"IGODOMIGODO IDU" all the family dey feel you Edo, udo, eka, urhobo, esan/esanfia, uzon/ijaw infact one love to the south south old BENDEL and IDU blood line PATRIOTIC CITIZENS ⚔
If only the Nigerian Entertainment space had any structure, this guy should be the face of our street rap or at least a force to be reckoned with. Easy to understand and as real as it gets.
This is real Hardcore Rap giving a full summary of an average WARRI boy and stating the challenges they face. A city that is supposed to be rich and have a good standard of living is faced with alot of tough situations. Gang wars, police brutality and all. Thank you @Erigga Paperboi for showing Warri to the world.
It's crazy that Erigga replied the Hate Comments and left the positive ones, Please bro still let those who love U know that You hear them too if U want to reply at all
MecksoncrownblogTV sometimes just drop the good comment because e good no be because you want reply... as for those hater comment I gats school them since dem de empty headed
Erigga paperboi abeg e get 1 of ur old tracks wey I dey look for make I download but I nor sabi d title. Dat track wey ur guy for area call u com dey tell u wetin dey hapun for area since u enta Lag. wey him tok say na onle for Soundcity dem dey see u now... Abeg help me with the title of dat track.
My love for Erigga is 🔥🔥🔥 🔥🔥... #NOHOMO.... Warri and Benin na husband and wife 👆👆👆👆💯💯💯💯💯💯👌👌👌👌👌.... Video on fire, everywhere clear, if dem put hand na short sleeve ooooo..... 🎶🎶🎶🎶🎶
Erigga is on the trend again... I've been waiting so long for this.... If all of us would watch few more times this will be no1... Let's make it happen... The only realistic rapper in Africa
Edo boys let's gather here, make erigga know say we dey
K-Prince Online Deutsche TV oba gha tor kpere
We dey here...
Na edo get Erigga
K-Prince Online Deutsche TV we dey here!
K-Prince Online Deutsche TV 🙌🏾🙌🏾🙌🏾🙌🏾
I dey, bro's how far nah
I go de with una live ... all of us go de together as the video de play
No be lie
Dat one sef dey ✌✌
Na man you be. Senior bra
Erigga Paperboi we are waiting ooooooyesss❤️❤️❤️❤️❤️
We full ground
"IGODOMIGODO IDU" all the family dey feel you Edo, udo, eka, urhobo, esan/esanfia, uzon/ijaw infact one love to the south south old BENDEL and IDU blood line
PATRIOTIC CITIZENS ⚔
If only the Nigerian Entertainment space had any structure, this guy should be the face of our street rap or at least a force to be reckoned with. Easy to understand and as real as it gets.
ruclips.net/video/gqH5yJ-XA2I/видео.html
No one has ever like my comment before
This is real Hardcore Rap giving a full summary of an average WARRI boy and stating the challenges they face.
A city that is supposed to be rich and have a good standard of living is faced with alot of tough situations.
Gang wars, police brutality and all.
Thank you @Erigga Paperboi for showing Warri to the world.
This guy is best rapper for now in Nigeria, who agree with me
Being a best rapper is actually beyond story telling...
best gangster rapper not rapper
Nigeria will never have a rapper like Erigga again 🤯🥵🔥🔥🔥🔥 #💉wisdom
Just wait for me bruh 😊
My best 2024❤
If you’re not from Warri you won’t understand this vibes. ERIGGA blast🙌
I swear 😅
Why is this guy underrated? This is what I call raw talent not all the nonsense wey dey trend for Naija now.
love you from France 🇳🇬🇳🇬🇫🇷🇫🇷🇫🇷🇫🇷🇫🇷🇫🇷
Igbe fanta... Omo. Boys get mind dat time o.
We're they, Delta, Warri and Urhobo gather here, because dollar boi is here again
Area.. We DEY here bro..
dickhard deleted my comment! pussy
Na we dey here
We are hear
Area!!!!!!
It's crazy that Erigga replied the Hate Comments and left the positive ones, Please bro still let those who love U know that You hear them too if U want to reply at all
MecksoncrownblogTV sometimes just drop the good comment because e good no be because you want reply... as for those hater comment I gats school them since dem de empty headed
@@erigganewmoney One Love bro, Been a fan for years, I can't even remember how long LOL, I think 7 or 8 years. Stay blessed
MecksoncrownblogTV guy man word sup...
@@MecksoncrownBTV Abraham u don reach, erigga na we owe. Make dem dey hate, dem go understand d carata later.
I they diaspora they support Warri movement, like if you are from Imo State
Samuel Lawrence that kind thing man 🤣🤣🤣.
Samani Vevo you from imo support Warri movement ... why the lies ..
Chris Oghenetega Maloney Lies that I love Warri or what? I love the way they speak their broken English.
My blood dey hot to hear the hit
Assuming I nor be Warri boy, I for vex for myself👌
the most underrated artist in nigeria..nawaoooo..erigga dis is dope..am your fan full time. we know the whole story
Area........warri no dey carry last
Warri na we dey here💓👍
😀😂😂 haha haha... erigga you bi mumu o, lyrics just dey make me laff any how here🙌🙌🙌
he don almost burst oh
I belive u brother I remember when I was in warri then you and paul fizzy ..I love you brother from Germany
I never liked your song but was forced to appreciate you're the greatest realest rapper in Africa...most indegious repping flow..Area¡!!!
AREA!!!...I GBADUN YOUR FLOW DIE BROS..
Erigga paperboi abeg e get 1 of ur old tracks wey I dey look for make I download but I nor sabi d title. Dat track wey ur guy for area call u com dey tell u wetin dey hapun for area since u enta Lag. wey him tok say na onle for Soundcity dem dey see u now...
Abeg help me with the title of dat track.
Pepperboi u balance he pain me say i nor fit mak am come naija for dis your show, why dat talkative jollof nor day adervt king pepper
wow, you are good bro
"Wetin concern signboard and who dey sell weed"🙌🏻🙌🏻....Erigga Bossman
Today the hit go burst**welcome to warri where all the mamas dey vex
Erigga your raps na follow come. Area I hail oooo.
Warri to the world, Na Only you fit run am 👏👏👏👏👏👏👏
Wow I love this video dope waaa
❤❤❤ erigga ur music da touch brain
Delta to the world 💪🏽🙌🏾🙏🏽❤️
Real baba🙌🙌
Eribaba ur mouth na tap like say d water non dey rush finish. U get mouth shha. King of AREA TAKE CONTROL BABA ERIBABA
Erigga is underrated.he's one of d best rappers we get for naija.I hail oooo
Keep going ya from Libya 🇱🇾 to u bro 🔥😵
Cheei I don Dey wait since morning
Oya lets get down
King of the south,nice one
Nice song my people one love keeps us together beloved brothers and sisters more grace
i wish i was born in warri, i know edo more than my town owerri.....
Vibe Busta TV come we can adopt you as well
Chris Oghenetega Maloney
I no dey play oh. I dey serious. When should I come
Chris Oghenetega Maloney RUclips police I don sight you again
Akikia Ovie oniovo u need my arrest like the Warri crises 99
imoLitesTv when u ready get back
Erig baba....erigga to the world
Am from warri...you take me back...!! am proud of you..keep it up Blood
I Believe In You Erigga
This Song Can't Fade
Ask Erigga Himself He Knows It
My love for Erigga is 🔥🔥🔥 🔥🔥...
#NOHOMO.... Warri and Benin na husband and wife 👆👆👆👆💯💯💯💯💯💯👌👌👌👌👌.... Video on fire, everywhere clear, if dem put hand na short sleeve ooooo..... 🎶🎶🎶🎶🎶
Sapele ppl where una dey...make we let dem know say na we dey rane b4 wafi
Eri baba
My favourite verse is dry bread and shading with igbe fanta nah e we dey chop after we Don smoke for down town
Dollar boi abeg too much
Nice work erig man
As an Ekpan boy I approve of this 🙌🏾 warri nor dey carry last we mant
Warri no dey carry last👌☝
The worst na draw
I appreciate what you're doing with our culture
We dey here eragbaba
I nor be mumu aje...👍👍👏👏👏
I don dey hear erigga and love his rap since he drop second bus stop! And I most highly thank you for not letting me down! From Dubai
Warri to the World 🔥🔥❤️❤️🙌🙌
This is too real! Too real!
For street, men day but na Kings dey run am.
Same way For jungle, animals day but na Lions dey run am.
Day break everywhere jam❤🖤🦁
Baddest nice one erigga
mad ooo!!! as an old warri boy dis jam is just giving me nostalgia of my 90s childhood in Warri in different areas! MC Pamunu!!! 😂
I love it 💥💥💥💥
I’ve been listening to Erigga’s new album since yesterday. Didn’t even know this track had a video. Well done Erigga .... it will only get better
my gee My blood dey hot to hear the hit i day vex
King paper 📝 I believe ur voltage I Dey with you 24/7💪💕 nuff respek dwaq 🔥🔥
Y'all acting like Erigga isn't the hardest rapper in 9ja 🔥 🔥 🔥
the return of erigga
Late Egbe lol
That man na dead oooooooo
This jam just brought millions of memories
As e take play once upon a time back in the days
I'm from Jos but I de feel eriga more than mi n ice prince
Abeg date Who go fit support your move and dream oooh e get y💪💪💪
Anybody form uk 🇬🇧 gather here
Proudly EKPAN BORN...... warriiiiii
Dollar Boi,!! 💲💲💲💲💲💲
Much love for you Erigga... One of the realest artist ever.
Best Album intro 2019 no cap!!
I'm feeling you bro all the way from the United States keep up the great work King peace
Blasst🔥
Erigga you too much 💪🎵🎶🎤🎤 one love bro 😍😍😍
How many warri are here?
⬇️
I too love Erigga
If to say you him girl ehn!
Na steady jamming 🤗
Area, we dey here bro
ThugKingTuSwag blood
I day here
ThugKingTuSwag Area!!!
Na normal thing the goat na the goat forever bless and more lines🙏
Lovely eribaba peppe dem like Ekpan fly. Bless u boss
But let's be honest, Erigga raps better in Nigeria. We're just sleeping on him. His punchlines so dope.
😂😂😂😂....state and capital..
At least I sabi airport road -Olé
Erigman....much love bro🙏🙏🙏🙏
Erigga the home man, Representing the hood nice one
Area to the world... 💯
i always hear about Warri but i didn't know that is a very rugged area... will like to visit there one time.... hit like...
Santiago Hanson na play ground e be ok
If I non comment wetin I get gain, this song remain me the street were I hawk things in warri. Things will get better
Warri 4 lyf🔥🔥🔥❤
Boji Boji owa Agbor here
The joy seeing the Waff Nation always stand firm. Put your hands up fi di city big time
King of boys
Clear road 4 my Gee 💕
Na We the real Warri pikin them Avenue Depot Okumagba layout Dimony street shut out to my Area..
Erigga many with the bars... Warri last last na draw
For this full Naija, nobody get your vibe.
Eribaba🙌🙌
Dat na pamumu sunday lolz he voice dun heavy now oh.
Erigga worry their papa 🔥
This Warri song touched all Warri main streets
My biggest motivation is the day I started listening to Erigga songs
Erigga to the world #kingpapperboi.....i hail o
I dey blast this jam steady
Erigga is on the trend again... I've been waiting so long for this.... If all of us would watch few more times this will be no1... Let's make it happen... The only realistic rapper in Africa
Best rapper any day anytime 💯💯