Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
Give the Rolex watch back to the owner o which one be ur dad carry am...make una stop to dey put rukky for talk na shuu😂😂😂
I was expecting Rukky to remove the wig😂😂D guy never disappoint 😊
Rukky dey teach us about women ooooo😂😂😂😂😂😂😂
Definitely, if you too cold them go use you like rag, ajeh
You dey threaten me 😂😂😂😊
E de happen for for real life oo😂 content 🔥
Swears 🤬
And if na the husband family now, the woman fit dey vex ooh. Life
You won dey pressure Rukky for going 😂😂😂 ru9sef no send your family
Rukky Dey watch rukky for tv 😅
Na una look for Rukky trouble na😂
Rukky i give am to you this one. The brotherhood is strongly backing you up.You are karid
Bro you're the best 😂😂😂❤🎉
No be rukky again 😂😂Una mind no go touch ground 😅😅
😂😂😂If you get another one, talk fast abeg.
una dey whine rukky well well o 😅😅
rukky!!!!! life lessons
Rukky and this babe never dey agree for once, its always disagreement abbaa
I he they look for one of my wristwatch 😂😂😂😂
U dun dey craze Omoroboghene...Shoo.
It's , i nor dy craze omo urhobo ghé le 😂😂🎉😅
Ruky abeg I like the design of the center table. How you fit take send me a picture of the table?.
Put the wristwatch ⌚ for motor 😂😂
Shame sef no go catch Father Inlaw
Why Una like dey make Rukky vex 😂
Just dey play 😅
Even me sef dey vex watching this. Rukky u go work on these women content o bcos their talk dey raise bp.
😂😂😂
u marry Rukky and u no sabi his behaviour.
omo na wa oh
😂😅😅😅
Rukky is right
😂😂😂😂
I don't underspla 😂😂😂😂 who heard the part (1:05)
I think say Na only me hear am
😂
You again 🤣🤣🤣🤣
Guy u do am well
ur dad get nonesense behaviour
First to comment 🎉
Very wrong father inlaw
The girl no well ooooooo na you and your papa rent house for Rukky abi .... see how she dey talk self her papa fit carry anything without Rukky permission make she dey whyne her self
😂😂😂😂😂
Give the Rolex watch back to the owner o which one be ur dad carry am...make una stop to dey put rukky for talk na shuu😂😂😂
I was expecting Rukky to remove the wig😂😂
D guy never disappoint 😊
Rukky dey teach us about women ooooo😂😂😂😂😂😂😂
Definitely, if you too cold them go use you like rag, ajeh
You dey threaten me 😂😂😂😊
E de happen for for real life oo😂 content 🔥
Swears 🤬
And if na the husband family now, the woman fit dey vex ooh. Life
You won dey pressure Rukky for going 😂😂😂 ru9sef no send your family
Rukky Dey watch rukky for tv 😅
Na una look for Rukky trouble na😂
Rukky i give am to you this one. The brotherhood is strongly backing you up.
You are karid
Bro you're the best 😂😂😂❤🎉
No be rukky again 😂😂Una mind no go touch ground 😅😅
😂😂😂
If you get another one, talk fast abeg.