Chaii, hahaha, don't underestimate any body oooo. Bosslady don surprise Akwara for Belgium ooo. Brenda, cam answer ya name. You say you fit kosh pass all man noh? Cam for here. 😅😅😅😅
Bosslady, you don show akwara ndutu. Chaii, slow but penetrating. This show enter. Akwara, cam for here with your 92 live viewers. Hahaha choiiii, make show no sweet so. Chaii, Bosslady you surprise me oooo.
Boss lady, if you get power to kosh Arrah kosh e from head to toe. Why you want go kosh Tabot? This one show say you no even get the weight to kosh Arrah. You be say you di go snap their house interview e mami,why you no go do am? Na you go tell Tabot who to be friends with? This one na empty bullying. If your business genuine,why you get to worry. Na wedding season this for Cameroon, go advertise your business.
Na who to this eeh ? Man go see kind kind efulefu dem like arrah and ei akpara colomental local Mami chai😂😂😂😂 madam abeg carry your badluck go meet arrah wuna go cry blood 😂😂😂😂work
@@Mom2Mom01 Arrah wey e di kosh other people so weti don happen? You no go tell bosslady weti for do. Bosslady, if you get power, kosh all Arrah e nonsense akpara generation. Badluck bully with empty noise.
@theinternationalbossladyco7817 na you di cry blood. I no di watch Arrah because I no like weti e di do. But for you for di threaten other person because of Arrah no make sense. Like I tok,if you no di sell die man clothes, why you di fear say ya business go fall? Go kosh Arrah, if ya kosh done finish, promote ya business on your platform. You no see as Elsie di do? Wuna be done kosh e business tire, e di instead go higher everyday. Call me efulefu, I no care. Tomorrow na you go cry losis.
@Yummy642 boss lady too no go tell Tabot weti for do. Kosh done finish for Arrah e skin? Na wuna di waka fool vloggers. Tomorrow when e market fall, wuna go turn kosh e fine.
Make I start by laughing and liking before I follow up😂
😂😂😂😂😂 laugh you
Chaii, hahaha, don't underestimate any body oooo. Bosslady don surprise Akwara for Belgium ooo. Brenda, cam answer ya name. You say you fit kosh pass all man noh? Cam for here. 😅😅😅😅
🤣🤣🤣🤣🤣 akpara arrah fit kosh wenti noh my dear? Arrah dey make na useless noise with no sense 🤣🤣🤣🤣
Bosslady, you don show akwara ndutu. Chaii, slow but penetrating. This show enter. Akwara, cam for here with your 92 live viewers. Hahaha choiiii, make show no sweet so. Chaii, Bosslady you surprise me oooo.
@Yummy642😂😂😂😂😂😂😂 arrah feel say na every person ei go make that ei nonsense with😂😂 arrah most learn the hard way
Boss lady, if you get power to kosh Arrah kosh e from head to toe. Why you want go kosh Tabot? This one show say you no even get the weight to kosh Arrah. You be say you di go snap their house interview e mami,why you no go do am? Na you go tell Tabot who to be friends with? This one na empty bullying. If your business genuine,why you get to worry. Na wedding season this for Cameroon, go advertise your business.
Na who to this eeh ? Man go see kind kind efulefu dem like arrah and ei akpara colomental local Mami chai😂😂😂😂 madam abeg carry your badluck go meet arrah wuna go cry blood 😂😂😂😂work
@@Mom2Mom01 Arrah wey e di kosh other people so weti don happen? You no go tell bosslady weti for do. Bosslady, if you get power, kosh all Arrah e nonsense akpara generation. Badluck bully with empty noise.
@theinternationalbossladyco7817 na you di cry blood. I no di watch Arrah because I no like weti e di do. But for you for di threaten other person because of Arrah no make sense. Like I tok,if you no di sell die man clothes, why you di fear say ya business go fall? Go kosh Arrah, if ya kosh done finish, promote ya business on your platform. You no see as Elsie di do? Wuna be done kosh e business tire, e di instead go higher everyday. Call me efulefu, I no care. Tomorrow na you go cry losis.
@Yummy642 boss lady too no go tell Tabot weti for do. Kosh done finish for Arrah e skin? Na wuna di waka fool vloggers. Tomorrow when e market fall, wuna go turn kosh e fine.
@Yummy642no worry I go kosh all man around arrah badluck pipo