Very Juicy, if I should rate; this is the best Comedy Skit of the year. The sense of humour is highly organised, moderated, and actions comported perfectly.❤😂 He really exercised enough patient with the real estate agents, trekking from PH to B.Y, even ready to trekk up to Delta. 😂❤ To those agent Guys, I love your corporations and unity.. LOl ❤❤❤❤❤. Kudos to you all.❤😂😂 from Realty e-Way.
'No wonder una get the mind, the spirit and the body and soul to follow Sabinis trek go Bayelsa trek come back, still de encourage am to go Delta state'😂😂😂 ...even Jigawa state. 😂😂😂😂 This thing weh una do Sabinwa no good ohhh!!😂😂 Sabi oya come, I go carrry you go show your that kind of house weh you de find for free. One room, four parking space with two swimming pool and enough breeze.😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 And remember say the house na PPI ohh!😂😂😂😂
Sabinus wow 😮 the efforts his crew put in this video if only you know port Harcourt road well u will know the effort made in this movie going from different locations 😂😂😂
I know fit for forget that year wan I dey look for one room for Lagos dis was what heppen to me from one agent it need up to seven agent because of one room😂😂😂😂
Everyone is a agent... I knew it was going to end up like this... Sabinus you have to pay all those guys 🤣🤣🤣 one room with four parking space and enough breeze.
Commenting for the first time here, but I swear to God, no agent will make heaven cos I've suffered this in their hands before... in fact, God punish them
I remember the road, I usually pass these roads when going to Imo Sabinwa too get big eye, 1 room with 4 parking space Drop a like if you know SABINUS is the King of Comedy 💖💖
If u are here for Nduka say hi 😂😂😂this guy is just too good ❤
Hi 😅
Hi
Hi
@@chukwumaohia3082 hello
very good
This is a highly organised 'crime' .👏🤣🤣🤣
Na the way them dey take connect themselves na im off me pass. 😂 From one Agent, them reach 8. 🤦
U see am too abi
@@zxenon_ Walahi brother. Agents no dey tire.
Mr Sabinus, sending you lot's of Love from Switzerland 🇨🇭🇨🇭.. You are the King 👑 of comedy 👍❣️👌🙏🫡
Omo, the effort Sabinus puts in shooting his skits is wonderful... going to different locations? Ah, this is good 😊😊
That's why he's 🐐
“If that tree fit just shift you go see am” 😂😂😂
Na that time sabinus for run😂😂
"If that 🌲 tree fit just shift, you go see am..."
Hahahaha...!!!
My womb ooooh!😂😂❤
Ei!! Nawa oh. 😂😂😂
U get womb before?😂😂😂
@@darkest_magnum Dey there naaaa...
See you!
@@owajikekeyemigana4111 🤣🤣🤣
Nice one please like my
It's Sabinus fascial expression for me...... Bombastic side eye, criminal offensive side eye 😂😂😂. I love it❤
You barb😅😂😅😂
If you know Rivers State very well this skit will be beyond hilarious for you 🤣😂🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂
I'm telling you 🤣🤣😅😅
You are right 😅
I agree
I agree,I have been to all this places
Ikwere
Very true
Oga abeg if na play stop am. you just make me dey laugh like mad person for office
That house fit enter Ghana 🇬🇭 ooo 🤣😂🤣
very soon 😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣Sabinus you are the best comedian, my ribs are falling out already. God bless you Sabinus.
Very Juicy, if I should rate; this is the best Comedy Skit of the year. The sense of humour is highly organised, moderated, and actions comported perfectly.❤😂
He really exercised enough patient with the real estate agents, trekking from PH to B.Y, even ready to trekk up to Delta. 😂❤
To those agent Guys, I love your corporations and unity.. LOl ❤❤❤❤❤.
Kudos to you all.❤😂😂 from Realty e-Way.
😂😂😂 boss man my phone don fall📱 down and break because say you dey fin house 😂😂😂😂
Zukwenaa ike this man 😂😂
You have made my day better and sweet today i swear boss man 😂😂😂
From Today, God Will Put Us In A Position Where We Don't Have To Beg, Borrow, or Struggle To Survive......Amen 🙌🙏
E deh hear but e no deh talk......d person weh deh talk deh come, that line hits differently 😂😂
Mad mad 😂😂😂😂😂
😂😅😂😂
This is the funniest skit I have seen in a while
Sabinus heard "two swimming pools", he laughed but when he heard "e dey for Jigawa", baba go change face 😂😂
Sabinus and crew and just so good 💯💯💯. You be person na em you dey find 1room😅😅😅. 1room with parking space.
Sabinus and his crews are the real deal ❤
"Helloo! One room with parking space & a little breeze!" I can't believe he said that with an attitude 😂😂😂😂😂
Nduka is a gem in this game.
His confidence is too great in skirt making.
Skit*
No be tailor na comedian
@@dtradervic my guy pardon am na mistake skirt ke, for what, is it for skirt and dodo
He is the best in his crew
Show me love now😂😂Kenyan fan here😂😂😂🎉🎉
One room wey get swimming pool🤣🤣🤣i been dey reason that bridge before🤣
The irony him asking for 4 parking space....yet his walking 😂😂😂😂😂😂😂😂 1 township to another
Lmfao he need space for his sabinride car 😂
😂😂😂
He is the king of comedy for me 😂😂😂
This skit really got me lol 😂😂
Something wey my eye see with one agent this Monday, my eye sef Dey sweat 😂😂😂😂
Sabinwa😂😂😂 you remain undeniably and unarguably the BEST to ever do it 🎉😂😂
Sabinus oooo..... You need to come witness Asaba house agent.... All this wans dey learn 😂😂😂😂
Sabinus nah you go dey find house way no dey exist 😂😂
😂😂, pert Harcourt the riverine, I see lightening, hope it didn't rain.
Mobile houses 😂😂😂. Sabinus and team,God bless you all. You guys are great
One room with parking space 😂😂😂😂😂😂 Sabinwa doings 😂😂😂😂😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
"If that tree fit just shift..."
How na? 😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Sabinwa wan kill me with laugh ooo
'No wonder una get the mind, the spirit and the body and soul to follow Sabinis trek go Bayelsa trek come back, still de encourage am to go Delta state'😂😂😂
...even Jigawa state. 😂😂😂😂
This thing weh una do Sabinwa no good ohhh!!😂😂
Sabi oya come, I go carrry you go show your that kind of house weh you de find for free.
One room, four parking space with two swimming pool and enough breeze.😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
And remember say the house na PPI ohh!😂😂😂😂
You guys made my day , all the crews coming together.
This is a family reunion .
Good job guys🥰🥰🥰
Nice one please like my
Nduka & Sabinus & Crews never Fail to make me laugh 🤣🤣🤣🤣
How Sabinus go dey find 1 room with parking space 🤣🤣🤣
Omooooooh! I can totally relate with this. House agents don show me shegeeeh🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Nduka na foo!... e say d yellow house no far🤣🤣🤣
Na wa for Sabinus, one room with parking space and a little breeze. 😂🤣
The shock when he discovers he's in a new state. 😂
Dem just gather crowd deh follow Sabi… see entourage 😂
Only people who know this route will get this comedy. Person wey no respect house agents, that person no get home training. 😂😂😂
Sabinus don gather all the crew in one video 😂😂
There's no comedian at the moment like Sabinus, he's a versatile. That's why you can't predict where his jokes centre's on.
Honestly I feel so much better after watching this 😊
Hahahaha 😂😂😂😂🤣🤣🤣 another banger 💥🔥💥💯 funny people 🤣🤣🤣
My Port Harcourt people I dey salute o
Nduka dey always dey serious 😂😂😂😂😂😂😂
One client 😂😂😂, but plenty AGENTS 😂😂😂😂😂
Nduka needs to be locked up because of this 😂
Na so ouna dey do 😂😂😂😂😂❤
🤣🤣🤣... Nduka!!! Your pikin na vampire? Na teeth e dey take welcome visitor e like 🤣🤣🤣... Nduka the vawulence pro-max 😂😂😂
Dem no dey rush agent😂😂😂
Dem carry sabinus go mbiama 😂😂😂😂
It's the fact that he asked for parking space for four cars, four! And two swimming pool, sabinus wey i know🤣🤣🤣🤣
If you never find house before you no go know all those agents sabi stress person Ehn e no far e no far dem go dey carry you dey go 😂😂😂
Nigerian house agents left d group chat, , blocked d admin and throw d keys away 🤣🤣🤣
😂Almost whole crew was here, it had to be madness🧨🔥
I beg this guy dey give me joy😅😅😅😅😅
Sabinwa fear God nah. Four parking space nnukwa🙆
Person wey dey find room with parking space dey trek… miracle no dey taya Jesus 😂😂
This 9 minutes skit took them alot of time and money. Cos of the locations. More grace
So we can all agree in Nigeria that, WE NO GET BETTER AGENT EVERYWHERE
The best and biggest comedy squad ❤
Sabinus has come to stay. ❤😂🎉 the best crew so far
Na ontop obrirkwere fluover una dey.... see mind
This man is the funniest Nigerian ever, infact African ever
How can Sabinus believe that a whole house, with parking space and a breeze area, was carried from one place to another?🤣
😂😂😂
In this life when someone is over stressed they can call dog for you cow and you will agree immediately until when one come back to senses🤣🤣🤣
That's why he is a mumu man😂
Sabinus wow 😮 the efforts his crew put in this video if only you know port Harcourt road well u will know the effort made in this movie going from different locations 😂😂😂
Nice one please like my
Sabinwin!! Always de-stressing minds 😂😂😂😂
One room with parking space and a little breeze😂😂😂💔
That caught me😅
Oga Nduka, na wetin Sabi Nwa do u? 😂😂😂😂
I know fit for forget that year wan I dey look for one room for Lagos dis was what heppen to me from one agent it need up to seven agent because of one room😂😂😂😂
Trekking from port harcourt till tolgate in Bayelsa e no easy this one choke sabinwa 😂😂
"...no no no, going back no far"🤣🤣🤣💀💀💀😭😭😭
Everyone is a agent... I knew it was going to end up like this... Sabinus you have to pay all those guys 🤣🤣🤣 one room with four parking space and enough breeze.
No be here Sabinus dey follow edu talk 😅😅
Commenting for the first time here, but I swear to God, no agent will make heaven cos I've suffered this in their hands before... in fact, God punish them
😂😂😂😂mk una no stress Sabinus 😅😅😅 1room wit 4parking space 1brrrze unit😂😂
Always funny 🤣🤣 l love you bro this one funny die 😂😂😂😂😂😂 from Port Harcourt to bayelsa from bayelsa to delta state wahala 😂😂
Please ooo where will you see one room with parking space????😂😂😂😂😂😂
These agents dey heartless o
Haaaaaaaaa nitori olorun 1room,4 parking space with plenty breeze 😩
10 seconds trekking turn to 10 years trekking.🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂
Nice one
Nduka is highly underrated. Sabinwa 😂😂😂
oga sabinus 😂😂😂 maaad love from Ghana 🇬🇭
I no Dey like this thing wey una Dey do ooo 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
U go pay person house rent 😂😂 9:02
I remember the road, I usually pass these roads when going to Imo
Sabinwa too get big eye, 1 room with 4 parking space
Drop a like if you know SABINUS is the King of Comedy 💖💖
This guy passed a message here , hope y’all got his point 😊
Yeah I really did
House dey na you dey find one room with 4 parking space😂😂😂
E dey for front... e dey for front 🤣🤣🤣 Front never reach since
Sabinus called the avengers for this masterpiece. Legend😂
Where you wan see one room, 4 parking spaces and a balcony of fresh air? You dey whine? Just dey play😂😂😂
You dey find one room with packing space and small breeze
Now you don go round PH 😂😂😂
Dey play,😂😂
I swear nduka too good 👍😊😊
😂😂😂😂😂😂 much love from Cameroon
Yo! I love this team