Maximum regards to you guys wetin i dey try cap una be say make una put odogwu na epempe,a.k.a. odogwu na Malaysia here make una leave everything that's buy gun to be buy gun one❤❤❤❤❤❤❤❤❤una Ruggerdity commando
Patrick Vic you perfect on this one! Not try Its a lesson to everyone and to those power drunk people. Intelligence kpoi!!! kpoi!!! Kpoi!!!! Also what have always wanted even though its a tribe and indigenous production you still for once and on the last episode finally had a Yoruba speaking person. Its a good one we have Yoruba who grow up and live in your place.we live in Nigeria, varieties is the spice of live its unioun and unity. Induce Caliber and beast you Patrick Vic💓💗💘💞☮️
if you dey press breast while watching this movies right now,gather here and please is time to bring Aboy and Odogwu back please because sibi don start oooo,love you all guys ❤❤
Please very beautiful movie I have been watching your movies from day one that you started acting. But I don't think it's encouraging to stay 3 months before uploading an episode please 2 weeks or maximum 3 weeks is ok because your movies are so beautiful and entertaining. Much love from Cameroon
De German if you really want to make this movie reflect Selina tested years back. Pls gather ODOGWU, RATATA and TALLEST. U guys should join forces together to finish sibi this Time finally. If U agree with me gather here ❤️❤️
Nice one ❤ German shepherd, cock and shoot lack charisma for acting with all due respect o, na my observation so I de kapito U... No akpo involve. Observe his both body moves and actions during his interaction between him and sibi, the vibes of challenge no come board
Sibi Miami, Ogbanje nwoke, big fish wey no like water, strong stone wey dey bend iron…your face show, your shoe shine ✨ ❤🤜🤛🙌
War dey holy ground men run 😂
Maximum regards to you guys wetin i dey try cap una be say make una put odogwu na epempe,a.k.a. odogwu na Malaysia here make una leave everything that's buy gun to be buy gun one❤❤❤❤❤❤❤❤❤una Ruggerdity commando
Patrick Vic you perfect on this one! Not try Its a lesson to everyone and to those power drunk people. Intelligence kpoi!!! kpoi!!! Kpoi!!!! Also what have always wanted even though its a tribe and indigenous production you still for once and on the last episode finally had a Yoruba speaking person. Its a good one we have Yoruba who grow up and live in your place.we live in Nigeria, varieties is the spice of live its unioun and unity. Induce Caliber and beast you Patrick Vic💓💗💘💞☮️
Keep holy ground holy,,,, una face show and una shoe 👟 shine
First time commenting on RUclips, good job guys 👍
Sibi na when you go try be na for good side, i dey only face see you since wey you dey do na bad thing Dem chai sibi
If you come by notifications gather here ❤️❤️
Hmm i don even dey forget this movie self 😢 abeg make una dey drop this movie every 15 days
You think say eh easy like that make we relaxe time still dey for other too❤❤
This is the best movie ever
Great one
Massive as always 🔥🔥
Well done from your biggest fan in Cameroon 😊WE LOVE U GUYS HERE ❤
Otileke sibi go betray you well well.... Please let Aboy and chiboy come back 🤔🤔🤔
Hi 🎉
Always ready for this talented team to drop ❤
Love this movie 🎉🎉I really enjoy it
nice one..🙏🙏🙏
Omo dis sibi like smoke ooo😅
Nice one zazalion
Abeg make una try give us the season 2 asap❤
Its really amazing watching it on chiboy concept 😢😢😢🎉🎉🎉
if you dey press breast while watching this movies right now,gather here and please is time to bring Aboy and Odogwu back please because sibi don start oooo,love you all guys ❤❤
Zaza, you don scatter this movie for our eyes ooh. Anyway big love always.
They give young pink lips 👄 he come think say na Selina 😂😂
Wonder boy no dey here and the movie no sweet . The only man that ginger cb
Nice job Chi boy 🔥🔥🔥
Awesome clip
Nice update here guys
omo so interesting 🤔
Hahaha well done guys
Dis yung too dey make noise with him pink lips😏
I swear
👏🏼👏🏼👏🏼👏🏼👏🏼👏🏼 nice one. Hope say season 2 no go dey. Make the story line no spoil
The way sibi smokes is too much ooh they should warn him of it before is too late
N’a cigarettes not Igbo
@ that’s kills the most honestly
Banger❤
Boss na me mumubros from rumukwrushi pipeline I love it ❤
Still... the men that do (defend and offend) dont cap. We know deh forensics classroom!
Sharrp ❤️🔥
Keep it up nice job
Sibi abeg limit your smoke I love you so much
I don nearly forget this movie
Otuleke dey betray. Dem suppose take am out
Sibi! Sibi !! Sibi!!! Big fish wey no like water, abeg reduce your rate or intake of smoking Please.
Zaza you're doing extremely great 👍👍👍❤❤❤❤❤❤ Weldon ❤️
I drop my five star abeg ❤❤❤
Sibi abeg do act one for your channel make we watch you don try for your assist to other channel
Like to act is to just carry camera Dey video. It takes resources
❤ nice job guys
Na everyday I day check you tube
Wow this is great
Well done guys, well done
Good job keep it up🎉🎉🎉❤❤
My love you you guys eh ❤❤
Merry Christmas 🎄 to Selena tested ❤
Nice doings 🎉🎉
I’m watching from Benin
Try add previously cause we don forget the movie
🔥🔥🔥💜
Sibi you sure say you go fit finish this one wey you start so 😂😂
Yes oooo
finish for where, nah him use to start war but he can't last
Wow, it's finally here,more grace German shepherd
Much love from 🇩🇪
❤❤❤❤❤ one love zaza onyekem
WOW nice one
I am your new fans because of your interesting movie
I love the video 📸
Abeg make una tell sibi to reduce e smoking,and na even cigar
Please very beautiful movie I have been watching your movies from day one that you started acting. But I don't think it's encouraging to stay 3 months before uploading an episode please 2 weeks or maximum 3 weeks is ok because your movies are so beautiful and entertaining. Much love from Cameroon
❤❤❤ great
Una don make me forget the ones wey i don watch before, for how many months now
Courage no really play that wonder boy role well 😢 I miss wonder boy …May his soul rest in peace 😢
Let aboy and sheboy 😂😂 come back you will say something
Onini,big fish wey no like water
I go lie for you 😂❤
Active 🎉🎉
De German if you really want to make this movie reflect Selina tested years back. Pls gather ODOGWU, RATATA and TALLEST. U guys should join forces together to finish sibi this Time finally. If U agree with me gather here ❤️❤️
Omo never watch am finish before I comment ajeh
Why person go dey tested di shot di still hide😢
Thank God say e don finally come I don wait tire
Sharp 🛜💯✅
Sibi sibi sibi. How many times did i call you? You smokes too much. Please stop we still love you.
😅
Nah every week Dem dey drop episode movie, which one be one month,it's getting too long
Please senior man can you carry me along I want to be a actor
Chiboy......the spoil this nce movie......I wish is jaga.....or Aboy is the commandant of ....
Please nah sibi stop smoking o please 🙏 sir please 😢😢
Nice one ❤ German shepherd, cock and shoot lack charisma for acting with all due respect o, na my observation so I de kapito U... No akpo involve.
Observe his both body moves and actions during his interaction between him and sibi, the vibes of challenge no come board
Atleast a recap will have helped 😢😢😢😢. Person mind don dey forget this movie
Prince y u go flow sibi sibi I like the pressure but I no like what u do Ratata
Sibi the manchi way the give me joy cuz of high principle voltage
I love the movie so much love you all 🎉🎉🎉🎉
I love you guys
finally there is peace in holy ground, who do you think can course problem in holy ground. Tell me where you are watching from
Abeg we need Odogu please
I'm smoking colos why watching this 😊
my crush brought me here aboy
❤❤❤❤❤
Interesting
Active ✅
🔥🔥🔥
I miss my man Aboy 😢
Blood gats flow
If you're eating Indomi while watching 😂😂😂😂gather here
I don wait tire oooo but finally
Person nor Dey understand una movie from one to another one make una finish one movie for us
This your movie don dey tired person,we don dey loose interest,
Priest still de do boy boy for every movie,what a pity
👍👍
Maximum regards to you guys 🎉🎉