DJ Neptune & Joeboy - Mumu (Viral Video)
HTML-код
- Опубликовано: 28 сен 2024
- “MUMU” by DJ Neptune & Joeboy is an Afro-pop and highlife tune heavily driven with Synths, percussions and a distinct urban delivery that sets it apart from other recently released contemporaries.
This single taps into JOEBOY’S current lover boy psyche as he makes his demands known to a beautiful lady whose looks would make him go to any length to satisfy her.
Download & Stream Mumu: empawaafrica.l...
MuMu Viral Video Directed by - Director Peacock
Lyrics
Greatness!!!
Sig
Signal
Pon deck
DJ Neptune, Hit me
Oya romance me
Feed me till I belle full
Mo ni ko fa mo mi
I’m your man and I’m your boo
Order bills on me
Because the pocket heavy too
And I must shine my thirty-two when I see you
Making me fall again, again
Me I go come again, again
Anytime you call my name, my name
I go answer eh
Body wey get power, ah eh
Na water bam bam eh
Go call your father eh and call your mother eh
You, fine from your head to your shoe
Wetin you want I go do
Na love I dey love I no be mumu waka
Yeeh, carry your matter for head
Omoge you scatter my brain
Na love I dey love I no be mumu waka
You self know say you bad
You dey overtake
I get sugar to give o
Come and chop my cake oo
Odo nothing to you
Nobody do reach you
Oya give me small
No dey denge pose ahh eh
Critically, nobody fit do you like me
Babe oya sit down pon it pon it
Whine to the bass make you injure me
Go in go in go in
Na pop we dey pop we go get limit
Babe you can sit down on my face
I go give you time that you gave me
Making me fall again, again
Me I go come again, again
Anytime you call my name, my name
I go answer eh
Body wey get power, ah eh
Na water bam bam eh
Go call your father eh and call your mother eh
You, fine from your head to your shoe
Wetin you want I go do
Na love I dey love I no be mumu waka
Yeeh, carry your matter for head
Omoge you scatter my brain
Na love I dey love I no be mumu waka
You, fine from your head to your shoe
Wetin you want I go do
Na love I dey love I no be mumu waka
Yeeh, carry your matter for head
Omoge you scatter my brain
Na love I dey love I no be mumu waka
Greatness!!!
DJ Neptune
Joe, Joeboy pon deck
Joeboy pon deck, Joe Joe
Joe, Joeboy pon deck
Joeboy pon deck
Sounds Of Neptune
Connect with Joeboy:
Instagram: / joeboyofficial
Twitter: / joeboyofficial
Facebook: / iamjoeboy
Soundcloud: / joeboyofficial
RUclips: bit.ly/34vsXwG
#Joeboy #DjNeptune #Mumu
I am the first viewer and the first one to comment too..Kindly like my comment guys😂😂😂
You try 😂
Nice
Achievement😂
You deserve the like then😂❤
Why not.🔥🔥🔥🔥
I love dis badly,de beat is something else chaiiii❤❤👌
Joeboy had so much potential 😩😩😩😩 i feel like he should be way ahead in terms of Afro beats
Sweet melodies❤❤
Joeboy is the best
Joeboy is a huge inspiration to me and I WILL produce a song for him one day.
More grace to you
@@EsimoJohn-j8yl❤😅😅lllĺ ❤❤❤
🎉 me too
Always with massive hits joeboy ❤❤
Joeboy I don't think the firefighters 🚒🔥 will manage putting off this Oo you have burnt it up So so❣️
I got this song today I have been playing it through out the day, it will be my song of the month im sure, he sings to my best, I don't know ur parents bu may God bless them for bringing u for to this world, and I thank God for creating human like u, only music I don't regret to be a Nigerian God bless Nigeria 🙏🙏🙏
Joeboy is always on his lane👌🔥💥🎉💯❤️
Joe boy is indeed on deck ❤🎉🎉🎉🎉...This is awesome, let's all run up the numbers❤
Love you much king joeboy 😢😢😢😢❤❤❤
Hit machine 🇺🇬🇺🇬🇺🇬🇺🇬🇺🇬
This the first collaboration I was dreaming before guys I'm surprised that's great song
Just here to represent my flag 🇿🇲
Love from Kenya 🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪big tune ✨♥️
This is my best out of all musician
Im in love with this song ..joe boy you're the best ever (pastor joe boy )preacher of love❤❤❤
I ve being looking for this song for the past months now. But now i got it. Love the song.
That's Awesome 💯 vibe and video from you guys Joeboy and DJ Neptune❤
Joeboy your song makes me happy
Joe boy the Goat
Many congratulations to our famous dj neptune to feature joeboy
Wow❤pon deck doing great job..i love u
Joeboy pon deck❤️❤️❤️
Joeboy is too good, like damn!!!🤩🤩🤩😍😍
Damn!!, Chill vibes 🔥
How d f has this not reached a mill views till now and??
Kenya love you 🇰🇪🇰🇪♥️♥️
Pon deck!! 🔥🔥
Joe boy never disapoint me 🌹🌹🌹
Dope 🔥🔥 Dope 🔥🔥
Song too sweet like sweet 🔥
Joe boy I 💕 ❤the song
I love this song 🔥💖💃🏽🎊
🇬🇭🇬🇭 is here 🔥
Sm waiting for the official video🤗🤗🤗🇰🇪🇰🇪😋😋
Toujours opérationnel #JOEBOY
❤❤ thanks you guys ❤️ I really enjoyed the vibes more grace to you guys
We need these vibes DJ Neptune when u come to Australia 🇦🇺
Three days and it's only 76k damn😢 de music is very hard nowdays
Joeboy i give respect on this song
The hook of this song is a real ear worm.
Joeboy pon deck 🇸🇷🇸🇷🇸🇷
Na me them just talk about for this music 😂😂😂😂😂😂😂😂😂 Neptune and Joeboy finish work abeg 😁🤣😢😢😢 Them too know me 😂😂😂😂😢😢😢😢😢😢
Wow I really enjoy this vibes bro joeboy I want to be like you❤❤❤❤bro is your boy kello pee❤❤❤😂😂
I love his voice 😢😮
Mysuperboy❤ ❤from Guine Bissau ❤
Joeboy never disappoint🎉
Firstly, this music is a jam!!!!!! Secondly, Your director is a genius!!!!
Love you joeboy❤❤❤❤❤
Joe boy voice is refreshing 🎉
Hit song, Dj Neptune &Joeboy
This is a banger🔥🔥🔥❣️
Authentic sound, love this
DJJ NEPPTUNNEEEE
joeboy pondeck family love you joeboy. na love i dey love oo
Omo Joeboy don give us December Jam
You both are the best in life when producing a vibe ❤❤❤ one love to you guys
Can Joeboy ever go wrong with his music??????? I really wanna know😂❤
Masterpiece 🔥🔥🙏🏾
🔥🔥🔥
The ending😂😂😂😂😂😂😂
🔥🔥
Good Vibe
Na love I dey love I no be mumu
Nice ❤❤❤❤❤
Wow go joe❤
joe boy sounds like harry songs ❤❤
Joeboy boy day!! 🇧🇫🇧🇫,, Your song is very sweet 🇧🇫🇧🇫🇧🇫
My every day crush😜😘u try fr we ooo
I can't stop playing music joe boy pon deck and greatness is a bomb
I love this song ❤❤❤❤❤🎉🎉🎉
Joeboy forever remain my favorite ptential singer❤❤❤
Big up bro 🇨🇩 🇨🇩 🇨🇩 🇨🇩
Chai i love this guy music o.
I'm obsessed with this song
naa banger
Here for the love of this sweet melody ❣️
What a music very nice bro
JOEBOY to the world
Much love from Zambia
Nice music🎉🎉
Hit song boy
Joeboy Pon deck🥰
Welcome back Joeboy🔥🔥🔥💯
Joeboy again
U ar truly a rock star
Pon deck forever ❤❤❤❤
Approved By A Southy🇿🇦 Boy!🔥👌❤😎
My favorite👌
Can't believe this is 2023 song and I'm just watching it in June 2024🤦🏼♀️. I love this song and it's being in repeat, like it's so dope. Any collabo Joeboy and DJ Neptune does is always a banger.
Joeboy Pon deck!🔥
Haiti🇭🇹🇭🇹🇭🇹🇭🇹
Nice song
Kbx Aho nisawa ❤❤❤❤❤ from Rwanda 🇷🇼🇷🇼🇷🇼🇷🇼
Love you brother
El mejor Joeboy💪🏽🔥🔥❤️❤️❤️😍😍😍❤️
Pondeck🇳🇬🇳🇬🔥🔥🔥
Critically nobody fit do u like me 🎶 #joeboy
Joeboy with sweet melodies 🤞🔥
Not me jamming on this banger all night..Joe boy you the best 🔥🔥🐐
never disapoint tanzanian🇹🇿🇹🇿🇹🇿
good music
Hameedah ❤❤