Abimbola 'Born wit wealth' go surely make am as dem peeps wey dey make money no carry 2heads come earth. Life na turn by turn we all gonna b happy, healthy wealthy n wise so long we work hard 4 it success guaranteed. Bless up y'all.
Erigga don talk am finish. Na time e go take, and na your efforts go determine the time. No go shout say people wey dey make am no go get two heads, come go soil your hand or land yourself for prison.
I dnt no why good music wit good message for motivations like dis no dey quick blow for nija,If is all about woman,drug,gun it already talk of de town.
inspirational .. i wish you fortune along wit fame .. this video suppose be one wey dem shoot for dubai because Erigga say" u dey lagos dey hate while we dey dubai dey laff " ; haha bring the chorus back but see na : Na still Effurun dem stay shoot the video .. Abinbola by this time next year you go blow major , trust me cause you too good
I no say if I talk my mind ppl go laff me believe me if non play this song 1 day I go sick the song get spirit,emotional courage,eribaba u b legend more Grace 🙌🙏🙏
Abimbola u make me believe more, i all most give up, Bless up bro,, Dem no carry 2 head come
Who still dey watch for 2024. Day break everywhere burst.
Abimbola is so dope. I can't stop watching this track again and again.
I am sure he will be #1 soon due to 💖 a u t h e n t I c v i e w s 💖
🔥🔥🙏 if you love this music do not forget to like👍
Sire Alex nor be lie oil day d guy head
No pain no gain as i dey work with faith oluwa open my way . hit the button let's us support this video
New money
Nice Jam...feeling you all the way.
Anasou
@@alexanderuche6635 qqqq
warri for life
U dey Lagos dey hate, we dey Dubai dey laugh 😀.
Eribaba 👑🙌
Azin the people were dey make this money them no carry 2head🤑🤘
Who is here listen to this song 2020.
who is here for erriga hands up
Abeg na who say no be Erigga,, be number one in all Africa
GUYS MY INSTAGRAM ACCOUNT WAS BLOCKED PLEASE FOLLOW MY NEW ACCOUNT @abimbolamusic
backup account @abimbolamuzik
Baba God answer prayers 🙏🙏 Old Warri in the building
No pain no gain sure grace blood more wins
Na only mumu person go ask if fish don baff,that line tick...Paperboi for life😍
2021 abiola waa gba yii omo iya, much love u just have a new subscriber..
Most underrated errigaa!!!
King of the South brought me here
Erriga make u come here let me see ur hands up
I can kill for Erigga
GUYS MY INSTAGRAM ACCOUNT WAS BLOCKED PLEASE FOLLOW MY NEW ACCOUNT @abimbolamusic
backup account @abimbolamuzik
Na clear mater bro 😍😍😍😍🤘🤘🤘🤘🎶🎶🎶🎶🎶 Lit
Just dey press dey go, very soon every well go stew
Check ur inbox
Amen and Amen
GUYS MY INSTAGRAM ACCOUNT WAS BLOCKED PLEASE FOLLOW MY NEW ACCOUNT @abimbolamusic
backup account @abimbolamuzik
Abimbola 'Born wit wealth' go surely make am as dem peeps wey dey make money no carry 2heads come earth. Life na turn by turn we all gonna b happy, healthy wealthy n wise so
long we work hard 4 it success guaranteed.
Bless up y'all.
Amen
Our goat go born melu. dem go say we do juju!!!
Once DIS song drop like kabukabu nah once ur goat go born melu,,,, NICE one
No be lie bro na man u be more grace 🙏💶💶💸💸💸💸💸💸
Na only mumu go ask fish you don baff..🔥🔥🔥🔥🔥
Erigga don talk am finish. Na time e go take, and na your efforts go determine the time. No go shout say people wey dey make am no go get two heads, come go soil your hand or land yourself for prison.
High star blood more grace to all hus
Na mumu go ask fish weda e Don baf .nice work
True talk
@Isaac Omiunu thank God say dem neva commot this song for youtube
I dnt no why good music wit good message for motivations like dis no dey quick blow for nija,If is all about woman,drug,gun it already talk of de town.
Na only Mumu Go ask if fish don baff erigga baba much love for u boss
nice jam my brother keep it up
Eribaba all d way
Show the guy love 1 like 1clap
Erigga nice work no be lie na mumu dey go ask fish weda e don baf
Errigga brought me here nd I fell in love with abimbolas song
We are lifted by lifting others thanks Eriga for lifting young artists like this and Victor Ad...God bless you and more grace
very nice song....dem no carry 2 head no be lie..every were go stew....
Guy man you finish work..erigga up up for you oo
dope jam bredda🔥🔥👑
Baddest abimbola
Blast 🔥🔥🔥🔥🔥🔥.... just day press day go every where go stew
Who’s here for erigga? Let gather here so we know ourselves bico
Who is feeling this jam like me.?
Eribaba
Normal level my personal person high 🌟🌟🌟🌟🌟🌟🌟🌟🌟🌟🌟 more grace blood blood 😍💪👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍
Wagwan brazil 🔥🔥🔥na 1 head
na mumu go ask fish weda e don baff #real matter erriga one luv bro
Na mumu go ask fish weather e don baff. Hahahahha true talk my guy.
Dem no carry 2 head come life ooo
If u love dis music hit d like button biko
Anthonia Golden real matter
Nor be lie sha,,,Every where must stew,,wo come add rice join am,,High star Abimbola
Lol add stew for d jollof
Hello dear How are you doing nice to meet you
Erigga is the best. I dey feel you for Europe
More Higher Grace bro Abimbola
, Mata
🔥🔥🔥🔥
I non wan hussle for old age.. Oluwa stew d hussle now as e dey hot
mad tone
Abimbola i no say them nor get 2head bless up
Nice one abimbola respect
Nice song big up bra just but strong 💪💪💪
Abeg bring the corus back✋✋✋
Abimbola is just too good... Normally people when dey make this money them no get two head
Erigga brought me here
inspirational .. i wish you fortune along wit fame .. this video suppose be one wey dem shoot for dubai because Erigga say" u dey lagos dey hate while we dey dubai dey laff " ; haha bring the chorus back but see na : Na still Effurun dem stay shoot the video
.. Abinbola by this time next year you go blow major , trust me cause you too good
Amen
Erigga too Good abeg
Makes sense I like the song
High Spirit........Money must be Made
Damn erigga is good....mad Jaam!!!!!
I nor wan hustle for old age o Oluwa🙏😢
Erigga ,De lyrics monster!!!
shia this guy just finish me and made my day my ..own ......song......loading....... soon with Same Erriga and badoo
Don't worry very soon e go be ur trun 🙏
Erriga best
Love you
Na eriga ad flavor on this song.
GUYS MY INSTAGRAM ACCOUNT WAS BLOCKED PLEASE FOLLOW MY NEW ACCOUNT @abimbolamusic
I so much love this music erigga bestie you too much
high spirit!!
Abimbola I know say them no get 2 head afterall na wetin I sing for 2010....Erigga's Verse though
bombing .....erigga and abimbola carry go
Erriga you too good abeg... I dey prepare my own track wey I go feature you ooo
🎧▶️📶💯🇳🇬
Still on still on repeat.
Not be lie ..We must colect ours own
Nice song abimbola
Ejiro done collect oh... rest in peace my replay button...
Abeg bring the chorus back.. correct jist paper boi✔✔✔💯💯💯💯✌✌✌✌🙏🙏🙏🙏🙏
Oluwa open our way this month
2020 IS MY TURN
Eriga the bros
I no say if I talk my mind ppl go laff me believe me if non play this song 1 day I go sick the song get spirit,emotional courage,eribaba u b legend more Grace 🙌🙏🙏
Eriga kill the beat with just few words.
This music na motivation for all types of good work you find your self
It depends the way you take put the music
Make I sub to the next top ⭐️
Nice one brother..this is a banger
Listening in 2023
Erriga boss tnks fr helping👍👍👍💖
2019 we must pick,if belive hit the like button.
As in pepu wey dey make dis money 💰 weoooo dey no carry 2 head weoooooo.....u guys dicrez ma temperature 😍😍😍
E go soon done
I luv this motivation
If I nor make this money God nor go ever happy with me
More grace bro
When he go reach my turn💰💰💰blessed up Abimbola🤝
Abimbola finish work here
Erigga baba