Charity wig be like wetin harmattan don show shege... 😂 Btw: I no believe say supervisor fit collect bribe... With the kind of speed he used to discharge himself when the subordinates came... Usain Bolt dey learn work. Okoro come kuku spoil everything... He wan kpai Charity music-destiny helper with billings😂😂😂
Dun jazzy japa without flight 😂😂 Okoro if part of ypur problem na 250million waiting the entire problem go come worth?? Shey na 20generations problem you dey carry 😂😅
@jagbrit3723 So, light-skinned people are not allowed to receive compliments again, all in the name of complex, not to mention using the term "she isn't beautiful, just light skinned" is not just derogatory but also disrespectful pls do better, you sound so bitter😊😊
@@ehietomi4375Thank you so much for your answer, that was how someone told me that i am not beautiful just light skinned as if God who created different skin types is foolish
If Don gave Okoro that 250million, e no mean say he no go still beg another applicant tomorrow o. Don wey be everybody helper, e reach Okoro turn he want bankrupt am🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂 even Manager was star struck and dumbfounded 😂😂😂….@DonJazzy you do dis one oooo😂😂 Charity you wan make him sign you …I thought you will draw him closer to God. But HE Dey bless well well sha Sophie and @realwarripikin just Dey calm and collected 😂😂😂. Last last Okoro make the man disappear
Charity wig look like iron sponge 😂 that has been use several times Okoro Omo Igbo and bribe are 5&6 Don Jazzy always free with people and his second name is humility ❤ and generosity is top notch
Hahahahahahahaaaa that person wey write this story no go make heaven😂😂😂😂 why will our philanthropist disappear, so as he come disappear wetin go do us wey never benefit from am...... Its the way don baba jay dey dance to chacha rythm for me🤣🤣🤣🤣
Supervisor shock me ooo 😂😂 Charity with her wig like sponge 🧽 😂😂 Okoro begging is in another planet. 250m kuku use Don baba do blood money 🤑 😂😂 Flora too sharp n smart joor.
In reality Don Jazzy is the most humble artiste you will ever meet, and his ability to retain information is off the scale , extremely intelligent
You're 100% correct ❤
Na igbo man o! Normal level.
@@jacstvofficial4490 na Isoko man. Igbo man with humbleness 😂😂
Olamide too
@@jacstvofficial4490Dan Jazzy is an Isoko man, from Delta state. He never had link to Igbo ethnic group.
It's how Sophie was looking at the Don throughout, for me! 😂
Warri pikin just dey calculate watin she wan sell for Don for her head😂😂😂😂
She fit get full studio for her bag no try am
Why warripikin and flora just dey back dey shine teeth😂😂😂😂
About to ask
😂😂😂😂😂😂😂😂
Don jazzy as been raptured because of okoro begging skills😅😅😅😅
😂😂
No b lie😂😂😂😂😂😂😂
Me self i screamed when i heard 250million. Okoro fear God o
😂😂😂 Okoro wants to end Don jazzy career
🤣🤣🤣🤣
😂
This Okoro fit thief for real life 😂😂
Fans of flora gather here
We are here
We are here
✋
🎉
😊
Charity wig be like wetin harmattan don show shege... 😂
Btw: I no believe say supervisor fit collect bribe... With the kind of speed he used to discharge himself when the subordinates came... Usain Bolt dey learn work.
Okoro come kuku spoil everything... He wan kpai Charity music-destiny helper with billings😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂😂.
That wig needs deliverance.
@@akinpelurantie2835 serious deliverance 🤣
😂😂😂😂😂😂 am confused too
Okoro spoil everything 😂😂
Anyone else from Uganda 🇺🇬 🇺🇬 🇺🇬 that loves Visa on Arrival. Thumbs up 👍
Am here
Ndi wano ssebo
"My heart was beating "boom, boom, boom. What is happening. Is this a heart attack??"
Okoro, Okoro, Okoro! 😂😂😂😂😂😂
God forbid Okoro 😂😂😂 how will you charge philanthropist 250 million 😂😂😂 you too greedy walahi
The disappearing mood sweet me😂😂😂😂😂
Everyone rushing to come and watch be careful I just mopped the floor abeg to avoid slipping😅😅
😂😂😂😂
😂😂😂😂
😅😅😅😅😅😅😅😅 pele mi
I'll mop finish when I'm done watching
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
Charity’s ‘rush’ remix is taking me to my village church 😂😂😂
Better than “Iyarra Starr” 😂
@@therealist2866 Iyarra star will hv a competitor from the "gospel wings " to sing gospel
😂😂😂the way Don disappeared was amazing and am happy he never forgot his PA
My respect for Don J has increased; so humble supporting
Dun jazzy japa without flight 😂😂
Okoro if part of ypur problem na 250million waiting the entire problem go come worth?? Shey na 20generations problem you dey carry 😂😅
Supervisor deserves an award😂😂😂
I'm here for Flora the most beautiful and simple lady very professional ❤
She isn't that beautiful; just light skin. Africans have a major complex on light skin...
She is an exceptional worker, however.
@@jagbrit3723shut up
She’s beautiful
@jagbrit3723 So, light-skinned people are not allowed to receive compliments again, all in the name of complex, not to mention using the term "she isn't beautiful, just light skinned" is not just derogatory but also disrespectful pls do better, you sound so bitter😊😊
😅😅ikr she absolutely beautiful @@ehietomi4375
@@ehietomi4375Thank you so much for your answer, that was how someone told me that i am not beautiful just light skinned as if God who created different skin types is foolish
Okoro knew he never go make heaven so he dey wan enjoy heaven on earth. 😂
Where are ma 🇬🇭 people 😅😅😅❤❤❤❤..come here so gather quickly
I will like to see Ghana edition with any of the big S
Mew) ha ooo😂😂
@@blackjanet_nails Alright 👍 👌
@@afrakomabonsu4276 y'3 hy3 lie taweeeee
We are here 🇬🇭 ooo
Charity, this your wig need deliverance😅😅😅😅😅😅😅Don Jazzy, vanished into thin Air wen e hear Okoro's request😂😂😂😂
Okoro na big thief 😂😂😂.
I too like am😂
Okoro na greed go make u lost ur destiny helpers long throat😂
Its supervisor 4 me i didn't expect 4 this 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Is Okoro not a thief like this😂😂😂, you want to kill philanthropist 😢.
Charity generous ke😂😂
This really cracked me up
Why hope and Flora just stand dey smile 😊
😅😅😅 I thought as much
If notnthatbthey are breathing and blinking once in a while,i fess think say dem be mannequin 😂😂
Them quiet no too talk still cash out meanwhile Okoro and Charity dey wait problem-solver
@@jegedeoladeji8714 I tire for their too
@@EmJ300 no be small cash out oh lol
See how i just dislocate my ankle because of rushing down here to watch this epic episode. Make una tell me sorry na.
Pele, ndo, jeje.
Don Jazzy just evaporated as soon as our professional beggar Okoro mentioned N250 million.💨 😅😂🤣
first time when okoro asked for money directly na 250, 000, 000 he want....🤣🤣
*thank you don Jazzy for coming*
*Nigerian Celebs helping Nigerian Celebs*
❤❤❤❤❤❤❤❤
Okoro will never change, and supervisor na real street guy. Please where is Francis?
250 million?? What if you come tell am all your problems??😂😂😂😂
I tire 😂😂
😂😂
The thing shock me too ooo 😂 no destiny helper wey no go run leave you with that kind amount wey u call😂
I wonder o😂😂
I tire o😂
Summarily,Don Baba J is the only stupendous giver in the whole of naija..see as then dey rush him like today's bread😂😂😂🎉🎉🎉
It's the "Mr. Mavinnn" for me😂😂😂
Warri pikin just be like helping verb 😅😂 at first I thought she was photoshopped in the video 😅
Thank you, Visa on Arrival. We're Back!
Gather here PH People😉
Pitakwa sweet pass 9ja😂😂😂
yes oooh Pitakwa for life
I tell you!! 😅😅😅
We mount
I go lie for you
Yes oo🎉
Bwoy Sharity wig deh show sign of recession and depression ooo ,be like say life hard bad bad😂
a lot of lessons to learn here, don't be greedy and don't take peoples charity for granted. Now you have been left behind
😂😂😂they never even signed me up
Despite what happened at the last season, I'm very sure that no one learned their lesson 😂😂😂
No there havent ooooooooooooo especially OKORO!!!!! PHD in BEGGING
Wetin we for they watch if dem learn naa 😅
@@ebenezerifeoluwa9870i Taya oo 😂
@@ebenezerifeoluwa9870 na true oo😂😂😂😂
Okoro will never learn😂
Dis is very interesting & hilarious 🥰😘🤩😍👏👍
Don Jazzy don japa on hearing #250million 🤣😁😂
Who is for Charity this season 😂😂😂😂😂
Me ooo
She is the best 😂 always 😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
As in ehhh 😂
I'm here for her
I love how Sophie is just standing there quiet.
If Don gave Okoro that 250million, e no mean say he no go still beg another applicant tomorrow o. Don wey be everybody helper, e reach Okoro turn he want bankrupt am🤣🤣🤣🤣
😂🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂
😂😂😂😂😂
Like even if you have 1 billion in your account, and you remove 250 million you will definitely feel it😂
Charity ohhhh😂😂😂 gospel wings..... ypu guys did amazing.....well done
I just said "its don jazzy again"before supervisor 😩😩😩 the way i follow Nigerian trendz any way its one African 😊
I even added the beat after the saying
@ireneorotalks 😂 for u don make me fall in love 😂😂
@nellyphiri1693 🤣🤣🤣
I just switched on my data and the first thing I saw was VOA S6. Omo I runnnn!
Me too and joy wan wound me for here 😂
So if okoro puts all his problems on don, how much e go be?😂😂😂
Okoro don spoiled everything 😂😂😂
Na Flora and Hope enjoy for here
Okoro you won't kill me oo😂😂😂. Don jazzy e good as you jazz off 😂😂🎉😂😂😂😂
1:32 Oga supervisor you for just do fast and leave all these talk talk before dem catch you 😂😂😂😂
This is Amazing ❤❤ Zambia 🇿🇲 loves you guys 🔥✨
I'm always smiling like goat whenever I see Don Jazzy in a skit. Man sabi act and I like his humbleness and kind personality
See Don Jazzy my forever crush 🥰🥰🥰
Sending lot of love from Ghana 🇬🇭
C’mon Season 6, give Charity new wig nah. The wig don tire. 😂😂😂😂😂
Omo..even me self they find don jazzy.. na only document i see flying around...okoro you do dis one...😅😅😅😂😂😂😂
After the long wait ,finally it's here🎉🎉🎉🎉kiss my comment if you were anticipating too
Don jazzy is very humble, simple, friendly, accomodating and nice.
This is absolutely VIP visa on arrival, only DonJazzy all through d episode 🙌
E reach to disappear o😂😂 Okoro wan wreck Don Jazzy.
The way these actors embody their role makes me wonder if they even work with a script.
I no dey beg o but whatever you have for us I will accept as the spirit direct you.😂😂😂😂 "Flora"
Don Jazzy is truly AMAVIN! 😃❤❤
So glad to have these naughty people back again!💃💃💃🤣🤣❤❤❤🥰😊
Arrest and prison didn't change OKORO😂😂😂
This is my first time commenting on any chanel but this episode got me laughing sooooooo hard....my belle oo😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Welcome back 😂 hope to hear Francis talk about his Tokumbo cars
Imagine @Bimbo Ademoye TV on Visa on arrival😂😂 heads go scatterrrrrrrrr
That would be a disaster 🤣🤣🤣🤣🤣
Bovi(Francis) should now interview her😭😂😂😂
Then Iya Barakat will also come. 😂
As iya barakat😂
😂😂😂😂😂 even Manager was star struck and dumbfounded 😂😂😂….@DonJazzy you do dis one oooo😂😂 Charity you wan make him sign you …I thought you will draw him closer to God. But HE Dey bless well well sha Sophie and @realwarripikin just Dey calm and collected 😂😂😂. Last last Okoro make the man disappear
5:27 Shame leave charity catch me😂😂
😂
😂😅
Same here😂😂😂
😂😂😂
Hahaha 🤣🤣
Okoro begging don finally caught up with him 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Don Jazzy don disappear😅😅😂😅😂😅....fear of Okoro's mouth is the beginning of wisdom.
I don't know how Nigerians succeed I dragging this man. His is effortlessly humble.
Do they drag him?
No one is dragging him
@jojodiamond1114 may be not now but some years bag he trended for some BS dragging.
@@Giveitatought Okay, I understand, I thought you were talking about this drama
This one wey Warri pikin just dey shine teeth for back, i hope all is well😅😅😅😅😅😂😂😂😂😂😂😂
This one she didn't just jump into the conversation 🤔
Okoro don use billing pursue Don Baba J😂😂😂😂
Don Baba J son disappear 😂😂 make una leave me don baba for me oo😂😂
Don jazzy don hear problem wey make am disappear 😂😂😂😂
😅😂this one na power wey pass power
@ekawuokwufavour6797 I dey tell u. Power of okoro pass the power of don baba j
These people will drain Don jazzy 😂 to the last kobo on him
Dramatic people 😂
Love to see them back on this new epic
Okoro why you dey hide your character 😂😂😂
Wouuuuu🥳🥳🥳🥳🥳🥳🥳 I AM SO HAPPYYYYYY 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣.
I MISS YOU GUYS A LOT! ❤️
Okro heaven na once view 😂😂😂 250 watin 😂and expect don jazzy to still dey available 😂😂😂
But den again which person uniform manager wear 😂😂😂😂😂😂
Either moses
Francis
Okoro don use greed scare Don Jazzy and scatter Charity's chance o🤣🤣🤣
But wait, wey d supervisor 🏃🏻♀️🏃🏻♀️🏃🏻♀️🏃🏻♀️🏃🏻♀️
If you rush like me gather here 😂😂
Aswr, see race 😂
RUclips just boring since
I did, ooh 😂😂
😅😅😅
@@UnityBGodsent 😂
😅😅😅
Oh my...😅😅😅😅😅
I couldn't hold the laughter 🤣🤣🤣🤣 didn't see that coming, 250 what?
Less than 15 days to cross over all visa on arrival FC we see 2025 ijn 🙏
Less than 15 days to cross over 2025...abeg which country u dey cos it's more than 15 days here
@avivarlouis2135 D country wey you think say I dey na I dey gtfoh ✌️😂
this was a good one 😄😄😄😄😄😄👏👏👏👏👏👏👏👏👏
Funny people😂😂😂😂😂. Am glad you are back to continue from where you stopped. We have really missed you guys
Charity wig look like iron sponge 😂 that has been use several times
Okoro Omo Igbo and bribe are 5&6
Don Jazzy always free with people and his second name is humility ❤ and generosity is top notch
Supervisor dey wear uniform 😂😂😂
Hahahahahahahaaaa that person wey write this story no go make heaven😂😂😂😂 why will our philanthropist disappear, so as he come disappear wetin go do us wey never benefit from am...... Its the way don baba jay dey dance to chacha rythm for me🤣🤣🤣🤣
But I came early now, and how come I still met 29 people in the classroom? Oh, I've forgotten that some people have their bed here on this page
Lol😂
Life of a celebrity
Most people think being a celebe is being extremely wealthy . Life is not easy anywhere 😔.
Beautiful one from the cast ❤
Keke man almost jam me as I dey rush here..ooo😂😂😂
Supervisor shock me ooo 😂😂
Charity with her wig like sponge 🧽 😂😂
Okoro begging is in another planet. 250m kuku use Don baba do blood money 🤑 😂😂
Flora too sharp n smart joor.
Thank you for bringing visa on arrival back this season 🤗🥰💃💃💃
Supervisor rush go wear uniform 😂😂😂😂😂
Anything Don jazzy touch is gold, I too love this man 😂😂😂😂😂❤
Another season we mount here! 😂
Ooh we waited for them😂😂😂😂😂🎉, they're back 47 pro max madness🎉🎉😂❤
We love Visa on Arrival ❤❤❤😂😂
Yes yes yes.... i like this show. Let's goooooooo. Can't wait to see more episodes