Oga #GnextStudios, you deserve one chilled Hollandia and small stout combined. I wonder why Oga Arteta dey perch Oga Tuchel for Raphina when him fit command him new player Jesus to multiply the small transfer money wey Kroenke give am. And as for Oga Mourinho, tell am say we love the VAWULENCE wey him dey bring for Studio with Oga Sarriball pass knacking of woman.
This comment is to gnext,pls try creat a series just like the champions , involving all pl ,laliga,seria A , coaches,and upload it every Sunday so i can laugh all the day thank you
Mourinho and Sarri Vawulence dey sweet me
😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣😂😂🤣🤣
Oga #GnextStudios, you deserve one chilled Hollandia and small stout combined.
I wonder why Oga Arteta dey perch Oga Tuchel for Raphina when him fit command him new player Jesus to multiply the small transfer money wey Kroenke give am.
And as for Oga Mourinho, tell am say we love the VAWULENCE wey him dey bring for Studio with Oga Sarriball pass knacking of woman.
My stomach is paining me right now. Gnext you're the cause . I won't die laughing..😆😆😆😅😅😂😂🤣🤣
Finally what I requested for has been delivered, God bless you sir 🙏🙏🇿🇲🇿🇲
Sure man
Thanos has collected all the infinity stone finish 🤣🤣😂😂
"Go Naija go pack squared" 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Arteta and tunchel conversation.😂😅🤣
I swear can't stop laughing. 😂😂😂😂
Watching from Ghana ❤💪
Likening Guardiola to Thanos was epic 🤣🤣🤣🤣🤣
Mourinho talk true concerning Man u Sha 😂😂😂. I just hope cr7 stays for next season 😔
I swear this guys are nuts. Never get enough of em. 🤣🤣🤣🤣🤣👌🏿
Who be Thanos for epl
Guardiola🤣🤣
Sarri makes me laugh hard mhen.... 🤲🏾🤲🏾😂
Thank u e be like say dis call don turn to insult call 🤣🤣 I feel for arteta
This show is getting interesting everyday when Morihno n Sari always available... good job
Gnext uploads in the summer?
Let's goo 😂
Gnext please I humbly request that you create playlist for all your videos. Searching for old videos are quite stressful. Thank
Noted. We will do that soon
I don die my throat dey pain me for laughing 😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂GNext thanks for the collab jose and sarri
We like to dey see vawulence ooo😃😃😃😃😃😃
That last word from sarri killed me 😂😂😂😂😂😂😂
Who go wan buy counterfeit de yong - Sarri
We love you guys from 🇿🇼🇿🇼
I have been waiting for something like this 😂😂😂
Thanks G❤️
Morinho and sarri all the way 😁😁😁😃😃😆
Was expecting lukaku matter ......to see him sweaty sweaty face just dey hungry me.......hahahaha......I even made a funny video on that self too
I miss Sarri and Mourinho arguing
You guys need to talk about Tottenham more. Especially in this video since we've signed a lot of players already
Better get lost with that Tottenham talk
That club is trash
@@eazydeeraps2276 Why the insult 🤔
Keep moving forward 🔥🔥🔥
*Guadiola After buying halland*
Guadiola: Finally the last infinity stone
😂😂
Gnext ohhhh.. I no dy miss 😝😂😂😂
🤣 🤣 🤣 Una dey try
Nigerian league is good na😂😂😂
You guys always make me laugh hard😂🤣🤣🤣keep it up
Wow, I never believed Arteta could be this humble o
Same thing I was saying. Arteta is never this humble
Lol. He needs help
This sari last comment don finish me ooo 🤣🤣🤣🤣🤣
People where get Arsenal dey stingy 😂😂🤣😃😅😆
Hahahahahhahahahahahaha............we want mourinho and sarri for kubala show oooooooooo( we go pay for any damage).
Arteta it be like you no get serious talk, him go cut the call now 😂😂😂
Normally my guy @gnext u too much 😂😂
I was just about suggesting using the transfer windows to keep is entertained
Missed you guys
Falling hero 😂😂😂😂😂😂😂😂
Sarri makes me weep😭😭😂😂
Yes we love the vawulence 😂😂💔
So luk Dejong is counterfeit 😂😂😂😂
Gnext never disappoint,good one gnext
😂😂😂 na una dey pay barca bill? Kai 😂😂😂
at last 😂😂😂😂😅😅 naija league don suffer 😂😂😂
😂😂
I swear kubala na mourinho and sarri I wan dey see for ur show
Guardiola Thanos😂😂
We love you from 🇬🇭🇬🇭
Omor see as I dey laugh like mumu
This was really funny🤣🤣🤣
Counterfeit de jong 😭😭😭😭😂😂😂😂😂😂😂
Counterfeit de jong 😅
Na that vawulence gan me I want oo🤣
I like the two ooo😂😂😂😂
We need part 2 🤣😂😂
Mourinho and sarii..🤣😂🤷♂️
Who go fit buy counterfeit De Yong 😂😂😂😂
I missed you guys🥰
We miss you 🤓🔥
I’ve missed your content😿😹
Please we want more of transfer saga
Missed you guys.
Sarri never disappoints 🤣🤣🤣
Counterfeit De Jong 🤣🤣🤣👋
OMG!!!!!!Mourinho and sarri go kill us oooo
This comment is to gnext,pls try creat a series just like the champions , involving all pl ,laliga,seria A , coaches,and upload it every Sunday so i can laugh all the day thank you
Counterfeit de jong 😂😂😂😂
Missed you guys
Go naija league collect them naija yahoo boys 🤣🤣🤣🤣🤣 e don vex Arteta
😂😂😂G'next u can't kill me
Sarri and klopp😂😂😂😂
Ororo and Messi😂😂😂😂😂💚
Guardiola done turn to Thanos 😂😂😂
Sweat reservoir!!!!!!!!!!!
Sarri Na vawulence master....fake de jong 😝
Mourinho and sarri na cat and dog 😂😂😂😂
Sarri is my best analyst here ooooohhhh
Thanos! 🤣
na me first land here.
I suppose dey giveaway
Firstly I no be hanky panky somebody 😂
It's interesting to see this transfer sagas
Aswear naija league be like okirika...three for 100 naira🤣🤣🤣
Which one be 40m ,you go go naija league, pack one full squard 😂😂😂
Erik ten hag Neva still show face 👀
Lmaoo finally something fresh
You know what that's so true omo Guordiola don turn Thanos fa😢
Salah stays 😉😉
No vawulence today...
For the next 'who pass who' you do real madrid(2017) vs Barcelona(2009k
Nigeria league ooo😭😭😭😭
Una pigeon good ooh
Arteta take am easy ooo
Nice 👍
Cool bros 😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣
I dn miss una 😁😁😁
Sari, my best character
Go naija league 🤣🤣🤣🤣🤣
Please bring back I get am e dey