Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
Hope National Grid is not stopping you from seeing what Taaooma is doing to me o.. If you’re in Nigeria 🇳🇬 do you have light? Rep your area 😅
Invite mr phyton Wey no like sit down for dining table for your next episode 😂
We get lite even dey use am sleep
I get light for my Area ooo
Asaba, no light for my area since Tuesday ❤❤❤
Alakuko,Lagos.National grid no gree for us here😂
If u never still see am light this cigar gather here 🤭😹
We all know the cigar will never light..
😂😂😂😂
Never ever 😂😂😂😂
Normally nah wetin I dey think now... he no dey smoke....
@CynthiaNwabueze08 cigarette 🚬 🚬 🚬 🚬 🚬 🚬 🚬 🚬 🚬 🚬 🚬 🚬
Me: Breathes**Sinzu: Comot for my house 😂
Sinzu knows the hustle real real , nothing wey you wan tell me😂😂😂
No b lie shaaaaaa, he sabi this uzee well well
The day wen Sinzu go light that cigar I go propose to my ex 😂🤣
Make she no cook pepper soup ooo😅😅😅😅😅😅
😂😂😂@@JUDECHINOMSO
Commot for my house...😂 Na d most constant line in this series apart from Spending, Jacuzzi & Spartacus 😂😂😂
U forgot to put bastard
Oga lasisi abeg involve Pluto and elder for any of this your series e go loud gan
Shey dem grind your brain inside egusi soup😂
As far as sinzu lighter never ever light that cigar, u go make am for this life.😅
My precious Tao is pregnant 💃💃💃
Who else is patiently waiting to see sinzu and spending,gather here
These 2 people 😂😅 ehn!!! Dem don make me laff taya.... I don go piss for my landlord head o😅😂
Tao is a good actress
Tao na werey on a norms😂
Lasisi na real working boyNothing you wan tell me 😅
Aswear all the flow full he mouth
Fake lighter abi na ur hand be fake 0:15😂😂😂
No mind am 😂
Who go help you no go stress you 😂😂
You just dey make noise with your iron like plumber😂
the day wey we go see spending i go do thanksgiving 😂😂😂
Aswear 😂😂😂
Lasisi.....Se u go chop small chopsTaoma....YesLasisi ....U dey craze❤❤
Na 2024 u wan learn yahoo 😂just forget am😂💔
Sha you be gen z abi una no dey cool down 😂😂
I swear hustle don hard oo.
You sef leave house and work for person way you just meet how many minutes ago 😂😂😂
This your wine bottle full today ooo
Abeg when we go see this Spending 😂
LoL 😂😂😂 i think this is the best episode here hahaha 🤣🤣🤣 just my opinion chaa😂😂😂❤❤❤ sinzu why you never invite sabinus for this your HK ??? E go funny like 🔥🔥🔥😅
Aje , Tao don stress Sinzu 😅
@@wick3dfelatino101 ah swear 💯😂😂😂
shey u dey craze for armpit.. lol that gat me ....shinzu money fit kpai persin.
Since the establishment of sinZu... This lighter never work before😂
I go lie for you?😂
How sinzu take sabi all this things sef ,shey he don hustle this kin work before ni abi he dey with people wey dey do am
E go make sense if Spartacus or spending features in any of these series.
This is the best so far, from beginning to the end laugh wan wound me 😂😂
Shey you dey crase for armpit 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
18:34 in less than 20 minutes they Don pursue Taooma comot for house pass 70 times
Na 70 times 7😂😂And d bastard no gree *comot for him house*
Baba say I no wan look ur face , give me my cap😂😂😂
14:11 shey you say you started with Burna Boy and Davido😂😂😂🇹🇬🇹🇬
It's always the invisible Spending,Spartacus for me 😂😂
Lollzzz Taoomaa been calm down for this Video ❤😂
Cobra bite person for nose e go survive? 😂😂😂😂😂😂
15:41 He put the cap on his head😂😂😂🇹🇬🇹🇬
If you watch the whole episode of chronicles of sinzu gather here and like
Please help me with data
Lasisi and Taaoma…perfect colabo
Ajé😂
I just know say Tao must come this show one day 😂
😂😂😂😂😂taoooo hand is so fresh ohh
"No haaa Sir I have talent" 😂😂😂😂😂Sinzu can't convince him he doesn't have talent
Wahala 😂😂chicken no dey cry for night😂taoma don start
Ai sii Nile ologini, ile dile Taaaomaaa 😊😊😂😂😂😂
Tao your hands are so pretty
Ladies wahala too much😂😂 he too deh vess 😂😂
Person go come find gas cooker because e wan light cigar 😢😢😂😂😂
The lighter no gree on since the start of the episodes almost going to a year now
Gas cooker go light by it self 😂😂😂😂😂 without lighter? lol
@@idowuoseni5570it will light up easily with the lighter
Which one be say you Dey crazy for armpit again na 😂😂😂😂😂😂😂😂
Tohhh😂😂🤦🏾♂️😂😂
@@buharibala1949 I tire oo 😀😀😀
No go bomb Togo o 😂😂😂😅
can't wait to see spending 😅
Baba u they give me joy,u ko still bring Taooma come
Shey this lighter go ever spark?😃😃😃
This spending wey u dey always call for phone person no dey see am 😂😂😂
Go Togo go sing soul music 😂😂
Lasisi no Dey ever light him cigarette 😅
chicken no dey cry for night 😂
Wetin come later happen with your Chinese tutor😂😂
Anytime Tao gets into this YMT character, i forget she's a lady 😂😂
I swear.. exactly what I was thinking
@Henry-sg9if 😂😂
Taoma na fine lady oooooooo😊
Sinzu u no real na this ur curses dey make me laugh 😂😂😂
Shey u dey craze 😅😅
My eye haven’t yet open 😂😂😂😂😂😂Taooooooo
Comot for ma house reach like one million times
For like 43 minutes way this video don start you don put smoke for mouth 👄 you even light it 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂My best so far. Taoma na werey ah swear
This is the funniest sinzu money skit 😂
2024 he say he one learn yahoo 😅 he go die for here 😅
I have been waiting for tao am happy she is here
Sinzu abeg teach me Uzi
Shebi you are doing 419. We know you for street😂
You no get funds you dey spray Louis Vuitton😂😂
This is literally the funniest episode of all😂😂😂😂
This is the bestttt.. i have died of laughter... young money T is a fuuuuuullll. welldone Lasisi
Which day we go finally see spending and jacuzzi 😂
Lasisi you have met your match 😂😂😂….i like this one
This two can literally kill somebody abeghh😂😂😂😂😂😂
Say na I fit don bomb u before u no know😂😂🤦🏾♂️😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂Sinzu my guy
Yessssssssssssssssssssssssssssssssss! The best worse scammer alive!
Sinzu, your wahala is too much....teach him gently,you're too abusive😅
😂😂😂😂😂😂 I just tire
2024 e wan learn azui, e go bomb tire 😂😂😂
Say na Na Cobra go bite u for nose😂😂😂
Say na “Na Ur papa Dey do 419😂😂😂🤦🏾♂️
Sinzu no dey lock em door?😂😂😂😂
You no fit make am go dey sell puff puff for bus stop 😅
Shey u finish primary school 😂😂😂
Baba follow us talk 😅😅😂😂
42:59 young money t pi pi pi 😂
Na your grand papa they do 419 👋 😂😂
Him come with chest😂
😂😂 which day u go light that ciga, 😂😂😂🎉🎉
That part wey younmoney Dey try put the cap for him head ehn😂😂😂
Make we for see this spending nah 😂
2024 u still won lean uze u go die for here 😂😂😂😂
Commot from my house... 😂😂😂
Wow!😮Taaoma surprised me with her acting. OMG!!
I no say this cigarette no go ever light... normal!😂😂😂
Hope National Grid is not stopping you from seeing what Taaooma is doing to me o.. If you’re in Nigeria 🇳🇬 do you have light? Rep your area 😅
Invite mr phyton Wey no like sit down for dining table for your next episode 😂
We get lite even dey use am sleep
I get light for my Area ooo
Asaba, no light for my area since Tuesday ❤❤❤
Alakuko,Lagos.National grid no gree for us here😂
If u never still see am light this cigar gather here 🤭😹
We all know the cigar will never light..
😂😂😂😂
Never ever 😂😂😂😂
Normally nah wetin I dey think now... he no dey smoke....
@CynthiaNwabueze08 cigarette 🚬 🚬 🚬 🚬 🚬 🚬 🚬 🚬 🚬 🚬 🚬 🚬
Me: Breathes**
Sinzu: Comot for my house 😂
Sinzu knows the hustle real real , nothing wey you wan tell me😂😂😂
No b lie shaaaaaa, he sabi this uzee well well
The day wen Sinzu go light that cigar I go propose to my ex 😂🤣
Make she no cook pepper soup ooo😅😅😅😅😅😅
😂😂😂@@JUDECHINOMSO
Commot for my house...😂 Na d most constant line in this series apart from Spending, Jacuzzi & Spartacus 😂😂😂
U forgot to put bastard
Oga lasisi abeg involve Pluto and elder for any of this your series e go loud gan
Shey dem grind your brain inside egusi soup😂
As far as sinzu lighter never ever light that cigar, u go make am for this life.😅
My precious Tao is pregnant 💃💃💃
Who else is patiently waiting to see sinzu and spending,gather here
These 2 people 😂😅 ehn!!! Dem don make me laff taya.... I don go piss for my landlord head o😅😂
Tao is a good actress
Tao na werey on a norms😂
Lasisi na real working boy
Nothing you wan tell me 😅
Aswear all the flow full he mouth
Fake lighter abi na ur hand be fake 0:15😂😂😂
No mind am 😂
Who go help you no go stress you 😂😂
You just dey make noise with your iron like plumber😂
the day wey we go see spending i go do thanksgiving 😂😂😂
Aswear 😂😂😂
Lasisi.....Se u go chop small chops
Taoma....Yes
Lasisi ....U dey craze❤❤
Na 2024 u wan learn yahoo 😂just forget am😂💔
Sha you be gen z abi una no dey cool down 😂😂
I swear hustle don hard oo.
You sef leave house and work for person way you just meet how many minutes ago 😂😂😂
This your wine bottle full today ooo
Abeg when we go see this Spending 😂
LoL 😂😂😂 i think this is the best episode here hahaha 🤣🤣🤣 just my opinion chaa😂😂😂❤❤❤ sinzu why you never invite sabinus for this your HK ??? E go funny like 🔥🔥🔥😅
Aje , Tao don stress Sinzu 😅
@@wick3dfelatino101 ah swear 💯😂😂😂
shey u dey craze for armpit.. lol that gat me ....shinzu money fit kpai persin.
Since the establishment of sinZu... This lighter never work before😂
I go lie for you?😂
How sinzu take sabi all this things sef ,shey he don hustle this kin work before ni abi he dey with people wey dey do am
E go make sense if Spartacus or spending features in any of these series.
This is the best so far, from beginning to the end laugh wan wound me 😂😂
Shey you dey crase for armpit 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
18:34 in less than 20 minutes they Don pursue Taooma comot for house pass 70 times
Na 70 times 7😂😂
And d bastard no gree *comot for him house*
Baba say I no wan look ur face , give me my cap😂😂😂
14:11 shey you say you started with Burna Boy and Davido😂😂😂🇹🇬🇹🇬
It's always the invisible Spending,Spartacus for me 😂😂
Lollzzz Taoomaa been calm down for this Video ❤😂
Cobra bite person for nose e go survive? 😂😂😂😂😂😂
15:41 He put the cap on his head😂😂😂🇹🇬🇹🇬
If you watch the whole episode of chronicles of sinzu gather here and like
Please help me with data
Lasisi and Taaoma…perfect colabo
Ajé😂
I just know say Tao must come this show one day 😂
😂😂😂😂😂taoooo hand is so fresh ohh
"No haaa Sir I have talent" 😂😂😂😂😂Sinzu can't convince him he doesn't have talent
Wahala 😂😂chicken no dey cry for night😂taoma don start
Ai sii Nile ologini, ile dile Taaaomaaa 😊😊😂😂😂😂
Tao your hands are so pretty
Ladies wahala too much😂😂 he too deh vess 😂😂
Person go come find gas cooker because e wan light cigar 😢😢😂😂😂
The lighter no gree on since the start of the episodes almost going to a year now
Gas cooker go light by it self 😂😂😂😂😂 without lighter? lol
@@idowuoseni5570it will light up easily with the lighter
Which one be say you Dey crazy for armpit again na 😂😂😂😂😂😂😂😂
Tohhh😂😂🤦🏾♂️😂😂
@@buharibala1949 I tire oo 😀😀😀
No go bomb Togo o 😂😂😂😅
can't wait to see spending 😅
Baba u they give me joy,u ko still bring Taooma come
Shey this lighter go ever spark?😃😃😃
This spending wey u dey always call for phone person no dey see am 😂😂😂
Go Togo go sing soul music 😂😂
Lasisi no Dey ever light him cigarette 😅
chicken no dey cry for night 😂
Wetin come later happen with your Chinese tutor😂😂
Anytime Tao gets into this YMT character, i forget she's a lady 😂😂
I swear.. exactly what I was thinking
@Henry-sg9if 😂😂
Taoma na fine lady oooooooo😊
Sinzu u no real na this ur curses dey make me laugh 😂😂😂
Shey u dey craze 😅😅
My eye haven’t yet open 😂😂😂😂😂😂Taooooooo
Comot for ma house reach like one million times
For like 43 minutes way this video don start you don put smoke for mouth 👄 you even light it 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
My best so far. Taoma na werey ah swear
This is the funniest sinzu money skit 😂
2024 he say he one learn yahoo 😅 he go die for here 😅
I have been waiting for tao am happy she is here
Sinzu abeg teach me Uzi
Shebi you are doing 419. We know you for street😂
You no get funds you dey spray Louis Vuitton😂😂
This is literally the funniest episode of all😂😂😂😂
This is the bestttt.. i have died of laughter... young money T is a fuuuuuullll. welldone Lasisi
Which day we go finally see spending and jacuzzi 😂
Lasisi you have met your match 😂😂😂….i like this one
This two can literally kill somebody abeghh😂😂😂😂😂😂
Say na I fit don bomb u before u no know😂😂🤦🏾♂️😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂Sinzu my guy
Yessssssssssssssssssssssssssssssssss! The best worse scammer alive!
Sinzu, your wahala is too much....teach him gently,you're too abusive😅
😂😂😂😂😂😂 I just tire
2024 e wan learn azui, e go bomb tire 😂😂😂
Say na Na Cobra go bite u for nose😂😂😂
Say na “Na Ur papa Dey do 419😂😂😂🤦🏾♂️
Sinzu no dey lock em door?😂😂😂😂
You no fit make am go dey sell puff puff for bus stop 😅
Shey u finish primary school 😂😂😂
Baba follow us talk 😅😅😂😂
42:59 young money t pi pi pi 😂
Na your grand papa they do 419 👋 😂😂
Him come with chest😂
😂😂 which day u go light that ciga, 😂😂😂🎉🎉
That part wey younmoney Dey try put the cap for him head ehn😂😂😂
Make we for see this spending nah 😂
2024 u still won lean uze u go die for here 😂😂😂😂
Commot from my house... 😂😂😂
Wow!😮
Taaoma surprised me with her acting.
OMG!!