oga sabinus in London
HTML-код
- Опубликовано: 7 сен 2024
- Enjoy and please don't forget to LIKE, COMMENT, SHARE, and SUBSCRIBE after watching and also turn on your POST NOTIFICATION to stay updated with more videos coming your way.
#ogasabinus #mrfunny #mumuskits #mumuman
He just entered London and already making hot content, sabinus you're a raw talent, please let's acknowledge this content king... He never lacks idea
For real mate, he is just good
😂😂😂
No the guy good well
The Guy is so good
Swr
Sun go up, body come down😂😂😂 konji go, my body calm 😂😂 Sabinus God bless u abeg 🙏
😂😂😂
Sabinus is stupid he is mumu🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂 youself grab that line too
Amen
Sabinus no go kill me with laugh, thief dey UK ooo😂😂😂😂
If Sabinus stops making comedy skits many people go enter depression😂
Legit … everyday I come here to see if he made a new video because I have seen every other one 🤣
Oh yeah
Sabinus' outfit is a whole lot of comedy on its own
😂😂😂
I day tell you
Imma blow sheet, u don carry ya mumu go UK
😂😂😂😂😂😂😂😂
"Na yesterday I come o" 😂😂😂😂
Sabinwa.....
Man and woman you go my house... I come you come...!
Hahahahahaha!
You never see anything
Congi go, my body calm, me I don't wanna do again 😂😂😂😂😂..sabinus ooo,
You know sey rate dey high and you dey do this king of things 🤣🤣🤣🤣🤣
Sometimes struggles are exactly what we need in our life. If we were to go through our life without any obstacles, we would be crippled. We would not be as strong as what we could have been. Give every opportunity a chance, leave no room for regrets
When you talk of Grace remember Sabinus, because e carry Grace, laugh wan kill me hia 😂😂😂🤣🤣🤣
"I come from Nigeria ,from London"😂😂😂😂
Mumu man for Nigeria, mumu man for UK.🤣
I day tell u 😂😂
🤣😂🤣
Thumbs up to the lady also .she switch from English to pidgin 😂😂😂😂
Today’s outfit is killing me softly 😂😂😂
😅😂😂😂
Thief plenty for UK ohhhh
😂😂😂
That tongue switch is absolutely amazing in that context. One word, genius !!!!
Sabi good
@@jokomedy very very good effortlessly.
😂😂😂😂😂😂 love from Cameroon 🇨🇲🇨🇲✌
One word to appreciate Sabinus pls… the guy is really good.❤️🇳🇬👏
Sabinus accent though👏😅
Oga sabinus said Nigeria is not for him, he said he's leaving the country! And now oga don finally leave and yet he still reach Uk still fuck up. 😂😂
Sabinus, security allow u carry that shoe go London? 😂😂😂
Investor in UK awesome keep the fire burning....
Incomparable! Sabinus' skits here in Naija is still the best.
Ewooo! Sabinus dey talk like African Alexa 😂.
When money go, him eye clear, English stop 🤣
This man 🤣🤣
U never reach 1 week for UK u don dey find woman Sabinus when you go wise 🤣🤣🤣
That warri ascent from the woman was just crazy😂
That's a benin girl
@@flexdan7510 Anyways warri and Benin are close to each other so they will definitely talk the same way
@@Troll50325 I was born and raised in Warri but went to university in Benin(Uniben). Warri and Benin ascents are like night and day. They are not even close
@@eseibane4373 hmm
@@eseibane4373 you are very correct my bro, I was also born and raised in Warri but I live in Benin now, Benin pidgin na copy, edit and paste.
This Man is the best comedian for the year because he doesn't create what you cannot laugh
Sabinus u be baba
Before Sabinus know am, dem don begin dey mimic Naira Marley's lyrics "I am coming, You are going..."
Oh ma gad😂😂..... Kundji go, ma body come I Don wanna do again 😭😭😭😂😂😂😂
Sabinus would never change , you still enter Uk 🇬🇧 with troubles from Nigeria 🇳🇬 😂😂😂😂😂😂
Poliseeee😂😂😂😂 with that move, iconic
More grace bro.. God gat your back..
Is the 'Ah! Na yesterday I come o' for me?
Thief dey UK o....Omo u be real genius ❤️
Sabinus raw talent 😂ib yesterday a come weak me😂😂😂🇬🇭🙏God blessed you bro where ever you are 🇬🇭🙏👌
As long as I'm concerned Sabinus is the best online comedian I have ever seen so far. He's the best, irrespective of the location he's talents illuminates and makes someone to laugh and enjoy his content
Oga Sabinus never disappoint with skits 🤣🤣🤣🤣🤣
Hahahaha. I no get comment for you oga sabinus as u carry your wahala come meet us here in London may blessings follow you. Lol
Omoo sabinus u good
Love ur content
This guy mumu Dy mk sense . Him use em dy cash out. More grace investor sabinus..
He totally forgot to shine his eyes this time around 😂😂
U come,I come😂😂😂😂
You mean u dae go,you mean you are going🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Thief dey UK ooh.... Thief dey UK oooh. 😂😂😂
I too love this mumu man❤😂
Where are you from?
Sabinus just hear police then he remember that he just come 🤣🤣🤣
Sabinus don gimme new accent😂😂😂
No one does it better for me except Sabinus..🤣🤣🤣
It's so Cold outside,u do me I do u I come u come sabinus mumu man 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Lolz I’m dead he say thief day UK😂😂😹😹😹😂😂 this you’re investor vibes will not kill me and my fam 😂😂
Sabinus say "na yesterday r jus come oo" got me🤣🤣🤣🤣🤣
😁😁😁Sabi you no dey disappoint
Sabinus don enter London dey mumu😂😂
Cold inside hot Weda. Bt wait oo Oga Sabi wetin dey sup fr ur intonation nah?🤣🤣🤣
You're extremely funny sir
Ride on
Ya my very first celebrity wey I dey enjoy so far
Sabinu's accent though🤣🤣
Sabinus come from Nigeria to london come shoot skit🤣🤣
Sabinus you are at a level of your own😆😅🙌
Man hear pounds rate...he say konji don go..na rate pursue konji😂😂😂
Content idea plenty ganza... You are one of a kind oga Sabinus. Keep giving us back to back my brother...🇳🇬🇬🇧
Fans inside and out of Nigeria 🇳🇬 let gather here
We day here
@@jokomedy
Igu always
you know no say thief dey everywhere na!?😂😂😂
Cold has gone hot has come I no want do am again ooo 🤣🤣🤣
Sabinus ein dressing alone go fi make u laugh😹😹😹😹
The money i give to you you send am back i go my way 😂😂😂😂😂
lol omoh I no no when I burst out with laughter for my office
OGA Sabinus don fly go obodoyibo for investmentship 😂😂😂😂🤣
Oga Sabinus is talented abeg I comot cap for you . Well done Bro
See the way they change accent once 🤣🤣🤣which kind accent sabinus dey use! Nice one boss🤣🤣🤣
My oga I always love ur skit 🥰🥰💯💯
Sabinus, even in UK u no fit buy sense of 250 naira. Hahahahah. Mr. Sabinus, u dey cure hypertension I swear
"You go, I go, trouble I no want"...🤣🤣🤣🤣
Konji go, body calm, I don't wanna do again. 🤣😂
Even the lady knows how to act very well keep it up Mr funny
"Konji go" sabinus no go kill me😂😂😂
Investor sabinus d vibe killer......keep up the good wrk bro, more grace
Sabinus go don shoot like 30 episodes for this UK!🤣
Your face shoe
Omo dis one hit me 😆 🤣 😂 😹 😆
"konji go, me body calm" 😂😂😂
“Go with the maney”😂
Make I start laugh 😂
Oga Sabinus in London. Nigga is too creative. Enjoying this ❤️
The only thing that makes me laugh is the way he cries. 😁 😁 😁
Sabinus no gree oo, the girl go vomit that money 😂😂😂
This guy carry ihn mumu bizness go international 🤣🤣🤣
Sabinus we’re with you 😂😂😂😂
Sabinus too sabi😂
🤣🤣🤣 another day fit dey!
This man never fails to Amuse his Viewers 😂😂😂
Sabinus so you mumu go UK 🇬🇧 go still mumu 😂😂😂🤲
Rate dey High 🤣🤣🤣
Oga Sabinus say “Thief deh UK o, with the facial expression I just can’t stop laughing 😂😂😂.
Its the Oh My God for me 😂😂💔
Thief dey UK ooooo, thief dey ooooo😂😂😂😂😂😂😂😂😂 mumu man
Where our japa geng dem dey....Sabinwa don clear una eye be dis. Oyiboland no easy for a brother at all 😂😂😂
I go you go, trouble I no want 😂😂
I never watch I don dey laff 😂😂😂
Na yesterday I come oh
😂😂😂🤣🤣🤣🤣
Adult And Reasonable Content Always ❤ Great Work
It's so cold outside 😩 🥶🤣