem of this generation because this girl just de talk anyhow online
Dont know why they are granting interviews to Ashawo ceaselessly..She think say talking too much is "opening eyes"..She wan trend
Very dark man where you dey oooo.... See wahala wahala
Na Uriel crush you say no be your spec abi...she go block or mute you after this video 😂
u will learn. no worry.
Yes so you don't send dear father😂😂😂
Madam you keep on talking about money. Yet a married man used and dumped you. Forget about marriage in this life. You have allready destroyed your future with your own mouth. Sorry for your family
So so mouth nai this one get, The money wey u don manage gather wey de make u rant like who ticks de bite so make e show for ur lifestyle nahhh.Make we see the cars,Houses,Blink blinks, Humanitarian etc.
When small pikin do dey sleep with her father's mate, na so dem dey loose their common sense
If your papa get money you nor go dey street dey talk about money money money auntie what is your underwear designer you think say na big mouth be open eyes
LIKE PLAY LIKE PLAY NA ASHAWO U BE JUST THIS UR INTERVIEW NO MAN GO PUT U FOR HSE THAT UR TOTO GO HEAR HOT
Dehm for comut de ba3 weh de dis kele body.🤣