@Purity456 Kokopee too na wey rey. 😅😅😅 See as him come dey do like say money loss true true. Kokopee and that VDM brother deserve kong for head. I no go lie... I believe them o. Koko to de Pee. "Where de Money dey"
VDM don't mind dem, dey lack shame dey think say everything na comedy...this comedian wey everyone don turn for Nigeria just to eat e go shock dem one day
I swear….no just misbehave or else he’s coming with full force….😅😅 D1 want make him talk about am but #verydarkman too wise to mention him name as him know say the fool de chase clout. He just want make #VDM talk about am to trend but #VDM is just too wise😂😂😂
And for him mouth to dey drop saliva while talking 😂😂😂. I no just like the guy at all... Comedy no be him calling abeg, he needs to try farming and his saliva can help as manure abi na fertilizer.
This verydarkman na case 😂😂😂😂he say carterefe wan take advantage of am 😂😂😂Carter be careful, nor try am take any advantage of our verydarkman, he nor go sexy at all 🕺
Kai! Vdm you get bad mouth 😂😂😂😂. Carter efe mouth na toto wey dey squirt??????? Eww! This people never see. Any heel that will rise up against Martins otse vdm, will fall for his sake in jesus christ name 🙏🏾.
Mr. VDM, what do you expect. Of course people always link up with the win win, "cup when full naim people dey add water join" says the Benins. Bro if you remember how good Jesus was to the people of this world and how it ended for him, you nor go surprise how people dey behave again. Dogged up bro ✊
THE WAY THINGS IS GOING IN NIGERIA SOCIAL MEDIA SPACE WILL PUSH NIGERIA GOVERNMENT TO REGULATE THIS AMAZING PLATFORM CALLED SOCIAL MEDIA AND WE MUST NOT BLAME GOVERNMENT. VDM❤👌👍
VDM small advice, u don go far, u suppose dey free some pple wey no reach ur level. People dey wey dey study pple, dis guys go employ dem to to whyne u. Don't be predictable. My simple advice
LET.HIM.BE‼️ We love him like that. He has the right to his emotions and reaction. When it reaches your turn, those who hate you turn around to famz with you , you can roll out the red carpet for them, and embrace them with hugs and kisses 😒
If to say sense gum una, una no go dey post paw paw yan for ere. VDM and the guy wey em dey put energy ontop, dey same class or get the regard wey ppl dey give VDM? He called em seff online police, calling out ppl wey dey run scam online na wetin be em first love. Una too stupid to understand say advice no be by force. Dumb and dumber ppl just full internet. Na why em kuku talk say una no get sense.
Vdm I have ever love someone like you, you should them say is not everybody that when to school use to think we love you Boss may God Almighty continue to bless you ❤❤
Question wey I get to ask na that blord last post wey he say money loss true true so say he don do e findings so😂 where he find go😂 Abi no be him write am???😂
People wen fail correction most definitely fail class work😂😂 Now wen money no lost VDM❤ b day try wan thief the money but he nor later work that's why he com out com talk say nah prank😂😂 yeye pipoz Dem most learn the hard way😊😊
😂😂😂😂.... I'm glad I defended VDM till the end, Alhamdulillah it's all prank like I presumed. They all gonna continue learning in the hardest way. Kudos bro, don't play
Na VDM no dey tolerate nonsense from all these fake love givers!😂😂.
My goodness!😂🤣🤣
That is the spirit 🙌
Carter efe na fool na big mumu 😂😂😂😂😂
1 man down...19 more to learn in a hard way. 🤣
😂😂
Lol😢😮
Dem plenty wey go still learn the hard way 😂😂😂
😂😂😂
@@akinseyi7886 😂😂😂 2025 go sweet ooo
This one that VDM dey talk Hausa this days 😂😂
😂😂😂😂😂😂
Person wey do ambassador for Magic revive hair growth cream, him hair don chop!!
😂😂😂😂😂
Omo VDM don finish this guy.
😂😂😂
This line na class. 😂😂😂
😂😂😂
iSwear....the 'love emoji' part cracked me up
😂😂😂😂😂
Him shame dey shame me 😅
Brooo na 😂😂
VDM you have a kind heart .Keep moving. leave the fools ........❤❤❤
Please. Where is kokopee? I want to hear him talk Abeg. Good friend and brother to VDM. God bless you brother.
@Purity456 Kokopee too na wey rey. 😅😅😅 See as him come dey do like say money loss true true.
Kokopee and that VDM brother deserve kong for head.
I no go lie... I believe them o.
Koko to de Pee. "Where de Money dey"
GIVE VDM ALL THE LIKES IF U BELIEVE HE IS THE VOICE OF THE PEOPLE 💯💯..
Epa VDM na dat slap/sand part😂 i like pass... Die hard fan from Paris !
#vdm dey Never see this coming
I know say my Edo bro Is coming up for something
Dey will lean
I know dey have learnt the hard way 😊😅😅
Much love bro, anything you post or do I dey love dey go ni ✌️💕💯
VDM don't mind dem, dey lack shame dey think say everything na comedy...this comedian wey everyone don turn for Nigeria just to eat e go shock dem one day
Anybody way offend this guy like this na RUclips straight up 🤦🏾♂️🤣🤣
I swear….no just misbehave or else he’s coming with full force….😅😅
D1 want make him talk about am but #verydarkman too wise to mention him name as him know say the fool de chase clout. He just want make #VDM talk about am to trend but #VDM is just too wise😂😂😂
I swear 😂😂😂the guy ehh
😂😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂
Na brotherly love he dey send😂😂😂
VDM no dey do that thing u normally do at the end of ur video cos u dey scare and make me laugh at same time 😂😂😂😂
thank you far casting him... him no get shame at all... kata efe no get level.. nothing to offer only to dey shout up and down.
And for him mouth to dey drop saliva while talking 😂😂😂. I no just like the guy at all... Comedy no be him calling abeg, he needs to try farming and his saliva can help as manure abi na fertilizer.
@@Fxcreations-q7i u don talk m finish
You are the real great VDM I respect you a lot boss you 💯 much ✊👍💪
Abeg na Blord gbasgbos I dey wait for 😂😂
I dey tell u
😂😂😂you wan take advantage of me dey crack me up
They gonna learn in hard way 😂
Baba dey do your thing we always appreciate your work, more wisdom to overcome them💪
Word of the year INTEGRITY!!! 💪🏾💪🏾
Last Last na Efe dem use wage kola on the last day of 2024🤣🤣🤣🤣
😂😂😂 na so na, efe the noisemaker klout chaser 😂
This verydarkman na case 😂😂😂😂he say carterefe wan take advantage of am 😂😂😂Carter be careful, nor try am take any advantage of our verydarkman, he nor go sexy at all 🕺
You Are The Best Bro, May God Protect You Always 🙏🏼🙏🏼🙏🏼
He be wan find your mouth whether u dey vex for am😂
Na wa ooooooo more grace brother 💪💪💪♥️
Kai! Vdm you get bad mouth 😂😂😂😂. Carter efe mouth na toto wey dey squirt???????
Eww! This people never see. Any heel that will rise up against Martins otse vdm, will fall for his sake in jesus christ name 🙏🏾.
Ur honesty and genuiness is too notch ❤❤❤❤
Give Dem back to back🔥🔥🔥🔥
Fake fake love everywhere
I too love you❤❤❤❤
I no Dey understand Hausa but I Dey like as vdm dey vex Dey speak am 😂
"Why you send me love emoji... You want to take advantage of me" 😂😂😂😂😂😂. Got me rolling on the floor.
😂😂😂😂😂 vulture dey barb person wey geh hair 😂😂😂 vdm don finish this guy
Ashmuthief , I like that.. 😂😂😂😂
The fact that you don't pretend is a yes for me.
Know your TRUE FRIENDS in 2025 and FLEE from the wrong COMPANY
What a life story.. it was really good to know your real friends.. your fans are ur only real friends my guy.. We were all with you
Honestly.....
Mr. VDM, what do you expect. Of course people always link up with the win win, "cup when full naim people dey add water join" says the Benins.
Bro if you remember how good Jesus was to the people of this world and how it ended for him, you nor go surprise how people dey behave again. Dogged up bro ✊
Hmmm, may God continue to protect u in every ways IJN
That's always my heart prayer for u Sir.
Shame go shame all of Dem. Lean in a hard way pro max 😂😂😂😂😂
THE WAY THINGS IS GOING IN NIGERIA SOCIAL MEDIA SPACE WILL PUSH NIGERIA GOVERNMENT TO REGULATE THIS AMAZING PLATFORM CALLED SOCIAL MEDIA AND WE MUST NOT BLAME GOVERNMENT.
VDM❤👌👍
@greatgod1977 If they regulate it we will use VPN, they must hear from the people either for good or bad.
SHAME nor dey his side 😂😂😂
Zaku tu ku chu ma bo ru ubanka 😅😅😅 he will learn the hard way
Honestly You Are A Strong Man VDM❤
The dragging start with cartaefe and end with who? 😅😅😅😅 2025 will be a long year😅😅
BLord😂
Omo Vdm get plenty pple talk oo 😂😂
You sef dey give am free publicity so o 😂
Yeah but a bad publicity..
VDM abeg, e don reach for u to publicly announce zonal chairman of Ratel Republic. I don dey chairman Ratels since for my zone
😂😂
some emojis dey wei men no suppose dey use
Vdm God got your back
Keep moving forward ijn amen
VDM now God send you.dey do your work day go bro.no traffic for you bro.go up up up bro
Abet pity the boy😂..you no see say him na werey for him skit
😂😂😂😂
Vdm i love the ending of this video 😂😂😂 you say if wunna meet na sound you sound am.😂😂
😂😂
Omo chai VDM don start giving gbas gbos ooo 😂😂😂
3:04 ash mushthief 😂😂😂 this guy na weyrey
Uncle vdm i like the way you are giving them back to back ❤❤❤❤❤
I am sure he will come out and say his Twitter account was hacked and that message was not from him😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂
But u are here watching him right? Smh wicked humans u don't hv to do them nothing!!!!!!!!!
But u are here watching him right? Smh wicked humans u don't hv to do them nothing!!!!!!!!!
Unless I dey go unfollow am now 😂
Aaaaaah unless I no read comments.... Abeg my belle 😂😂😂
Unless I saw what you did there 😅
Make I unfollow the idiot too😂.
Unless I no ever follow am
ure just my man. if I never hear u any day wetin I gain. ABEG CONTINUE TO DEY CAST DEM
🤣🤣🤣🤣🤣🤣 e dey crâzè 😏😏😏😏
My problem is nah people wey no contribute talk too much for this money matter. People wey they money no Dey there.
I talk am that last time say na those wey hail pass dey condemn and few days later e happen.
Cartaefe na comedian😅😅😅 forgive am na joke😅😅😅😅 omo that VDT wey him press sha get as e be...😅😅😅
VDM small advice, u don go far, u suppose dey free some pple wey no reach ur level. People dey wey dey study pple, dis guys go employ dem to to whyne u.
Don't be predictable. My simple advice
LET.HIM.BE‼️ We love him like that.
He has the right to his emotions and reaction.
When it reaches your turn, those who hate you turn around to famz with you , you can roll out the red carpet for them, and embrace them with hugs and kisses 😒
Which advise this one they give , E be like say u don get wan small MB for your phone. Advise my ass.
Someone needs to call these celebrities out. It's not Everytime you pretend and keep quiet. That's what Is killing Nigeria
If to say sense gum una, una no go dey post paw paw yan for ere. VDM and the guy wey em dey put energy ontop, dey same class or get the regard wey ppl dey give VDM?
He called em seff online police, calling out ppl wey dey run scam online na wetin be em first love.
Una too stupid to understand say advice no be by force. Dumb and dumber ppl just full internet. Na why em kuku talk say una no get sense.
😂😂😂This life na wa😂😂😂😂
I just love your work.
Vdm I have ever love someone like you, you should them say is not everybody that when to school use to think we love you Boss may God Almighty continue to bless you ❤❤
VDM day cook oo 😂😂😂😂
No be that guy wey dey spitt up and down
I really appreciate your effort vdm the man of integrity 🎉🎉🎉
I love your Hausa language part. 😂😂
I too love this guy #verydarkman he’s just too much. So wise I swear
Chaiii na waa oo 🤣🤣🤣 these people too fake sha
Daddy them go learn.. Aswear d way vdm dey analyze matter dey boast brain
Na the love emoji Dey vex this man😂😂
U Wan start with Carter 😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
Question wey I get to ask na that blord last post wey he say money loss true true so say he don do e findings so😂 where he find go😂 Abi no be him write am???😂
He wants to do damage control but him own don finish patapata. I just dey imagine wetin vdm dey cook for him😆
This VDM na case 😂😂😂😂😂❤❤
He said if I come for u, u are a victim and i if u come for me, u are the victim😂😂😂❤️🔥
@Crystal4ya 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂
Wey e do head like black avatar. Do head like Movistar logo. Mumu man. VDM dey come for all of una
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Stopiiiit
VDM carry carterefe take flog ground. . 😂😂😂
😂
VDM say him wan take advantage of am😂😂
Hahaha... i was really expecting Vdm to talk about slapping him 😅😅😂
@VERYDARKBLACKMAN
You dn finish Carter abeg 😂. You say e wan take advantage of you 😂😂😂😂
my dear, you know people dey forget their own yeye act, no mind him, forgive him, dey go learn truly......
I love the way you talk bro,
VDM respect bro
❤ feeling you from Calabar
Oga ashmusy go fit give the guy ten million, you nor hear say na only fine guys dey chop her money
How they wish say this money miss matter na true but V.D.M is back for your asses😂😂😂😂 u y'all gonna learn 😂😂
Honestly alot of people are so terrible in their hearts. When u no like someone then learn to completely stay away from that person.
Baba u don break my nose with laughter... which one be Ashmushthief😅
Just keep doing the good work god sent you to do one love brother
People wen fail correction most definitely fail class work😂😂
Now wen money no lost VDM❤ b day try wan thief the money but he nor later work that's why he com out com talk say nah prank😂😂 yeye pipoz
Dem most learn the hard way😊😊
Omo no fake love Oo!
Give them the same energy!😂😂
He wants to shine through VDM grace
Ajeh 😂
😂😂😂😂.... I'm glad I defended VDM till the end, Alhamdulillah it's all prank like I presumed. They all gonna continue learning in the hardest way. Kudos bro, don't play
Plenty man shall fall down there if touch my lane ooo. VDM to the world ❤❤❤❤
God bless VDM 🙌
VDM to the world ❤
Very very Nice one bro 😂😂😂😂
One down out of 1,000,000,000 enemies they will bring themselves 😂and all of them most learn the Hard Way😢
Blord own naa prank 😂😂
I swear I love VDM 😂😂😂😂 Catar Efe na foooooooool
Ashumthief that one off me 😂😂
This one na Hausa ❤❤