This guy Blackface Naija is very more than good Artist but I don't know reasons why entertainment industry in Nigerian are not promoting him. Till today am still playing his songs . Elananka, me and my best friend. The guy too good.
My advice to blackface if you can't sue this artist for sampling your songs then you should stop talking about it and relax, you can't gain anything complaining all the time, try and reach out to them for a collabo if possible so more people can listen to your music
Blackface 9ja na legend nd make person dey release tracks like 20, 18, 24 no easy nd I went through d songs it’s was all nice but d only problem is dat baba u no dey feature artist wey pple wan see nd listen to. U be legend e go dey easy 4 u to feature wizkid,Davido, burna, Olamide, Asake, Omah lay, Rema, fireboy, Tiwa, Adekunle gold nd lots more bright Artist. Na dem go make d world knw say one living legend still dey top d game. Baba no fight dose Artist better mingle with dem, dey go acknowledge d fact dat u pave way 4 dem in d industry.
Its so sad cos he dey talented but cos of his public display no one from the current and popular musician would like to work with him cos just imagine him complaining about almost everyone. U think egoistic guy like Burna will work with him? only the shot i believe he get na Davido cos that one aswell like public display!!!!!
Legendary blackfacenaija, keep rocking n rocking my brother noting do you
Evergreen Blackface Naija🙌
Nice interview 👌 👍
This guy Blackface Naija is very more than good Artist but I don't know reasons why entertainment industry in Nigerian are not promoting him. Till today am still playing his songs . Elananka, me and my best friend. The guy too good.
My hands 🙌 for u oooo
Baba no the fit cope with too much pigin legendary blackie
Ogã you too deu complain
Baba sha wan trend na everybody copy your songs
Guy shey na lie ni. U never give u evidence rich? U know listen to the lyrics of his songs they stole from?
Omo na true dem Dey always sample baba song o. Una see evidence now.
My advice to blackface if you can't sue this artist for sampling your songs then you should stop talking about it and relax, you can't gain anything complaining all the time, try and reach out to them for a collabo if possible so more people can listen to your music
Blackface 9ja na legend nd make person dey release tracks like 20, 18, 24 no easy nd I went through d songs it’s was all nice but d only problem is dat baba u no dey feature artist wey pple wan see nd listen to. U be legend e go dey easy 4 u to feature wizkid,Davido, burna, Olamide, Asake, Omah lay, Rema, fireboy, Tiwa, Adekunle gold nd lots more bright Artist. Na dem go make d world knw say one living legend still dey top d game. Baba no fight dose Artist better mingle with dem, dey go acknowledge d fact dat u pave way 4 dem in d industry.
Its so sad cos he dey talented but cos of his public display no one from the current and popular musician would like to work with him cos just imagine him complaining about almost everyone. U think egoistic guy like Burna will work with him? only the shot i believe he get na Davido cos that one aswell like public display!!!!!
Black face baba
👉 "Promosm"