Elder again 🤣 🤣. " Leave me o, you wey just dress pass your destiny". 🤣 Elder dey apply the law of kingdom of heaven suffers violence since the days of John the baptist, una go give me money today o. 🤣. Keep it up, The Winlos and family.
Elder is a real commotion old man . An exact replica of Edo troublesome old man. I too like this elder oooo. I must try and see him when I come to Nigeria. 😀😀😀😀
ABBA my god my god bless you do man women go the verse maybe woman but I just as the question waiting man do man when man go the vest appreciate your comments are appreciated a lot and make me make me happy I love you both
You when God nor call will all no the Story na elder you funny pass funny funny 👏👏👏👏👏👏👏👏👏👏👏👏👏👏👏👏👏👏👏👏👏👏
Funny guys
who is here for elder
Thanks for uploading the winlos
😊
Hahahahaa wetin man do man elder nor go kill person with laugf oooòoo greating from Germerny 👌🥂🇩🇪😀😀😀
Elder don heal my sickness ooo!...🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 p
Praise de living Jesus...🙌
Elder again 🤣 🤣. " Leave me o, you wey just dress pass your destiny". 🤣 Elder dey apply the law of kingdom of heaven suffers violence since the days of John the baptist, una go give me money today o. 🤣. Keep it up, The Winlos and family.
Elder, pastor and bro Leviticus can’t stand each other.🤣🤣🤣
You know them😄😄
😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Make I first laf the d guy wey dress pass him Destiny 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂
Elder my man
Always looking for problem where there is not
Let me see Virgin elder fan
👇👇
I love him
@@loveedet3799
Me too ooooo
He's my favorite 🔥🔥🔥
😀😊
Elder say
He's a ritualist ooooo
Elder ❤👇👇👇😂🤣🔥🔥🔥
😄😄
Elder oooo you no go kill me 🤣🤣🤣.bros you self too do🤣🤣🤣why you no first give elder money before the lady? Watin man do man?🤣🤣🤣
Elder is a real commotion old man . An exact replica of Edo troublesome old man. I too like this elder oooo. I must try and see him when I come to Nigeria. 😀😀😀😀
Elder dey burst everywhere 👍 job
Offering not suffering he no dey angry in the spirit today
😊
Elder always make my day
Kudos to you
You are right elder na dem dey call theirselves
Hmmm.....your point though😊
I always love the fact that you connect the scriptures to all that acts. Forever your fan. More grace!
Awwwww....thank you for the notice and fanning with us😍
Awwwww....thank you for the notice and fanning with us😍
I love this guys voice so much. One love from California!
"You wey God nor Call, we know the story ..." 🤣🤣😅😂😂
That part got you😀😀
This part kill me with laugh laughs
Back before "Elder" showed up,there was always a biblical comic to each clip.Nowadays,"Elder" dey shout.."Pastor" dey shout...dem want block ear ...
Elders' voice is just so unique. Well done to Winlo's team.
I love you guys.... I've been following you for the past 7 years now
Awwww...we love you too. Thank you😍
....dis elder u just dey trip me die.u wan carry laugh kill person for here....chaii
Elder nor mind am😂🤣🤣
My brother una wan kill me with laugh ooooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂😋🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂
You wey dress pass your destiny;chaii,elder why may😀😀
Elder don come to mke me laugh again 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
obo gud as in eeeennnnhhh😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣
KUDOS! Bini language to the world!!!! Wa koyo o!
This elder is a clown🤣🤣🤣 why elder dey attend church of pastor wey God no call na? Just so funny
Pastor,,, U wey God no call u ,, u no been no say Elder knows all about u ??
😄😄😄😂😂😂😂
😂
Elder must bust everywhere 😁😀
Your wife is calling u brother 😂😂😂,,Elder too funny oh
Nice one broda am here for young elder i forget my purse for house
Hehehe
Elder don craze before 😂😂😂na your money 😂😂😂
Suffri squeeze the fifty naire Na, Elder na confirm problematic person
What a church member we have😂
Am always here for you my elder money problem today 😂😂😂😂😂😂
I'm angry in my spirit
Elder ur pikin for abroad never buy you new Agbada
Beautiful.... More unction to function @thewinlos.
Thanks for passing this good message across. Truly wetin man do man?
The ending bloopers is even funnier 😂
The Winlos again. Hahahahaha. Elder in the house I salute you ooo. God bless you all for making us laf yet going home with great lessons
You wey God nor call 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Wetin man do man please? Very serious question.
Funny elder... Laugh oooo
Don't go and kill me with laugh elder 😂😂😂
Hahahaha. Watin man do man. Abi na🤣🤣🤣🤣🤣🤣
One is audio money the other is ritualist 😂😂😂😂
I made mistake watching this comedy while eating.ooooo..... Now pepper don enter my trout..... Oooo.....pls water.........
🤣🤣🤣🤣🤣
Elder your fans dey monitor your movements everywhere you dey...lol
Abeg my sugar level don increase again for this your comedy. I don over sweet😂😂😂
"You wey God no call".... 🤣🤣🤣🤣
.... First to comment ..... 💃💃💃
This elder u be real wahala
Elder elder elder my bro! You na wahala guy 😅😂🤣🤣😅
Please, have they returned Elder's money? 🤣🤣
moses onyemari lol yesss oooo help me ask ooo
Infact that the real question....
Pastor used it in buying new equipments😂😂😂
@@theWinlos hahahaha
Wetin man do man........ smiles
Good God bless your wisdom. Thumpup
Elder you are the best 😁😄
He's a ritualist ooo....can't stop laughing
Hahahhahha broda Leviticus weti man do man
Elder elder oh my god he will no kill meoooo
Weti man do man ???🤣😂🤣😂
I love the winlos
😂😅😄😆Haaaa. Keep it up guys 👍
Elder said you wey God no call
Elder 😂 nawao for you😊
ABBA my god my god bless you do man women go the verse maybe woman but I just as the question waiting man do man when man go the vest appreciate your comments are appreciated a lot and make me make me happy I love you both
🥰Elder ooooo God bless you of me I thank you so much,love u🥂🍾 too 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
🙏🏾😊
Wetin man do man? Nice question Elder
The elder man will kill me one day hahaha ha audio money hahaha. From Kenya ,God bless you! !!
Elder don come again ooh 😀😀
Young Elder again🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Elder done come again oh 😅😅😅😅😅
Offering not suffering, elder my guy, u re' right oooooo who is here for elder?
🤣He said an offering not suffering... 😂😂🤣🤣
Waiting man do man?
Elder , elder!!!
Elders always know best
So one can dress more his/her destiny
Elder knows better😄
I respect this elder
I pray this pastor voice no break one day with his screaming
Indeed what did men do to men 🤣🤣🤣🤣
Elder provoke for dis one😂
I swear 🤣🤣🤣
Watin man do man my chest oooooooooooo
Elder 🤔 Leviticus 🙄🤣 🤣
Na hug go kill you there 😅😅😂😂 Winlos and this elder are hilarious 👍👍👍 Love the scriptures that follow, so much impact 🤗
Hug kii you dia!! Lolz
Elder ooo u no go kill me ooo
You wey God no call? We know the story na
Elder take it easy who you like you gave ur money to
😂😂😂😂😂give man ooh
Elder! My elder!!
Elder i love his comedy
Watin man do man?
Correct elder.
Young elder is killing 😬😂😂😂😂
Wehhhhh Elderrr. You're just something else
You're character So funny and educative.
Is not my money but I will teach you how to give, ahaha
Pst I'm angry in my spirit. So God no call you😂
Elder abeg join Nigeria movie na. U go kill person with laugh o
Youngelder n zoeagu1 u dont kill me pass...not mentioning bro Levi stingy man hahahahaha Man dislike man 😂😂😂😂😂😂🙂🙂❤️🙏 u thé dudes
Hahahahahaha, Elder will not kill person. Funny Guy.
Nice one elder
Its not your money but I will show you how to give. 😆😆😆😆😆
Elder nah case oooh