Poverty or bad economy is not a reason for anyone to engage in prostitution or robbery. It’s not a last resort. You can decide to sauce other ways. Create wealth.
Normally dis big nyans stuff wetin dey give girls mind be say guys dey patronise dem normally all dis olosho girl dey fine na normally all dis girl's get serious date na normally e get girl's where dey knack more than 10 time's a day normally portable lusgard for dey na celebrity e be oh
How girls go hear word wen work no day the country, economy is not friendly if u no chop for 2 days u go understand say u go feet do anything for money
Celebrity local man you too get native intelligence. I always love your analysis & you've never disappointed me.
ADAMSLINK AND LOCALMAN
GOOD EVENING
Play play PORTABLE don't turn to celebrate all ooh see how everybody gathering him
❤❤❤❤❤
That is to say make them comort mirror for house 😂😂 ...That talk weak me 😅😅
Nice update God bless you for the good job bro
Omo big thing 😂
Wahala wahala wahala dem don pound am now 😂😂😂😂
That very Adamslinks
More love
Portable really need to be careful oo.
Portable this my guy come back go the fight 😂😂😂😂
Greetings too to loca man ❤
Thank God you back, because it's was today I ask of you
Greetings ❤
Ashawo is a life long business bad girls can’t quit
Na wa ooo Portable 😂😂😂
Is like portable has a village mindset😂😂
Portable is back again 😂😂😂 is portable cursed?
Adam's take am easy 😅 which woman go fit survive 100 body count talk more of thousand
Portable don come back na him signature be that
Portable is not doing like celebrity at all 😊I don't know which kind person be this
Education is not a scam in d case of portable, portable too dey stage drama😂😂
😂😂God help portable to get sense
Why portable dey always enter wahala this guy eehh
Portable 😂😂😂😂
Nigerian girls with huk up 😮😮😮
A tribe called Adam slink Media, portable again
Yash na yash oo😂😂😂
Good evening guys
Greet my brother that have been seeing for some time, you where not there,greet him for me,afroblog ❤
Still on one love
Portable is poor in thinking
Portable like to trend whether good or bad.
Portable na cruise
Portable na money miss road
Portable no dey hear word
That portable own na to Dey do rubbish content wey no Dey sell 😂
Wahala don come from portable
Afroblog is good
Adam leave them to Dial them too mumu
Good afternoon guys how are you guys doing today ☺️
One love oo
Potable is a street boy don't forget that, he can never change
Portable like problem too much
Money & Yash work together
Money is the real deal and a god na I’m make religion dey against money
Portable is still a street boy and that why never change
Those girls are not ready to change,and when anything went wrong we go they shout justice justice for ashawo.No more justice for these kind people!!!
People like portable and odumo black need to be extremely careful going out.
Poverty or bad economy is not a reason for anyone to engage in prostitution or robbery. It’s not a last resort. You can decide to sauce other ways. Create wealth.
All Naija girls this days including married women na olosho Dem b.
Na God would help this portable of a Guy
Is portable cursed?! 😂
Yeyebrity
M portable matter na cult matter
Portable is from sango
Normally dis big nyans stuff wetin dey give girls mind be say guys dey patronise dem normally all dis olosho girl dey fine na normally all dis girl's get serious date na normally e get girl's where dey knack more than 10 time's a day normally portable lusgard for dey na celebrity e be oh
Local man no just get anything better to contribute
How girls go hear word wen work no day the country, economy is not friendly if u no chop for 2 days u go understand say u go feet do anything for money
Na only beating?
portable need something different, no be for the first time them beat him na
FreeWestDeep, what's up ✌️why you change your name na ?
Its Devine
All this clout or content portable dey chase fit put am for better trouble one day.
This portable mumu
Potable own just too much abeg
It's good as them be@t am maybe e go learn how to live celebrity lifestyle
I think portable storage step up his games 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Local man is taking it seriously enough because he’s different from adams and etc 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Adamslink there’s hunger everywhere day by day it’s not even getting better at all 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
I think we should leave nyash first and talk about important issues before things get worse 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
❤❤❤