Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
Making sense, thanks Sarkin daya
May them open shop for lagos
Please come to Lagos
This my brother. I too like your pidgin english. E dey sweet me non be small. But you be real hausa man, abi just imitating?? Even though you be real hausa man, my mind dey tell me say na south you for grow up. You too funny. Much love ❤❤❤❤❤❤❤
He is from Kogi state ⚡
@princeligabunor1884 , Mercy johnson brother. ahahaha. Prince thank you for the information
If they can deliver to Cross Rivet I'll buy in bulk
Boss man first time commenting& liking first on your post
Abeg make una no let anybody to buy more than 5 articles, make dey no empty the shop before money enter my hand abeg
Thank you for this information, too much
Where there gwarimpa branch dei
Make dem come kubwa oo
Make Dem open branch for port Harcourt
Can I order from abj to Benin
Why you no select the one wei you go wear na to dash people
Them get branch for KANO?
Is the clothes new or fairly used cos this one were shirt dey cost 8k
Thrifts means okrika Okrika means fairly used or distressed sales.
@ okay thank you
Used garments
How do you know don't give away for us
Your problem too much

Thrifts means okrika
Okrika means fairly used or distressed sales.
@ okay thank you
Used garments
How do you know don't give away for us
Your problem too much