Bro stop shouting so much it makes it kind of annoying and also stop repeating the same sentence while shouting continuously. No hate, just try and reduce it😊
Good morning sir , sir please I need your help my final exam is starting today and I haven’t completed my school fees. sir please without the exam I won’t be able to write the exam , sir please help me I don’t know where to run to again sir please I just pray you be my home of refuge . Sir I swear my last hope is on you . Sir please help me I don’t have no one to help again I’m an orphan . I’ve just been the only one facing it for my younger sibling sir please don’t let me have wasted years 🙏🙏
This guy humility dey give me joy
Brother Ola, your mic was cracking brother...
I love your work brother.
❤❤❤ you are
Correct Edo to the world
He’s from Anambra state, ability to make money is genetic, cultural and DNA its not geographical, where you were born!
I never even hear of Gossipmillnaija before sef
Why Ola dey shut 😂😂
Click this Button ...if you got the same question
God abeg. This money go reach me too
My sister, money dey this life, na who nor get nor get 😂😂😂
Amen
Never give up the good work 🎉
❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
God please remember me and my family this year with those who are in needs amen 🙏🙏🙏🥺
EVEN GOSSIPMILL NA FC
Good morning bro am watching from Seria Leon 🇸🇱 Boss please I want to come too Nigeria I don't have the complete payment sir please help me
Gossip mill money dey learn for where tunde ednut money naa
that's not the message guy. All una sabi do na to compare who you fit compare your papa money to
@@fayomidaniel4750don't mind him
@@fayomidaniel4750 my papa fit buy he papa as pet 🐕 😂
I have seen a lot of property but this is good
Congratulations 🎉
Who know wetin dey the bedroom
Money is good. ❤
You will looove it😂
This is very inspiring
Edo to the world 🌎
From Anambra but grow in Benin
Gossipmill werey blogger 😂😂❤
❤❤❤
😂no body go agree say them do fraud ❤, we thank God
You connected with me but I no want talk
He no fit lie say he no do juju too 😂
I will never be poor
I will never be poor 😃🔥
And Me too I’ll never be poor ijn insah’Allah
I'll never be poor
Review house and stop to Dey shout Oga🤦🏾♂️🤦🏾♂️🤦🏾♂️
Na em be say tundeednut money no be here 😩
Lol Dey play this gossipmilll get more than one blogging account e still get some blog lowkey Dey there Dey play 😂
Buh money Dey blogging Ahswr 😩
Why you dy fast dy talk 😅
This gossip me dy fear me
Bro stop shouting so much it makes it kind of annoying and also stop repeating the same sentence while shouting continuously.
No hate, just try and reduce it😊
Good morning sir , sir please I need your help my final exam is starting today and I haven’t completed my school fees. sir please without the exam I won’t be able to write the exam , sir please help me I don’t know where to run to again sir please I just pray you be my home of refuge . Sir I swear my last hope is on you . Sir please help me I don’t have no one to help again I’m an orphan . I’ve just been the only one facing it for my younger sibling sir please don’t let me have wasted years 🙏🙏
Who else saw Rick and Morty
3:17 burst bubble indeed😮
Money is good. ❤
Who know wetin dey the bedroom
❤️❤️❤️