JA ARA E - sped up by Burna Boy

Поделиться
HTML-код
  • Опубликовано: 24 авг 2024

Комментарии • 8

  • @Mariadlo
    @Mariadlo Год назад +1

    Ko juba, ko juba
    (Ehe) Ko juba, ko juba
    (Ah) Ko juba, ko juba
    (Ehe) Ko juba, ko juba (Ah)
    Your body go rest o
    Papa tell pikin o
    Your body go rest o
    Your body go rest o
    Your tongue go confess o
    Your head e go correct o
    You no go forget o
    Shey, you get the concept
    Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
    You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
    Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
    For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
    You go bow for Lagos oh (Ja Ara é)
    If you no know yourself, you go lost oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
    If you get the money, you be bros oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
    Omo nobody holy no apostle no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
    Your body go rest o (Kuro nbe)
    Papa tell pikin o (Eh, eh)
    Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
    Your body go rest o (Eh)
    Your tongue go confess o (Sonu)
    Your head e go correct o
    You no go forget o
    Shey, you get the concept
    Dem go tell you
    Watch out when you go
    Watch out pon de road
    Watch out for dem hyenas
    Watch out when you go
    Watch out pon de road
    Watch out
    Look around in all the places you go to
    Stand your ground and stay solid like Ogun
    Watch your back and just do what you supposed to
    Take care of family and people you're close to
    Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
    You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
    Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
    For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
    You go bow for Lagos oh (Ja Ara é)
    If you no know yourself, you go lost oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
    If you get the money, you be bros, oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
    Omo nobody holy no apostle, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
    Your body go rest o (Kuro nbe)
    Papa tell pikin o (Eh, eh)
    Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
    Your body go rest o (Eh)
    Your tongue go confess o (Sonu)
    Your head e go correct o
    You no go forget o
    Shey, you get the concept
    Dem go tell you
    Watch out when you go
    Watch out pon de road
    Watch out for dem hyenas
    Watch out when you go
    Watch out pon de road
    Watch out
    Dem go tell you
    Watch out when you go
    Watch out pon de road
    Watch out for dem hyenas
    Watch out when you go
    Watch out pon de road
    Watch out
    Ko juba, ko juba
    (Ehe) Ko juba, ko juba
    (Ah) Ko juba, ko juba
    (Ehe) Ko juba, ko juba
    (Ah) Ko juba, ko juba

  • @lilbrowngucci3936
    @lilbrowngucci3936 2 года назад +2

    OMG AMAZING!!!! THANK YOU SO MUCH 😍😍

    • @lilbrowngucci3936
      @lilbrowngucci3936 2 года назад +1

      I'm gonna shake my ass to this and the other ones you made all summer 💃💃

    • @gho1uls
      @gho1uls  2 года назад +1

      no thank you!! skeletun is one of my fav songs now and i only discovered bc of u🤩🤩

    • @lilbrowngucci3936
      @lilbrowngucci3936 2 года назад

      @@gho1uls omg yay so happy to hear 😍😍

  • @kavisaisuvarnarajah2673
    @kavisaisuvarnarajah2673 2 года назад

    THANK YOU

  • @kavisaisuvarnarajah2673
    @kavisaisuvarnarajah2673 2 года назад

    IVE BEEN LOOKING EVERYWHERE

  • @user-fo1oc3gf9k
    @user-fo1oc3gf9k Год назад

    Bound