Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
The way Shepe always dey talk dey calm down make I weak sef 😂😂😂😂😅😅😅
I too love this character shepe.. weldone kanga 😂😅
My Guy is on duty ....Flying without wings 🪽 😂😂😂😂😂
U sure sey he no dey use ur destiny already 😂😂😂
Oga dey calm down dey calm down 😂😂😂😂 make god send destiny helper to pay my bills oo😂
When yr friend starts asking u to bill them. Something has gone wrong 😅
Oga run oo
I saw the ending part BABALAWO😅👇
Anono why your birthday dey take time 😂
I swear na wetin I just wan type be this.😂😂😂😂
Kanga is the Goat of animation on this planet 😂😂😂😂😂his characters,sepe is killing me 😂😂😂😂😂
Ps5 pro way never show😂😂😂 shepe don dey fear the guy
😂😂😂😂 osapolo and shout na 5 and 6
Shepe character dey satisfying 😂😂
😂we need osauplo in our life Na ritualist Sha wetin concern Mathias
Wily Kanga is just super hilarious 😂😂😂 his speech 😂😂
Aquantuo is a Ghanaian word and this guy really pronounced it correctly,I love that.The accent sounds Ghanaian.Aquantuo means journey.thank y’all for the likes 😂
But who be that guy when dey fly? Quantum be that?😂😂
Na Osaphlo be that 😂
Make una dey calm down na😂😂😂😂
Sheep nah senior man ooo 😂😂😂😂
Guy you too good abeg. Wtf 💔😭😂😂😂😂
Pesin wear singlet de tell you make you leave Azul, say im go pay, fear no catch you
Shekpe Dey always mud me😂😂😂
Make una dey bill me too😂
Na kiss Daniel Twe Twe Osakpolo to dance to?
Na this kind helper i dey find so 😂
Make una dey calm don na (for this comment session)😂😂😂Osapolo na juju boi😂😂😂
I sure sey him done use our guy😂😂😂Come dey feel guilty wan dey share the money with am.😂😂
@@darkest_magnum ajeh na shepe grace oo😂🤣
@@kingoflobbycodm 🤣🤣🤣
Na this kind blessing some Christians dey find😂😂😂. Una no dey fear?
I had a feeling that it would end like this 😂😂
Osapono na yahoo boy 😅
This one is serious, even Shepe is scared. 😹😹😹💔💔
Small yansh dey shake
Watching from CASHVIEW
Shepe never disappoints
Yeeee Azul😂
Osapolo is my favourite guy
Azul ke untop pesin money 😂😂😂
Oh shit osapolo nah mad man
1:42😂
God, where I wan see this kind? 😅Try make me the kind sha, God! 🤲
You no get money 😅no problem PS5 😅😅😅😅😅
I need money like this 😂
Very funny 🤣🤣🤣
When will Willy travel abroad hahahaha?
The guy don travel abroad ooh in one of his videos. Guess what? He crashed the plane because he didn't put his phone on flight mode
Shepe na senior man
Osapolo na ritualist
Pls part 2
You don enter am😂😂😂😂
I just subscribed
This aquantou app dey ask for my bvn
Run o
You’re the 4th actually
Doesn't matter!
Oookay okay 😂😂😂
We don subscribe ooo 😂
Sooo funny
What happened in the end😂😂
Flying money
Arh!! 😂😂😂😂😂
❤❤❤❤
GOAT
Ooooooooooooooooooooh oookay😅😅😅😅
Opsholo 😅
Ye!😂
😂😂😂
😂
😂😂😂😂
bill me guys🤑🤑🤑
Bro I want an 😭 iPhone
Bill me nah
FIRST TO COMMENT
THAT'S IMMATURE!
😂😂😂😂😂❤
😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂
The way Shepe always dey talk dey calm down make I weak sef 😂😂😂😂😅😅😅
I too love this character shepe.. weldone kanga 😂😅
My Guy is on duty ....
Flying without wings 🪽 😂😂😂😂😂
U sure sey he no dey use ur destiny already 😂😂😂
Oga dey calm down dey calm down 😂😂😂😂 make god send destiny helper to pay my bills oo😂
When yr friend starts asking u to bill them. Something has gone wrong 😅
Oga run oo
I saw the ending part BABALAWO😅
👇
Anono why your birthday dey take time 😂
I swear na wetin I just wan type be this.😂😂😂😂
Kanga is the Goat of animation on this planet 😂😂😂😂😂his characters,sepe is killing me 😂😂😂😂😂
Ps5 pro way never show😂😂😂 shepe don dey fear the guy
😂😂😂😂 osapolo and shout na 5 and 6
Shepe character dey satisfying 😂😂
😂we need osauplo in our life
Na ritualist Sha wetin concern Mathias
Wily Kanga is just super hilarious 😂😂😂 his speech 😂😂
Aquantuo is a Ghanaian word and this guy really pronounced it correctly,I love that.The accent sounds Ghanaian.Aquantuo means journey.thank y’all for the likes 😂
But who be that guy when dey fly? Quantum be that?😂😂
Na Osaphlo be that 😂
Make una dey calm down na😂😂😂😂
Sheep nah senior man ooo 😂😂😂😂
Guy you too good abeg. Wtf 💔😭😂😂😂😂
Pesin wear singlet de tell you make you leave Azul, say im go pay, fear no catch you
Shekpe Dey always mud me😂😂😂
Make una dey bill me too😂
Na kiss Daniel Twe Twe Osakpolo to dance to?
Na this kind helper i dey find so 😂
Make una dey calm don na (for this comment session)😂😂😂
Osapolo na juju boi😂😂😂
I sure sey him done use our guy😂😂😂
Come dey feel guilty wan dey share the money with am.😂😂
@@darkest_magnum ajeh na shepe grace oo😂🤣
@@kingoflobbycodm 🤣🤣🤣
Na this kind blessing some Christians dey find😂😂😂. Una no dey fear?
I had a feeling that it would end like this 😂😂
Osapono na yahoo boy 😅
This one is serious, even Shepe is scared. 😹😹😹💔💔
Small yansh dey shake
Watching from CASHVIEW
Shepe never disappoints
Yeeee Azul😂
Osapolo is my favourite guy
Azul ke untop pesin money 😂😂😂
Oh shit osapolo nah mad man
1:42😂
God, where I wan see this kind? 😅
Try make me the kind sha, God! 🤲
You no get money 😅no problem PS5 😅😅😅😅😅
I need money like this 😂
Very funny 🤣🤣🤣
When will Willy travel abroad hahahaha?
The guy don travel abroad ooh in one of his videos.
Guess what? He crashed the plane because he didn't put his phone on flight mode
Shepe na senior man
Osapolo na ritualist
Pls part 2
You don enter am😂😂😂😂
I just subscribed
This aquantou app dey ask for my bvn
Run o
You’re the 4th actually
Doesn't matter!
Oookay okay 😂😂😂
We don subscribe ooo 😂
Sooo funny
What happened in the end😂😂
Flying money
Arh!! 😂😂😂😂😂
❤❤❤❤
GOAT
Ooooooooooooooooooooh oookay😅😅😅😅
Opsholo 😅
Ye!😂
😂😂😂
😂
😂😂😂😂
bill me guys
🤑🤑🤑
Bro I want an 😭 iPhone
Bill me nah
FIRST TO COMMENT
THAT'S IMMATURE!
😂😂😂😂😂❤
I just subscribed
😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂