By now chairman explain the matter norr wey the boys vex. Ma guy bi buy iPhone 11 give ein woman wey dem shon one of ma boys gather we all we just steady the girl wey 1 guy go snatch the phone come. We no dey joke koraaa😂
Some happened before in Nigeria, a guy built big mansion for his girl on her plot and the girl take show chairman...the guy tore down the whole building with an excavator✌
As a guy, make sure you invest in yourself first after anything you do for your wife or girlfriend is surplus. If they decide to leave, you don't loose anything. Always invest in a person who will be by yourside in tough times or even on your sick bed.
Big ups to Scanty for his maturity and being a man enough to apologize for his rants against single mothers. I was raised by a step dad, who happens to be the greatest man i ever known. I love him more than my own father. He took my mom with two kids while he was educated and my mom has no education and people said bad things about him choosing a born two and today am in america and those same folks are begging me for money to eat etc.
The house and land matter Scanty was talking about some happened last year last 2 years and the court told the man to take his house and the woman to take her land. And the man took everything out of the house and broke down the house. Very simple
If I be the guy ein paddy I no go go. Pple demma relationship di333 dem fit reconcile den u turn third person. I remember school time we go do some. Ma boy buy teddy bear gve ein woman wey dem come geh issue wey we go tek the teddy bear from the girl. Then we gve am warning sey wah he mek we do mek he no tlk plus the girl again. E no reach one week dem reconcile now we see the girl aaa den we shy. 😂😂. Bh if e be me I go tek
Charle, my respect for you guys raise waaaa. The apologies showed some great level of maturity. Big up KSS
U see this scanty guy is definitely from a good home, full of wisdom I pray God keeps blessing him
The boys are growing.... Scanty, that's maturity thumps up
Thumbs not thumps ☺
@@koteiroundup6803Coming from someone who uses emojis for punctuation...😊
By now chairman no wan take the container oo Buh area boys wey gather go do tsooboi take the container 😂😂😂
Hahahaha Chale 😂😂😂
Aswear😂😂😂😂
😂😂
By now chairman explain the matter norr wey the boys vex. Ma guy bi buy iPhone 11 give ein woman wey dem shon one of ma boys gather we all we just steady the girl wey 1 guy go snatch the phone come. We no dey joke koraaa😂
Aswear 😂😂
The apology part of them weak me,
Kodwo Sheldon: my sons are growing 😂😂😂😂
But wait they carried that? 😳😳😂😂😂
All the boys carrying the container have been broken hearted before
😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣😄😄😄
One day paradise will want to drive that car on the table 😂😂😂😂
🤣🤣🤣
Aaaahhhh!!😂
😂😂😂😂
You thinking about this says a lot about you bro. 😂😂😂😂
Scanty did well with that apology
I haven't watch that episode but the apology made me emotional ❤😅
By now sef the woman dey the container dey inside🤣🤣🤣🤣💔
Wey she bed😂
Ghana sweet pass somebody ein relationship😂💔😂😂
Low key this statement be true 😅
This is my punchline low-key 😂😂😂
Scanty dey look like some French teacher 😂 your shoes 😢
Who heard the newscaster say "living legent"😂😂😂😂
meee😂😂😂
😂😂😂😂
😅😅😅😅
😂😂😂😂😂
Broken heart association guys go carry the container 😂😂😂
Things dey happen for Ghana inside 😂😂
Container wura aba.
Eeiscanty😅
I love the energy the guys gathered in helping the guy.
I will never forget this video naaaaa 😂😂😂😂😂 best record in Africa 😂😂😂
Scanty,you have earned my respect 🫡
Some happened before in Nigeria, a guy built big mansion for his girl on her plot and the girl take show chairman...the guy tore down the whole building with an excavator✌
the one wey carry the wood dey follow dem dey funny me pass🤣🤣
Aswear
Naaaa kss eeer ibi whole industry oo
That's y scanty is my favorite. I now remember yy I started liking and following scanty😢🎉❤❤
Hwerh like make he lef give am? After I bought you a container and you start getting rich you want to leave me? Dey play 😂😂😂
As a guy, make sure you invest in yourself first after anything you do for your wife or girlfriend is surplus. If they decide to leave, you don't loose anything. Always invest in a person who will be by yourside in tough times or even on your sick bed.
Big ups to Scanty for his maturity and being a man enough to apologize for his rants against single mothers. I was raised by a step dad, who happens to be the greatest man i ever known. I love him more than my own father. He took my mom with two kids while he was educated and my mom has no education and people said bad things about him choosing a born two and today am in america and those same folks are begging me for money to eat etc.
But that is his opinion and his preference, why should he apologize?
The apology was not needed
That is why I love boys 😂😂😂
Container delivery services 😂
As a Nigerian, that born 1 born 2 slang is funny though 😂😂
The brotherhood is proud of the guy
I go take plus your sales for the day
Very excellent submission. 1 brotherhood, 1 goal, 1 destiny
That was nice of you Scanty.🙇♂
Love this popular fante phrase.....s3 3nnya annt) aa ennya enntua
Wow you've earned my respect from today scanty ❤❤❤ the way I bore the last time
But who cares if you were pisses? Men can’t have their own opinions? Do you get mad at women who say broke men don’t need to date?
the one guys who dey carry the wood dey funny me pass
Scanty ❤ your hair ❤ to your shoe( sneakers ) they be me ❤ Yombo nu 😅
Scanty adey feel your vibes…😅astart dey listening to you dis year ano pay give any woman 🧣😂
The container b een bonified property 😂😂😂😂😂
Scanty's maturity...... Superb 😘
This one de3,I dey support the "M" gender for supporting a brother to carry his container 😂😂😂
You buy car give woman wey she say she wan end relationship and later you go see say ein new bf dey drive e go bee you😂 ask chairman jizzy 😂😂😂
They’re running with the container😂😂to where 😅asem ben koraa nie
Herrr some boys are wicked oo hahaha 😂😂😂😂😂😂😂
That container will be atleast 20,000gh chaley. Rydee things dey cost oo.
Ala Sheldon w'ate😂😂😂😂😂
We need Sheldon to be part of besocial rap attack 😂😂
scanty en wallabees is on point
Deep down scanty dey support the guy
My man scanty that 😎😎
That’s a nice move 🔥
Just last year, a big man demolished a building he bought for his girlfriend.
Herh, boys nu agyimi 😂😂😂😂😂😂
How do you do this???😂😂😂
Scanty want pander to born 1's 😂 .. ladies please marry before you carry , so as to save us all the sob story ..
Boys go carry am free saf. No money 😂😅😂
Hahahahaaaa....😂😂😂😂😂
That's brotherhood love.
Sharp
Ghana Hot 🥵 ooooo ebi only me wai Dey experience am anaaa ☀️☀️☀️
I go take am in a tactical manner,swift and sharp 🏃 ⚡️😂
Bois are are not joking with their investments these days👿,no gree for anybody 2024 n beyond,the brotherhood is proud of u chairman 🙌🏽🙌🏽🙌🏽🙌🏽
Sheldon den son’s😂😂
The brotherhood is proud of you guys😂😂😂
Aswear paradise Dey fool oo😂😂
Your man carry Spartans make dem carry the container 😂🤣
The roof sef dey make me laugh 😅😅 herr boys de3 forget😅😅
i laugh throughout…moagyimiii oo🤣🤣🤣🤣
The guy do all ...😂😂😂😂😂
Scanty ankasa he be my idolo 🎉 Solid guy be that 😊
Eii Paradise ose this be hard 😂😂😂
Do you guys realize there's a better connection amongst them now? 😂🔥
Biggest respect to Scanty 🙌🏾
The mmm mmmm part😂😂😂
Chale now container be asset oo 😂
Eii dem carry for head laa😂😂
Charlie no gree for anybody oo 😂😂
I go collect everything 😂😂 tswww
3:46 i thought sheldons head could not get bigger than it was😂😂
The brotherhood..!! 🤣😂
Bank manager kraa collect car…then me
Normal day ago collect 😂😂
Paradise Afronitaa is listening o
hhahahaha when men are supporting men... the zeal and the passion part is what dey weak me
Sheldon said self respect??
He bought the container out of love hence the love ends means the container must end as well😅😂
The girl think say he dupe the street boy 😂😂
Sheldon and sons 😂
Me self I dey like Scanty but what
he said made me slow koraaaaaa
what go bore be say the guy sanna go see the girl ein new guy for the container inside 🤣
Ego pain pass 😂
I love you scanty ❤
The house and land matter Scanty was talking about some happened last year last 2 years and the court told the man to take his house and the woman to take her land. And the man took everything out of the house and broke down the house. Very simple
Scanty your shoe Dey bee me oo😅😅
So was that necessary for the guy to go and carry the container 😅😅
Yes
I can see paradise and scanty don't see eye to eye
Yeah… I see that too, hopefully it’s not 😂
Normal day ago collect 😂
Sheldon, you're really a good man ❤
The brotherhood is proud of the guy 😊😊😊😊
Walahi say chairman Dey work for town council cos ei 😂😂😂💔
Well done Scanty.
Humility is wisdom..
Scanty dey lie😂
Scanty, you dress really well and you look very clean.
The container be TapTap send to new girl 👧
Be like scanty change😒😂he’s not ruthless like he use to be
If ibi me igo collect o hw3!!😅
If I be the guy ein paddy I no go go. Pple demma relationship di333 dem fit reconcile den u turn third person. I remember school time we go do some. Ma boy buy teddy bear gve ein woman wey dem come geh issue wey we go tek the teddy bear from the girl. Then we gve am warning sey wah he mek we do mek he no tlk plus the girl again. E no reach one week dem reconcile now we see the girl aaa den we shy. 😂😂. Bh if e be me I go tek
Scanty is that guy!
From some perspective the apology was necessary It's really a good sign 🎉