Our Nigerian police is one of the best in the world o, if dem decide not to compromise, they are the best o, if dem wan work, dem dey perform excellently well o. I believe if our nigerian police are well funded and encouraged, they will be the best in the world 🌎
@Adamslink, the Capitol house 🏠 protest when Trump lost to Biden is an example of protest in America, and everyone single, one of those involved in vandalism, was jailed.
Omor everybody no carry the same thing for mind I swear for the protesters I swear down 😂😂 I swear dat guy get mind normally if people hold weapon or gun make Dem hold Dem wetin we want na peaceful protest omor police no get right to search protesters at all even if protesters come at once omor police no get right at all Normally as a police officer u don see the protesters u go allow Dem come Dem u safeguard dem omor local man u dey make mistake I swear normally e get where Dem Garda from no be dat place where u see Dem come one one Dem call full dat video where u see local man Dem don full but for dis Nigeria so omor e go hard to get peaceful protest I swear normally omor e go hard to catch the person I swear u no wetin be 1 thousand people's omor Dem no go catch Dem I swear no be say I dey support the police officers oh but na peaceful protest we just want
Police spouse to stop the bus and ask them questions were are they going into because you can't told me you are going to protect and carry bus For my opinion I think they are going to hijack the protest I know Nigeria government are the one sending them to hijack the protest
Finally they humbled Adamslinkn😂😂
That guy Don forget say him collect money 😅😅😅😅😅😅😅
Nice update
😂😂😂😂😂😂
Hunger dey wire to say no to hunger protest protester 😅😂😂😂
God will help us
Hunger don make This guy forget where and why him dey there😂😂😂
Big ups to those wey come out.
Hunger don finish that man, Oga what are you saying??? 😂😂😂😂😂😂😂😂
I watch that place like hundred times 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
God bless you for the good job bro
Good morning Adamslink family ❤❤❤❤❤ God bless Nigeria
Nice update from adamslink and co.
That Guy😅😅😅
ADAMSLINK AND LOCALMAN
GOOD AFTERNOON
Na hungry now that man no no waiting to talk a game I swear
That don talk more than the scripts them give am to display😅😅😅😅😅
It's not really easy in the country
We go survive
Nigeria otilo oooooooooo
Month don end where our giveaway bros?
The guy don disgrace them
Omo 😂😂😂😂😂 Nigeria na cruise comedian full Nigeria 😂😂😂😂😂 Hunger na your mate 😂😂😂
Lol very funny him
Greetings to everyone
See as the thing cast o, na 5k wey backfire be that o, hunger don beat am no be small, chai, i just dey laugh for here sha....
Adams I support you this time around
Local man and the other guy don’t know what they are saying lol
Wahala
This one no be protest again. because what is happening now in place no protest
Good afternoon everyone
We move guys
Hunger no send anybody papa this time 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Greetings fam...
People when dey counter protest nor get sense?
Nigeria no wise, few people like dat wan spoil protest, dem no go gada dem beat dem all, finish dem
Nigeria cannot get better anytime soon no be curse ooo..... #TinubuMustGo✊🏾
Mr president should definitely do something about this issue before it gets out of control right now 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
This protest go bloodi for same state
Hunger fit make u hate yourself
Oga many people Dey sacrifice their vehicle for the protest people from my area gathered with flit of cars for the protest
Adam watch your belle well oh 😢e don they big like politicians own
Lol😂😂...well Adamslink don say in his last video he go contest for Presidency
😃😃😃
Nigeria has failed 😢
Babe u gats to be very active both here on RUclips and some of your other social media,, biko...
How about the giveaway
Hungry fit mak man lose gured
He no understand wetin day write for wetin him carry because of 5k i can never be poor.
They are short someone in Benin city in protest
Funny 🤣🤣🤣🤣🤣
We no serious for this country,, no worry las Las everybody go collect
But the sniper did not see who shot Donald’s trump in the ear ooo… on this I agree with Adamslink
Nigeria is too scattered……
Na north violent dey pass south
Naija Season film
Our Nigerian police is one of the best in the world o, if dem decide not to compromise, they are the best o, if dem wan work, dem dey perform excellently well o. I believe if our nigerian police are well funded and encouraged, they will be the best in the world 🌎
😂😂😂😂 to tell u say people dey sell their rights even if hunger to kpai dem
Naija all the way
When giveaway one start nar?
#TinubuMustGo✊🏾
@Adamslink, the Capitol house 🏠 protest when Trump lost to Biden is an example of protest in America, and everyone single, one of those involved in vandalism, was jailed.
This is actually funny you guys are just arguing for no reason is this out we are going to #endbadgovernment ?
Hahaha 🤣😂🤣😂
Adam's stop arguing please 😢 Nigeria police were wrong on this biko.
😂😂😂😂😂
they were paid to come out and demonstrate rubbish
Omor everybody no carry the same thing for mind I swear for the protesters I swear down 😂😂 I swear dat guy get mind normally if people hold weapon or gun make Dem hold Dem wetin we want na peaceful protest omor police no get right to search protesters at all even if protesters come at once omor police no get right at all Normally as a police officer u don see the protesters u go allow Dem come Dem u safeguard dem omor local man u dey make mistake I swear normally e get where Dem Garda from no be dat place where u see Dem come one one Dem call full dat video where u see local man Dem don full but for dis Nigeria so omor e go hard to get peaceful protest I swear normally omor e go hard to catch the person I swear u no wetin be 1 thousand people's omor Dem no go catch Dem I swear no be say I dey support the police officers oh but na peaceful protest we just want
Wahala everywhere, my God help everybody in Nigeria
Police spouse to stop the bus and ask them questions were are they going into because you can't told me you are going to protect and carry bus
For my opinion I think they are going to hijack the protest
I know Nigeria government are the one sending them to hijack the protest
A tribe called Adam slink Media, stop talking like one of the anti protesters
I really don’t believe that today’s protests 🪧 will be so massive like that as for me 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
You guys should talk about the mean issues not arguing about this or that right now 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Is like you guys aren’t even making sense anymore because I don’t understand when everybody is talking at the same time 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Local man has no idea or knowledge about this type of information that’s why 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Hunger don make This guy forget where and why him dey there😂😂😂
😂😂😂
Hunger don make This guy forget where and why him dey there😂😂😂
😂😂😂😂