Funny how you never wanted to be a skit maker but an artist cos you be number one for this skit industry no worry🔥🔥 You make us laugh and still post things we can learn from or relate to Well done👏🏽🔥
I was so invested in this skit. A 20 min clip felt like 5 min. I wanted it to continue 😅. The end was such a twist. Well done bro. Keep it up. U are the best in this business.
When it comes to talent, baba you're number 1. I comot cap for you jor. You're too creative and you deserve all the awards in this world. Na because of you I dey enter RUclips everyday to check if you don drop new video. Na you be the G.O.A.T of comedy skit ❤
NASBOI, THE TRUTH IS YOU ARE THE BEST IN THIS COMEDY INDUSTRY FOLLOWED BY SABINUS. HONESTLY, BETWEEN YOU & SABINUS, I NO KNOW WHO GO MAKE ME LAUGH-CRY PASS! BUT NO DOUBT, BOTH OF U NA NIGERIA'S GREATEST COMEDIANS & SKIT MAKERS!
This guy is the most talented skit maker out of 9ja!
Best ❤️❤️@nasboi
👍
Agreed 100%
I swear,
😂😂😂😂
Ngwanu see flat screen 😂wey go make all the ladies dey scream😂
Nasboi is gooood😂
Nasboi, you are one of the creative minds in this sector of comedy skit making
King of comedy skit, I never wanted it to end
Ejike to PA" I want you dey dey busy. If nothing to do, just they video the house then post. 😂😂😂 Nasboi, finished me with laughter. 😂
He said "my guy, you know say when I get, I dey soft us. I dey even buy you shaving stick. I dey soft us when I get"😂😂😂😂
The P.A no dey see chance talk at all 😂🤣🤣
The combination is superb. All the crew members are great. Thank you so much, guys.
😂😂😂🙆🙆🙆 You no get money you dey wear eye glass, wetin you wan see, common comot that thing....
Nasboi skits suppose dey NETFLIX. ❤❤❤ Guy is goated abeg ❤❤❤❤
Nah father way me I dey find ooh nah father way I Dey find ooh you go bring me drunker 😂😂😂😂😂
Ejike Cambodia ...... one of my best characters.
Ejiyke.... Ngwanu function... and when he enters he no de malfunction.
Nice one Nasboi
Nas please be uploading every day i so much love your skit 😂😂❤
Funny how you never wanted to be a skit maker but an artist cos you be number one for this skit industry no worry🔥🔥 You make us laugh and still post things we can learn from or relate to
Well done👏🏽🔥
U are sooooo good
Few other comedians can make long videos that are funny through out
Your depictions are always so accurate
Lol😂😂😂😂😂😂.. “lizard"
You dey always deliver😂
If you get wetin you dey do video de house then post am 😂😂😂 Nasboi na real good actor honestly ❤️
Message passed across and well received, this is beyond comedy content
I was so invested in this skit. A 20 min clip felt like 5 min. I wanted it to continue 😅. The end was such a twist. Well done bro. Keep it up. U are the best in this business.
Nasboi I have been waiting for your Ejike Cambodia concept I love it 😂😂😂
When it comes to talent, baba you're number 1. I comot cap for you jor. You're too creative and you deserve all the awards in this world. Na because of you I dey enter RUclips everyday to check if you don drop new video. Na you be the G.O.A.T of comedy skit ❤
Nice one bro. I look forward to seeing another beautiful skit from you
Seriously cracked me up. Nice acting!!
The assistant/friend sef, na character on him own. 😂😂 crazy people. 😂
NASBOI, THE TRUTH IS YOU ARE THE BEST IN THIS COMEDY INDUSTRY FOLLOWED BY SABINUS.
HONESTLY, BETWEEN YOU & SABINUS, I NO KNOW WHO GO MAKE ME LAUGH-CRY PASS! BUT NO DOUBT, BOTH OF U NA NIGERIA'S GREATEST COMEDIANS & SKIT MAKERS!
Money dey too much 😂😂😂😂😂
Please make it series ❤😂
It's too funny 😅
Naboii dae very good 4 skit making ar swer
Talent plenty my fav content creator❤
U dey drive Lexus u dey call am Camry
😁😁😁
Nasboi I don miss your skit !!this one wey I just watch I don laugh fire 😂😂😂😂😂😂
I wouldn't stop to tell you
@Nasboi to open Skirt Making ACADEMY so you can train more people.
You're so good ehh.
G. O. A. T
I trust you for pretence because na your way of life already 😂😂😂😂
This guy is just too funny
I'm a fan from Cameroon 🇨🇲 take your flowers 💐
Ur comedy not only funny but I always do pick sense from it ❤️❤️❤️ much love ❤️❤️❤️
BRUH!!!Nasboi really cracks me each time,watin dey sup na😄😁😆
Omg😂😂😂😂😂 I can't stop laughing, even the actors especially the papa, his face when scolded 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Nasboi u dey burst my head with ur skits I swear 😢
Your mind is beautifully working. I can't stop laughing. 😂😂😂😂 I want more!!! Thank you.
I love this. And it’s a long clip . Sweet
Legend Nasboi. U My top #1😅😅😅😅 elleh rhyme lines
See as u dey shake like say you get stroke. You're broke
Ejike 😂😂
Nasboi too sabi this comedy skit work..it's the ending part for me. Bush meat don finally catch the hunter😂😂
So na like dis una deh fr Lagos 😂😂
Na you get the ballon d’or for this skit industry ❤
Always repping...Nasboi is underrated 👌
Omekannaya 😂 son of his father...I too love igbo language ❤️
Dope. one love from Benin country
this is top class art. Talent in abundance.
Nasboi you be Agba fir this cintent creating Industry 🙌. I love uou sonkuvh bro ❤❤ Keep soaring higher 🔥
Nasboi craze oo. He says i trust u for pretence bcuz its ur way of life... ah this guy. 😂 🇬🇭 ❤
Best skitmaker in Africa. No cap!😅
Nobody come close to this guy nobody in this skit he has the talent, creative and can act
Y'all should have seen me laughing when Nasboi shouted at he's so called dad when papa wan run enter back seat go house after over acting 😅😅😂😂😂😂😂
He even added that they should walk home.😂😂 Hilarious.
You don't know the true character of a person until he has money and power!!
You no get money you dey wear glasses, wetin you want see😅😅
Please don't forget us here that's not on IG.
Keep feeding us NAS please, we've missed you😂
Nice one 😅😅😅😅 shout out to you bro
Nasboi you are the best, am watching from UK.
😂😂😂I no fit laugh Abeg 😂😂😂😂😊
Continue this chronicle it's really amazing
Gather here if Nasboi Dey always give u joy❤
Make una finish this comedy oo😂😂😂
You no get money you dey wear eye glass wetin you wan see mad 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Nothing anybody wan tell me.. Nasboi is the Best.. I just subcribed to your RUclips channel now.. 💪
Ejike Cambodia 🇰🇭 character is always interesting to watch 😅❤
See as this guy dey expose celebrities
Nas you are too good NWA nne m nwoke 💓 but this is so funny 😂😂😂😂😂😂
This guy deserves multiple awards baba too good aswear
U nor get money u dey wear glasses wetin u wan see ?😅😂😂
Funny, creative, educating 😂😂👏👏
Nice work Mr Nasboi😅 great masterpiece!!!🎉 Bravo
The most talented skit maker in Nigeria…nobody fit follow u drag am
Pizza...lizard kwa😂😂😂😂😂
Nasboi is fabulously gifted!❤
Just what happens on social media, fake life everywhere. Lessons thought.
See cloth wey be like Enugu goalkeeper 😂
King of skit making, alot of moral lessons
Yo bro! Be calming down o😅 your content too legit🎉OTUTUZE🔥🔥🔥
"Bush meat don finally catch the hunter"😂😂😂😂😂
Baddest in the industry ❤much love my bro
Comedy aside, this content is just a harsh reality life
No cap
Just dey video the house 😂
How the pictures dey be select two different ones make you post 😂😂😂😂 Money Tooooo sweetttttt give me my iPhone 15 nah Jonesing man 😂😂😂😂
Happy new month Nasboi 🎉🎊
but wait o $30k nor dey finish?? 😂😂
Such a great content. God bless your brains ..
I don't usually comment on post I just laugh, like and enjoy myself but I want you to know today that you extremely made me laugh thank you ❤🎉
Very interesting one ☝️
I enjoyed this all through...no boring moment
Clear message , simple comedy and easily relatable🎉🎉🎉🎉🎉🎉 i give u the crown no cap
How's this guy not Igbo?
His accent and all....na WA o🤣
The subtle “rídí-rírí” 🤣🤣🤣
This should be a series on Netflix
Is so amazing how he comes up with all these contents. Great job. JMO
Nasboi you too good Abeg take your flowers 💐
Like this guy is so good
I can’t explain explain👍👍👍
Well done nas
Hahahahahaha 🤣🤣🤣🤣🤣 please 🙏 I’m waiting for part 2 of this ✌️✌️✌️✌️
As u dey laugh make u learn 😂
He say na lokpalokpa 😂😂😂😂😂😂😂 nasiru
The best skit maker in Nigeria
Too talented like Messi