Odogwu no be Nick name, Burna is the biggest masquerade and the greatest musician that ever came out of Africa, the highest paid artist in Africa without debate
Honestly I never wanted to bring it but it's trending and people are believing it but we are trying to explain why u don't need to believe that stuff because it's not confirmed yet abi na bad thing I do to make a disclaimer video about this allegedly false payment?
🤣🤣😂😂 people believing this news and I made a disclaimer about it means I don wrong to talk say the news might be fake ? Abi okay Being honest is now a crime for u guys my trusted viewers
Smiles 😌 how? Bring a news to u about what happened make me mumu now I know u sef head dey touch Oya which reason u get sef nothing Abi u hear when I talk say na watin I dey think I say I no trust am cus it looks manipulative 🤣
THANKS FOR WATCHING ❤️
LIKE ❤
SHARE ❤️
COMMENT ❤️
SUBSCRIBE ❤️
😂😂😂 Wizkid Fc na in do this one
Una don mad
Una dey mad
I no believe this one
Davido go just dey Laugh una
😂😂😂
Una eh too like to talk about Davido 😂😂😂
Biggest 🦅🦅
Wizkid can't earn that high
Biggest Bird for a reason 🦅
From being cheap by performing for Fedelity, to being cheaper on sharing the stage with them.
😂😂😂 kolo mental
Odogwu no be Nick name, Burna is the biggest masquerade and the greatest musician that ever came out of Africa, the highest paid artist in Africa without debate
Poverty mentality. People out here tearing dem pant about how much is in someone’s account. Worry about how much is in your account 😂😂
Davido the father that fathered their father❤ keep jocking😅
Please Davido alone
I don’t believe that, just jealous of Davido.
Don't allow me to crash this channel
🤣😂😂🤣 with evidence I post 😂🤣🤣 Abi u no hear say I no believe am? Abi u no understand watin I talk 🤣🤣😂🤣
You believe this cooked up story on your own.
You're sick.
🤣🤣😂😂 pls did we say something wrong tell me to make amend pls
I will following you now... Because you no get sense how can you bring information you don't believe to your channel that's senseless bro
Honestly I never wanted to bring it but it's trending and people are believing it but we are trying to explain why u don't need to believe that stuff because it's not confirmed yet abi na bad thing I do to make a disclaimer video about this allegedly false payment?
Yes that's what they paid Davido because he don't know anything he is singing.
I no believe am oh
I just left your channel. You no trust news you carry am come. Na Davido matter go kpai a lot of people
🤣🤣😂😂 people believing this news and I made a disclaimer about it means I don wrong to talk say the news might be fake ? Abi okay
Being honest is now a crime for u guys my trusted viewers
I be mumu why posted it when you know believe Abeg I done unfollowed you 😂
I don unsubscribe already u be mumu
Smiles 😌 how?
Bring a news to u about what happened make me mumu now I know u sef head dey touch
Oya which reason u get sef nothing
Abi u hear when I talk say na watin I dey think I say I no trust am cus it looks manipulative 🤣
❤❤❤
😂😂😂😂