I learnt something meaningful in the scene that Never claim superiority/authority over somebody even in the strange land. As matter of fact we are all strangers in the world
Ps remote u are a born comedian, I started watching from season 1 yesterday,omo I laff tire😂😂😂😂😂😂.., so hilarious, thanks for putting a smile with Ur comedy, more ministration.,. U won't fall,u won't fail.....
lolzzz so funny! Dele and Remote.. I like the "lalude ko, lampard ni" thing, very funny.. Pls save Dele o.. God will not punish him.. Well done, Remote!
I learnt something meaningful in the scene that Never claim superiority/authority over somebody even in the strange land. As matter of fact we are all strangers in the world
Dele too like food 🤣. He don enter gbege just because of bush meet
Remote is seriously going beyond skits seriously 😂, good work boss
This is a superb series.... fantastic
Lolzzz.
The meat pain remote. Over boss Don kill Dele
Na so dem carry Dele go 😂
Oju kokoro don kill am 😂
All this thing wey Dele dey do for Romote, Dele go collect oooooooo
Dele can never beat remote in prefix banter I swear remote nah baba
Swear 😂😂
Nah werey normallly.😅😅😢
Yeah I concur
Not sure any comedian can beat Remote in that thing... He's so good mehn 😂
I agree 💯
Dele is a good actor
I love d ending part
GOD BLESS YOU AS YOU DEY PUT SMILE ON MY FACE EVERY SUNDAYS BRO
Remote 😂😂 are the best oooo❤❤❤❤❤
I can't just keep laughing, Pastor Remote keep up the good work
Ps remote u are a born comedian, I started watching from season 1 yesterday,omo I laff tire😂😂😂😂😂😂.., so hilarious, thanks for putting a smile with Ur comedy, more ministration.,. U won't fall,u won't fail.....
Remote is the best continue bless us with this good vibes 💯🙏🏿
Na so them carry Dele go with the Bush meat for hand . Well done guys
Iku pa dele 😂
Dele
NHa baba nla baba Ijo👄♥️♥️♥️
Remote holding back his tears as dele carried the squirrels with him 😂😂😂
Not squirrel 🐿️
It's okete🐭
Wasn't expecting that ending part.....lolz...... Banter to banter
Best episode...
The last part really got me😂😂😂
I laughed from the beginning to the end of this skit!
I'm owing this guy cad called Remote.
Ashavin ni,😂😂😁,walai this guy don mad
You bad abegggggg!!! As a sharp guy!!!😂😂😂😂😂😂😂😂
Dele has put himself in trouble cos of meat😂😂😂😂
The prefix banter was out of this world 😂😂
I do like the prefix banter 😂😂
oloriburuku tun gbe eran lo lol
Dele should be allowed to be staying in this jungle. He is home 🤣🤣🤣
Dele no too funny for this skit the NEPA boys kill it pass
To be sincere dis episode is mad🔥🔥🔥kudos to you guys
Can’t stop laughing guy you’re the best pls I want more of this 😅
Ori oke iskaba, keep up the good 👍
I’ve been waiting since 9am for this to drop😂😂 Good work bro❤
😂
It really Amazing ❤️, keep the good work
Remote Nah Baba Nla oo i love u too much Boss 🥰💞🙌
Those prefix banter.....those part na big vibes ❤remote keep going 😊much love to you my boss ❤🎉
😆 🤣 good combination 👌 👍
💃🕺
What we have been waiting for😁
Dele & ramote will not kill me with laughter
"Ashau" gat me laughing so hard ahh remote too good 👍
As in enh😂😂 that part got me
Abeg guy small small by belle dey pain me omo it to funny 😂😂
Bless you Remote, you too much ❤️💯😂😂😂
I was waiting for the new episode like a kid on Christmas 😂😂😂😂🤣🤣🤣 he never disappoints 😭😭🤣
Remote is a phool. He said small yansh dey shake for animal 😁😁😁
This thing don dey shout na 😹
Remote watin dey sup na 😂😂
Omo remote kill the ending good job bro
All the way from challenge elewura my bruh we really love you bruh much love ❤️ 🤣🤣🤣🤣
Too short ....but absolutely satisfied with it I can’t wait till next week Sunday mad oo😂😂😂 remote and dele na born to put smile on people face ❤
Well-done sir REMOTE love the skit waiting for next episode
😄😄😄😄😄na d egbon mi oloribu for me
Water 💦 don dey commot for my eyes 👀 remote no go kill person 😂😂😂😂😂GOD BLESS YOU SIR ❤️❤️❤️
Thanks, I've been waiting for this, I even kept checking my RUclips maybe I'm the 1 that didn't get the notification
Walahi.... I don laugh dey cry oooo 🤣🤣🤣🤣
Remote nah werey😂😂😂😂😂Dele dey learn sha for savage😂😂😂
Is the last scene for me 😂😂😂😂😂, Remote don shenk Dele
Dele don loose guard 😂😂😂😂
I have had to come again and again to watch this episode 3&5 and they are always new and fresh to me dele and remote match chiere😂😂
My remote na boss I can never miss this mystery in the jungle laye 😂😂
Remote mapa mi now in shank voice 😂😂😂😂
🏅🎖️🏅🏅🏅🏅 this award is for you guys
All this banter wey brother dele dey do no fit reach apostle remote own😂😂😂
😂😂😂 ikupa dele
Aww 🥰🥰
Full of comedy 😍😍
Omo this is very good and passionate love you guys
The last part is very funny
I don back am more than 4times
Omo dele is gone 🦅
Since I don wait tire 😂😂😂
Shae na here dele come wae no make am dae Sunday service with him papa 😂😂😂😂😂
The end too funny 😂 😂😂😂 see the way dele Dey look😂😂😂
Egbon adugbo weree 🤣💔 osinwin omo oni comedy Osinwin ruleeeee ✌🏻
Small yansh dey shake o 😂😂. Keep it up brr , waiting for more episodes
Dele don enter yawa😹😹
Dele oya sope oti lol 😂😂😂
Dele no they carry last 😂😂😂 baba Awon Werey 😂
This is Hilarious abeg😂😂😂😂.Remote I Dey try
🤣🤣🤣🤣🤣I can't stop laughing oooo... remote and sense..🤣🤣🤣🤣
First to watch this🥰
This is a work of Art, A display of Intellect
Kudos to you remote, More Wisdom i pray 🙏
LMAO akoi space 🤣🤣🤣🤣
I've been waiting since for this 😊😊😊
Remote na real Werey hmmmm hmmmm Dele still no understand damn !!!!,Dele say rat head like Zaza wtf nice 👍 one thou God blessing always
Welldone Remote and Dele Omo wooli😂😂😂😂😂
I laughed my socks off. Remote is so funny.👏👏👏
ruclips.net/video/9VVAmDHbw3o/видео.html
The two of them nah my role model 😎🧘🏾♂️
Dele don pass him band Rey
Good job bro 👍 dele omo woli great you
You too much ❤😂this so much funny 🥰🥰😁
Love this ooo
Keep it up sir
More revelation
Weyrey say small yansh dey shake 😂😂😂😂
Remote why😂😂😂😂make person Dey jog from a place to another place 😂😂omoh 7 times in a day😂😂😂im rolling 😂😂😂
Seniority dey for jungle 😆
lolzzz so funny! Dele and Remote.. I like the "lalude ko, lampard ni" thing, very funny.. Pls save Dele o.. God will not punish him.. Well done, Remote!
Great work man
This guy good I swear 🤬 him gat collect awards 👏 I swear 🤬
Nollywood and comedy 🤣
Guyyy, Remote is just good fr 😂😂😂 ,The beginning cracked me up ,Didn't know the end was another laugh entirely. Om
Remote 😂😂😂😂Nd Dele on this one
Very smart move Remote I love u bro ❤😂😂
Omo this guy sabi 😅😂
Awo lo 🤣🤣🤣😂😍
Remote and banter na omo iya 👋🤣🤣..tanx for always putting smile on out faces ..
omooo, but dele na werey... 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣.... Remote and feel Omo woli... Weldone guys👏👏
Werey tun gbe eran lo😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂