Una dey act sha...fear no dey allow me watch Una video for where people plenty make I no go use laff scatter everywhere... thumbs up for men wey sabi act!👍👍👍👍👍#EndBadGovernance
Am a big fan of your comedy,is so interesting. please you guys should also talk about the killings going on in the English parts of Cameroon,your neighboring country.one love Africa
Hahaha Elder and Lekute fake pastor make una nor come take laugh kill me ooooooooooh... make we nor mine the wicked people covid19 pillative food keep for thereself dis coronavirus go altack dem one by one.
Una dey act sha...fear no dey allow me watch Una video for where people plenty make I no go use laff scatter everywhere... thumbs up for men wey sabi act!👍👍👍👍👍#EndBadGovernance
Lekute and elder nice one 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 from Germany
Elder every day u will be going to haeven and eath.hey u enjoying oh.lol
LEKUTE and Elder want use laff kill person 🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣🤣😂
Elder fans gather here for selfie 🤳🤳🤳
OMG hahaha elder you not kill me with laugh oo hahahaha, Thanks for uploading Mr Angel
Elder d money drawer 😁😁😁😁😂😂♥️♥️u guys because, u guys always make me laugh 😀😀😀
Dis elder no well ooo he say mk angel do like say he take break
Am a big fan of your comedy,is so interesting.
please you guys should also talk about the killings going on in the English parts of Cameroon,your neighboring country.one love Africa
Angel you use your wing today 😂
Na breeze dem dey eat😁😁😁😍😘 well done guys.
With Lekute more laughter already
pls see my series as well
pls kindly sub too 😪😭👍
The lawmaker name is SOB Agunbiade ikorodu constituency Lagos house of Assembly. Elder and fake pastor lekute bravo from oslo Norway happy weekend.
Where devil guy? The combo for finish work.
E DEY HAPPEN HERE...I love you my man,no tell aaepa make e hold your trouser again 🤣🤣🤣🤣🤣
This one no go even fit make eba 😂
Watching from Italy, God bless you all
Lekute with systematictrouser hailing guy's
Elder:I go check on you later make I go see wetin dey happen for earth😂😂😂😂😂✊🏿✊🏿✊🏿✊🏿✊🏿🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬
Angel the true is eeeeeeeh🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Am here for elder my favorite😍😍
this pastor James no go kill me 😂😂
Oooooh sorrow 4 our bad leaders in nigerian ijn 🙏
You guys are very funny nice one
😂😂😂 edler nd lekute nor get joy
Elder Elder the best
Elder and Lekute my guys..
waiting for part 2 where devil go reject the guy
Let it b known dat I did no use this year 2020 lol dat one of me
Lekute my crush😄😄😄🤣🤣🤣
This one wee day like agidi jollof😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁
Lol e say e carry wheel chair
Elder oooo abeg na
Fake Pastor, Elder & Devil is the only reason I watch these videos! Looool keep them coming
U guys has made up my night🤗🤗 love u guys💞💞
😂😂😂😂Them don come again Ooo🤣🤣🤣
😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣
Bravo my people 👍👍👍👍
But why elder Dey walker for both earth and judgement gate up and down 😂😂😂😂😂😂
To get his money 🤣🤣
I just wonder
Nice want mr angel 😅😅😅😅
Wonderful Video
We're expecting more 🙏
Lekute we move o
We done run am
I love lekute with elder
Lekute elder kill me na
I love ❤ this
Nice one my people
Good work
Doh my dear
Interesting
Good one guys
Program ‘ Aunty wetin I do you’
U guys are too much oo
Wahala dey this country oh..
East Africa here wr are
Number one ☝️❤
Devil deh dey wan marry the hunter pickin so him abondon he wuk
😄😄😄🤣🤣🤣
Omg hahahaha
nice 1
James is good
Angel you don up grade o see your feather
Thank u guys ❤❤
Lekute ubin go hide for wusai time for protest because ano see or hear your voice.
Elder too thy shut
We move
Mumu leaders for Nigeria
Hahaha Elder and Lekute fake pastor make una nor come take laugh kill me ooooooooooh... make we nor mine the wicked people covid19 pillative food keep for thereself dis coronavirus go altack dem one by one.
My people 💯💕
God go kell them all
Kuku kee me laugh
❤❤❤❤
🤣🤣🤣😆
First to comment, nice one guys.
Maaaaaad 😂😂😂
😀😀😀
Am the first to watch I celebrate you guys
4 one
Who's here in 2022
Elder too much
First to watch
😂😂😂
Nice
Guys pls like
Actually and the truth is that Is the way of there lie
First
Let it b known dat I did no use this year 2020 lol dat one of me
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣🤣🤣