Это видео недоступно.
Сожалеем об этом.
Don Jazzy Run From Jowizazaa / Portable in trouble Again
HTML-код
- Опубликовано: 9 июл 2024
- Don Jazzy Run From Jowizazaa / Portable in trouble Again #donjazzy #portable #jowizazaa
Follow me
Instagram - www.instagram....
Twitter - hyped s:// zetbradaily?lang=en
Facebook - Adamslink Media
My Other Channel - / @braimahhabeeb1
Business Related : adamslinkmedia@gmail.com
Subscribe To This Channel And Share This Video With Your Friends
My Channel 'Adamslinkmedia' is about Africa Celebrities Biography, News and Latest Gists
Don jazzy be like, abeg I nor Dey oo 😂😂
Don jazzy no want problem 😂😂😂😂
No be me you go out for wahala 😂😂😂
Don jazzy nor one lose guard.
Portable just came back and he forgot that Nigeria bad roads are still in existence.
Don jazzy no won cast 😂😂😂
Nawa ooooo for this portable
Don jazzy is made already, he doesn't need all that charades or sakamanje, he is just comfortable with what God has done for him
Lolz ... Observation 😂😂😂😂
He was trying to make a gesture 😅 pointing backwards.
Make una let our don jazzy rest abeg 😅😅😅😅
Adamslink be careful with that hand shake when I dey teach localman so abi you want put localman for cult 😂😂😂
Portable portable 😂😂
Jowi zazza want claw Don jazzy
Don jazz has belong is just hiding it😂😂😂
Adamslink and local man abeg make Una tell us wethin the shaking means since una two dey the same confraternity 😂😂😂😂
Am happy we got same glass 👓
Don baba J just wan avoid wahala
Don Jazzy say no be me you wan put for problem
its that 3 years ago for me 😅🤣😅
I remember when I dey ply Sango/Ifo road in 2019, it was horrible
don jazzy is wise even if he belong he dosnt want to show off
Lol people dey observe😂
Portable with vibe everyday 😂😂😂😂😂
Don jazzy no like wahala
Slink and local man,that book wey dey on top una take, b like book of life 😂😂😂
He wan carry baba j go where he nuh know 😂😂😂😂
Portable don start 😂😂😂 again. Portable is back.❤❤
Adamslink and local man you people are confraternity member
I just like this portable vibes
This guy is too funny 😅😅
That ankle is for confraternity
BIG UP TO DON JAZZY ❤❤❤ RESPECT BOSS.❤
He noticed that the camera was facing him
He no want wahala from internet people
ADAMSLINK THE BOSS
GOOD EVENING
Those one na big man they have money I can't put mouth oh
Portable like this kind clout.
Be like say hungry bin one kill portable 4 American o, si as hin luk tin
Don baba na big name
No room for nonsense
Long leave dedon
Baba, don baba know wsup forget don jazzy nor let public things
Welcome back brother just keep that we really appreciate this good job
Money is good in life
Don ..buy reyban camera glass 👓 to video 📹 everybody there smart !!
Portable just like to dey use any opportunity to trend. He has gotten one again as usual
Don baba run for ur life ooo😅😅😅😅
potable is the same as davido they no dey rest for social media 😢😂
Greetings fam...don jazzy get sense
Local man like me see nothing wrong with that handshake as well 😎
Nah all of them belong 😂
DON BABA J. Knows what's up.
Hggy❤❤❤
Portable no wan come back again dollars dey sweet am
Don jazzy understands the meaning, the meaning might be LGBTQ tinz
Don jazzy don't want put him self in to trouble
Don jazzy is trying to let everybody know he is not among of them
Don jazzy ❤❤❤
Nothing they the hand shake o.
Don baba j day on garad
The hand shake looks harmless to me
Don baba is don baba
Brother
You think say e get this big people wen day popular with money when no belong, everybody belong somewhere
Hmmm dis potable sha
A tribe called Adam slink Media, it might mean nothing, just may be
Adamslink you guys should be careful because you guys have been cooking 🧑🍳 lately 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Omor nothing happen don jazzy no run from jowizazaa at all I no see anything where happen for dey
You will be sitting on your own problem will find you com
As much as I love watching you guys daily,it pains me that your level of basic information is always very low,every post I watched I feel like calling you guys to say this but I let it slide.How come you can't serch for info before comming online.local man dey say em no know who be Dapo and Yayi...comom guys Adamslink is global and is expected to dish out inteligente information. Just my view.
Meanwhile I dey enjoy your post especially when you guys argue like Tom and Jerry😂
Then another thing could be what u guys are talking about, most likely occultic tinz also.
Good day guys how are you all doing today
One love ❤
Adams abeg sometimes you talk rubbish and out of point,you are loosing your respect and rellevancy.. Wetin be the meaning of this again,what are you insinuating.Always talking rubbish
I really don’t know what don jazzy did at the party but we move forward keeping our hearse open 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Local man what are you doing your hand be like sey you won correct abi 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑