😂😂😂😂😂 Lasisi i think this is your best interview yet because you interviewed more than 10 people inside one person. Imagine giving job to man and Philomena starts work d next day.
No no no no That guy is mad😂😂😂😂 And is even the seriousness while talking the nonsense and not even smiling for me😂😂😂 LASISI,they don give you another weapon fashioned against you😂😂😂
😂😂😂... just finished watching u on hip TV and coming on RUclips and seeing ur video again just made what was looking like a sad day lively again... Thanks Mr Paul u are my favorite comedian ❤❤❤
I had a boring day and this video made my day in real-time, I had a good laugh and I feel so relieved, thanks for sharing this video🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🥰🥰🥰🥰🥰Lasisi Elenu you too good🤣🤣🤣🤣🤣😍😍😍
Only one of us will leave this office alive Aje…. Please help me confirm, is this man well? 😡😡😡😡
Obviously he’s not 😂😂😂
His not 😂
Nah you cause am…. 😂😂😂😂😂😂😂😂
Paul WHY WHY 😂😂😂😂😂😂😂😂
Please Mr Paul should use a better mic or be positioned well next time. Thank you!
The moment I see Mr Paul I know it's another moment to roll for ground
Yeh my belle ooo
Catarh don full my nose 😂😂😂😂😂
"Oga u no dey understand wetin i dey talk?" Confirm mad man🤣🤣🤣🤣🤣
Nah the straight face of Mr Paul when he dey mouth rubbish dey kill me 😂😂😂😂 Python and Dinning table.... Mumu man.
I have been waiting to see Mr Paul on this show love frm sierra Leone 🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱 we love the product pls lasisi😂😂😂
😂😂
Sabinus for fail that first test 😂😂😂
😂😂😂💯💯💯
Woefully especially jolof rice 😂😂
😂😂😂😂ah swear
😂😂😂😂😂aswear
Very fast
U suppose know say Person wey reject food go get other plans 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 Lasisi i think this is your best interview yet because you interviewed more than 10 people inside one person.
Imagine giving job to man and Philomena starts work d next day.
Am so happy you mentioned my country hahahah Sierra Leone 🇸🇱 🎉🎉🎉
Fowl dey blush while snapping 😂😂😂😅
I like the Mr Paul, it’s his facial expression for me. He’s literally very serious😅😅.
Thank you Lasisi for revealing such talent
Mr Paul is a big shot in the industry.
Who is already laughing at the sight of Mr Paul?😂😂😂
I'm still laughing 😄 😄
😂😂😂😂
omo i dey laugh ooo. but mr paul na something oooo
I don dey laugh dey cry join 😂😂😂😂
Me oh..I know say wahala dey
The part he asked Lasisi if he is understanding what he’s saying got me soooooooo hard 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
From frying pan to fire, from Brain Jotter to Mr Paul, you get mind 😂😂😂
😂😂 This combo
Shot by edem victor ❤️
Boss I hail ooh😊
The problem be say, una dey ask Mr Paul question, just talk weitin you wan talk, commot 😂😂😂😂
Chaiii.... Mr Paul the agent of confusion 😂😂😂😂
This one pass confusion 😂😂😂😂😂
Immediately he said "my land lord" I knew it's finished 😂
Even lasis nor go fit tell anybody watin happen for office nobody go believe or them go say he done craze 😂
We in Sierra Leone love your product Sir
"the photographer wey dey snap foul" 😭😭😭
At the sight of Mr Paul I don already laugh tire before I begin hear wetin he wan talk
😂😂😂😂 nothing anybody wan tell me , this Mr Paul na mad person
😂😂😂
😅😂😂😂😂
To be honest i'm confused here
Much love from Sierra Leone🇸🇱🇸🇱🇸🇱
I don laugh tire😭😭😭😭😂😂😂😂 this Mr Paul na mad man oh😂😂
Much love from sierra Leone🇸🇱
As I saw Mr Paul enter I no say problem go dey 😂😂😂😂
abeg make my boss no go fire me for work i just dey laugh my ass out 😂😂😂
The way Lasisi bends his neck whenever he gets mad is so hilarious 😂😂😂.... Anyways Paul is ur worst nightmare so far ... Accept by faith 😂😂😂
No no no no
That guy is mad😂😂😂😂
And is even the seriousness while talking the nonsense and not even smiling for me😂😂😂
LASISI,they don give you another weapon fashioned against you😂😂😂
Good morning from sierra Leone 🇸🇱 lasisi 😂
You welcome
lost it at the python and the dining table🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Sierra Leone 🇸🇱 We like the product at this hard economy we cannot regect anything. Much love brother.
Mr Paul go make you lose sanity if you listen to anything wey him dey talk 😂😂😂😂😂😂
He nearly convinced me when he rejected the food 🥘 offer … Werey 😂😂😂
Ye mama go be..mama no network 😂😂😂😂 no doubt
Even with my suit I still no fit secure dis job na wa oh
😂😂😂... just finished watching u on hip TV and coming on RUclips and seeing ur video again just made what was looking like a sad day lively again...
Thanks Mr Paul u are my favorite comedian ❤❤❤
I was waiting for my favorite part wey Nepa go cut Mami water light when Mami water cum carry hin children go school
Love up Bro 😂😂😂😂
You be madman I swear.😂😂😂
If na you be interviewer, you for give yourself the job? Talk true😅
🎉
I haven’t started the vid, already laughing😂😂😂😂😂
This is the best comedy video of the year 😂😂😂 have not stopped laughing
Nothing wey anybody wan tell me Mr Paul get scoin scoin 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
This guy is never serious 😂😂😂😂🎉🎉
Lasisi my guy😂😂😂one love from sierra leone
I know say Mr Paul must call mami water inside him talk😂
Na python he bring this time, this one pass mami water 😂😂😂😂
😂😂😂 he say fowl dey shame, this guy too funny
Even the guy that do the dining table for the Python because Python no dey like sit down for dining table 😅😅😅
He still get mind the ask am weather he no dey understand weti him the talk😂😂
Dinning table for python 😂😂😂😂
Olorun
That part was so funny😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂Mr Paul fit make hair vex grow for ya head
Mr Paul na God go punish your papa. You too funny 😂 😅😂
I laughed until I got hiccups and started sweathin. This guy ehn. He made my day with uncontrollable laugher. We need more acts
I was trying not to laugh until I heard the fowl na A.S😂😂😂
If your here for mr paul raise. Your hand 😹
this me paul dey confuse me crazy guy 😂😂😂
Nobody does it better than brain jotter😂💔💪
This one mad pass brainjotter ooo
The sunglasses off me 😂😂😂inside offer 😎
My favorite comedian ✅
Jesus brother 🤣🤣🤣
I'm crying at the same time laughing 😢😢😅😅😅
That first test I swear sabinus go fail am say yes him go chop make dem put jellof rice and turkey 😂
As I just see Mr Paul laugh don dey kill me already
Pepper wan comot for ma nose oooo... Mr. Paul of all people! Lasisi go cry today.
I've never laughed this hard....😂😂😂😂😂
The guy just pack face,dey give em life history 😂😂
I had a boring day and this video made my day in real-time, I had a good laugh and I feel so relieved, thanks for sharing this video🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🥰🥰🥰🥰🥰Lasisi Elenu you too good🤣🤣🤣🤣🤣😍😍😍
Only the preview of the page I started laughing 😂
I love this man move 😅😅😅 I have not watched it oo😂
Fowl Dey blush and shame😂😂🤣🤣🤣🤣🤣
I can’t count how many times I’ve been back to watch this😂
Much love ❤️ from Sierra Leone 🇸🇱 @Lasisi... Mr Paul is really 🔥 something else
I desperately wanted to listen to the phone call 😅😂😂😂
Ajeh 😂😂😂
Me too😂😂😂😂😂
Mr Paul said his prepared from home😂😂🤣🤣 hi blood dey corner
Love from Sierra Leone 🇸🇱😂😂😂
The interview was good, the best interview I have come across on this platform 😂
This was the best episode in the interview seroes IMO. U guys should more together.
Bra Lisisi🇸🇱🇸🇱
😂😂😂😂😂😂😂
How did ezemuo enter the thing wey Dem ask u 😂😂😂😂
Paul.na weapon fashion against you lasisi
I can't comprehend this Mr Paul's gist, where is the connection ahhhhhh😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂Mr Paul go serious like say nor be him dey talk.
Love from Sierra Leone 🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Wetin concern porthole and election 😂😂😂
Guy you'll cry. This one is worse than brainjotter
Aswear 😂😂😂😅
A swear🤣🤣🤣
Am telling you
😂😂😂😂😂 aswear
You can say that again😂😂😂
We’re ready ❤Sierra Leone 🇸🇱people gather here
Becuz of this guy I don forget say Na Nigeria I dey Chaii I don laugh like who dey 🇺🇸
U dey test Mr paul? 😂😂he go still test your patience. No worry😂😂
My hand is weak I shouldn't have watch this video now 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Togo m'y country WE love u Lasisi❤❤❤❤❤
We the people in Sierra Leone likes your interview but that product send it to other country 😂😂😂😂 Mr Paul will never make heaven 😂😂😂
Can't wait for the agent of confusion 😂
Me wey dey watch am knowing say na comedy follow dey vex for Mr Paul😂😂
At the moment is see mrs Paul i knew is a banger 🤣🤣🤣🤣
Oh my God this wan go loud ooo😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣fowl dey blush... traditional marriage🤣🤣🤣🤣
Sierra Leone let show lasisi love ❤❤❤
Mr Paul dey finish work regularly 😂😂😂😂😂
“Wait fes. How are you?” 😂
Haaaa hahahaha…I was doing fine till he pulled out other people’s documents. Una no go kill me with laugh! 😂😂😂😂😂
lol!!! You neva jam Mr Paul! Omoooo…😅😅😂😂😂
Lolx laisi calm down 😂 u serious fa
🤣🤣🤣omrh dis guy won kill me
😂😂😂😂😂😂😂 boda Paul indeed 😂😂 make he kuku Dey write story nah him good 😂😂
Immediately I saw Mr Paul "epic"
In my head "with this few points of mine' I hope I have been able to CONFUSE you and not to CONVINCE you 😂😂😂😂😂
Mr Paul why NEPA no cut mami water light today?😅
Mami water nor carry e children go school today 😂
Mad people 😂😂