Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
Sabinu , you mean edu episode is back 😂😂😂 where are my likes if you love this edu episode 😂😂
Abeg what's the meaning of this Timberland slang thing? PLUS Edu is back!😊
Edu dey always put u for trouble 😂😂😂 and u no dey hear word too
Army General,4 timberland for one eye 😂😂
Where jollof rice dey na me adey like dey 😂😂😂😂😂
No b juju be dat?😂
@@darkest_magnumbetter juju
I swear if Sabinus had gone to one popular Church in Naija to give testimony about Edu finally disappearing in his life, it would have been a clear lie of a testimony 😅😂😂
😂😂😂😂😂😂
😂
I swear 😂
😂😂😂
Na wa oo,I think say Edu don finally forget you and una 2 don settle and go on a separate pathWhy Edu dey like do you bad bad things nah Sabinwa 😂😂😂😂
Where jollof rice dey, na im my sabinus dey like dey😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Edu don really show sabinus shege 😂😂😂😂😂😂
Na Everytime you go dey jam edu😢😂😂
This MAN 💯, you go his Whinn today
You sef why u go dey rock pesin wife😂😂😂
Sabinus top fan from Kenya 😂
People dey fast ooo 😂Now now now... Comments don full!
😂😂😂 no one can compete with sabinus😎🤦🏾
I swearI laugh a lot anytime I watch Sabinus 😂😂😂
No nudity, just clean content yet still very funny. Nice one 💯
Watching from Donbas, Ukraine 🇺🇦. May the Good LORD protect you all. ❤
Bros how Donbas ? That na frontline ohhh,May God protect you…pls carry white flag abeg..Russia no dey gree at all
😂😂😂 immediately I hear Edu I know it's won't end well
Finally edu is back😂😂😂
😂😂😂😅 why I no go love Mr funny na ❤❤❤🎉🎉Boss u too much 😅😅😂😂😂 I don laugh go sell my neighbor car😅😅😂
Much love from Ghana 🇬🇭
Sabinus You Pest The Plaster To The Right Hand Side Of Your Eye Again.
Celebrant to wife or wife to celebrant 😂😂Sabinu's brain has been reset to default
Sabi nwa 😂😆 you're forever mr funny 🤣🤣 oga sabinus
Eii Oga sabinus 😂😂😂
Sir meka no use Timberland again,dey use Canvas 😂😂😂
We Sabinus family on RUclips are about to clock 1million subscribers 🙌🙏❤
Love from London
The quick change of the eye dressing is what confused me😂😂😂😂
Sabinus you are too much 😂
Edu has done it again! 😂😂😂
Lakaka!! Ahhh Edu dey colo ohhh!
Oga sabinus, u still dey play bet with one eye😂😂😂
Edu again!I thought he had left you for good!😢😢😂😂
Omor...your own don be, na to cover the other eye😂😂😂
How many times will we tell you that Edu is not for you?????
Sabinus and Edu again Part .......5😂😂😂 who agree with me??
😂😂😂😂😂, much love investor,pls visit Ghana
Sabi nwa 😂😂😂 please count me in
And in the end, the eye injury jumped from the previous eye to the other…😂
😅😅😅 I feel say na only me c am ohhh😅😅
Because he changed to a selfie camera, that is the reason. It is still the same eye
Sabinwa & Edu na 5&6 😆 🤣 😂 😹. I love Sabinus 💯 My gee 🙌🏻
Who else thought that sabinus has quarreled with edu all these while 😅😅
Finally edu series is back, make edu no kill you this time oh
Hahaha 😂😂🤣😂😂🤣 Investor Sabinus you so funny
Dem don match Sabinus Sabinsa.😂😂😂
Na were jellof dey i d like dey😂😂😂😂Oti walandi cap😅😅😅
And the girl was rocking me 😅😅😂
E say make them use canvas😂😂
Lmaooo. Always dey avoid EDU ooo
Edu again ooooooooooo 🤣😂😂💕🥰🤪😜💙
Edu, edu why edu why now 😂😂😂
Jollof dey My end Mr. Sabinus
Sabi u no dey ever hear word. Edu again
😂😂😂😂😂😂😂 1:46
Even if human being no invite sabinus, Jellof de automatically invite sabinus 😂
Na now u dey find canvas😂😂
I thought Edu Chapter is over 😂😂😂😂
Edu is back again 😂
Na where jollof rice dey na in me a dey like dey 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Sabi nwa de investor 😂😂
I love you sabinus
0:43
If Edu no kill u,u won't die😂😂😂😂
Sabinus zukwaanu ike oo 🤣😂😂😂😂
Werey don enter whala again😂😂😂😂😂😂
Wher Jollof Rice Dey Na Me Dey Like Dey.
Sabinus you be genius
❤❤❤❤ .. from Bubu's comedy
Thank God u still get mouth to talk😂😂😂
No be Edu be Sabinus problem, na Jollof rice. 😂
Oga Sabinus😂😂😂
Edu wan finish my guy, funi man
Timberland vibes😂😂😂
My main man ❤❤❤❤❤❤❤
I missed Edu 😂😂😂
😂😂😂😂😂 edu n Sabi😅😅😅
Da man even dae generous to match you for eye
Timber don land for baba eye😂😂😂
Edu deceiving Sabinus always
So Edu still dey😅😅😅
If you love sabinus gather here and drop comment ❤
Sabinus I feel u
Sabinus when will u change?
U just de explain 😂😂😂
Sabinus I think you should try fried Rice
Close to 1M subscribers 🎉
Edu again 😂😂😂
Ur eyeball go tell you😂😂😂
This man ♥️🤫🤣
Hero is wc currency?
Sabinus abeg stop this thing.🤣🤣🤣🤣🤣
Edu vs sabinus 😊
Thank God say na only match them match you for eye
You still dey play bet with one eye ?
Funding are free?
Make Dem use canvas 😂😢😮
Rock am rock am😂😂
Jollof rice dey always give you problem
Why u still carry one eye dey tel us don’t forget to use ur promo code 😂😂😂😂😂😂
Wait which eye was the military march🤔🤔🤔
Sabinus and Jollof rice. 😂
Musa....😂😂😂😂
Nice
Sabinu , you mean edu episode is back 😂😂😂 where are my likes if you love this edu episode 😂😂
Abeg what's the meaning of this Timberland slang thing? PLUS Edu is back!😊
Edu dey always put u for trouble 😂😂😂 and u no dey hear word too
Army General,4 timberland for one eye 😂😂
Where jollof rice dey na me adey like dey 😂😂😂😂😂
No b juju be dat?😂
@@darkest_magnumbetter juju
I swear if Sabinus had gone to one popular Church in Naija to give testimony about Edu finally disappearing in his life, it would have been a clear lie of a testimony 😅😂😂
😂😂😂😂😂😂
😂
I swear 😂
😂😂😂
Na wa oo,I think say Edu don finally forget you and una 2 don settle and go on a separate path
Why Edu dey like do you bad bad things nah Sabinwa 😂😂😂😂
Where jollof rice dey, na im my sabinus dey like dey😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Edu don really show sabinus shege 😂😂😂😂😂😂
Na Everytime you go dey jam edu😢😂😂
This MAN 💯, you go his Whinn today
You sef why u go dey rock pesin wife😂😂😂
Sabinus top fan from Kenya 😂
People dey fast ooo 😂
Now now now... Comments don full!
😂😂😂 no one can compete with sabinus😎🤦🏾
I swear
I laugh a lot anytime I watch Sabinus 😂😂😂
No nudity, just clean content yet still very funny. Nice one 💯
Watching from Donbas, Ukraine 🇺🇦. May the Good LORD protect you all. ❤
Bros how Donbas ? That na frontline ohhh,May God protect you…pls carry white flag abeg..Russia no dey gree at all
😂😂😂 immediately I hear Edu I know it's won't end well
Finally edu is back😂😂😂
😂😂😂😅 why I no go love Mr funny na ❤❤❤🎉🎉
Boss u too much 😅😅😂😂😂 I don laugh go sell my neighbor car😅😅😂
Much love from Ghana 🇬🇭
Sabinus You Pest The Plaster To The Right Hand Side Of Your Eye Again.
Celebrant to wife or wife to celebrant 😂😂
Sabinu's brain has been reset to default
Sabi nwa 😂😆 you're forever mr funny 🤣🤣 oga sabinus
Eii Oga sabinus 😂😂😂
Sir meka no use Timberland again,dey use Canvas 😂😂😂
We Sabinus family on RUclips are about to clock 1million subscribers 🙌🙏❤
Love from London
The quick change of the eye dressing is what confused me😂😂😂😂
Sabinus you are too much 😂
Edu has done it again! 😂😂😂
Lakaka!! Ahhh Edu dey colo ohhh!
Oga sabinus, u still dey play bet with one eye😂😂😂
Edu again!
I thought he had left you for good!😢😢😂😂
Omor...your own don be, na to cover the other eye😂😂😂
How many times will we tell you that Edu is not for you?????
Sabinus and Edu again Part .......5😂😂😂 who agree with me??
😂😂😂😂😂, much love investor,pls visit Ghana
Sabi nwa 😂😂😂 please count me in
And in the end, the eye injury jumped from the previous eye to the other…😂
😅😅😅 I feel say na only me c am ohhh😅😅
Because he changed to a selfie camera, that is the reason. It is still the same eye
Sabinwa & Edu na 5&6 😆 🤣 😂 😹. I love Sabinus 💯
My gee 🙌🏻
Who else thought that sabinus has quarreled with edu all these while 😅😅
Finally edu series is back, make edu no kill you this time oh
Hahaha 😂😂🤣😂😂🤣 Investor Sabinus you so funny
Dem don match Sabinus Sabinsa.😂😂😂
Na were jellof dey i d like dey😂😂😂😂
Oti walandi cap😅😅😅