Erigga - Industry Nite Refix [Official Video]
HTML-код
- Опубликовано: 19 июл 2017
- After the release of the track, Coporate where he features King Perry, The Emirate Empire recording artist drops the visuals for yet another awesome work of talent titled Industry Nite Refix
The Video was directed by Tosin Igho
Curated by www.freemedigital.com
vevo.ly/aGLEqX Видеоклипы
After Mohbad’s situation, I just had to come back to listen to this prophesy. True true, label contract na like concrete work 🕊️
who d folo me feel erriga 4rm china hia.abeg just 10 likes for my guy erriga.dis guy too much
Agu Ebere bright
Billions like for my Nigga):
Feeling it from Amsterdam
❤💚💙💛
Palionus
I don't smoke,nor drink neither do I played gambling but my friends calls me gangster all because of my love for Eriggar....I can't stop playing Eriggar music,he's rap, he's Street Eriggar the industry, much love for you paperboi!
Erigga is my best Nigeria rapper.
He sounds so clear and also funny.
erigga Don burst
this one nor b 1 million views, 14 comment o
God bless u *a trip to the south* best rap album, headies where Una dey
I wont stop till my money long pass devil gown ..........if na beef u dey find i shade am like suya..... abeeeeeeeeg
Erigga for president 2019
Erigga is The Truth
Best rapper in naija luv from Germany 🇳🇬🇧🇪🇧🇪
Erigga you are the truth man....nor worry we go spoil everywhere
one thing about erigga...e no dey find lyrics. everything so pure, and well blended
I still wonder why hit like this never hit a million like and 5 million viewers for a start this Na classic from a huge talent. Value your own .. NaijaMade
Damn! Erigga! I love this video man
Big up brother. You're the realiest thing that has ever happened to Nigeria music industry. Thumbs up if you're still rocking to this jam in 2019
It 2022
This is 2022 and I'm still here
I c u G
Abeg 100M like for my guy
Love you boss
Erigga u burst my head with this one... Christian Ronaldo plan to see lil Wayne, my plan na to see u won dey.. bigger u
My kinda flow Erigga you never gave up now your voice is going global I hope God grant me the same grace
Eri baba. One of the most consistent hip-hop artists in the World
Dopest
naija as a whole
i value erigga than any other musician
pinpoint
Godwin Gaius me too
Also me
Yes ooh my brother
If portable say e dun rich emagin my oga when industry since year's ago. Enjoy with brai 🧠
Eriggga you re a father of the rap game. Bro you jus said it all....
Rigga na bosssssssssssss no cap. GOAT
Erigga to the world one love bro
Niaja no know say you be material dem just dey underrate you.....big up brother..
The king of 9ja hiphop......clear road 4 dis man
Anytime I watch this video I must comment it's one of the realest rap songs I have ever heard...
erigga i hail for this video
"Rappers deh fear dem no believe say I go blow one day...Heart deh beat like person weh follow one way"
Awesome video, erriga is d 2pac of dis industry.
I like erigga so much his talent is endless.
Paper boy lyrically made from day one
Damn! If you haven't heard this, then you haven't heard life! I am in LOVE! with this track!
Erigga dey spit abegggg
erigga na u b our Wayne 4 9ja
This guy most be naija best raper
He is better than MI
@OG rikky you nor talk this one well ooo
Mi abaga na bros oo
2019 and i'm still here.... Erigga is the best
This is touching very!!! Them no regard rappers for naija , and if you go Bebe upcoming lol rip! There’s no change for what’s happening, we go just lock up, continue the hustle
Exactly wetin happen to Mohbad... Rip young king.
Listening to this lovely sound from England..he killed it men🛀🛀🛀😯😯😯💕😘😘👊
I die for your matter 💯 if anyone try you they have me to answer ,,Is me Ezeyoung soon dey go here my mattres🤒🤒
A trip to where money dey you fit need visa, but trip to where money no dey you fit just Waka put anyhow. Erigga baba I hail oh... Money still dey long put anyhow.
Gbolahan was here
Erigga d street king
I’ve been jamming this since . And still
u the best my man god bless Delta
Erigga always lyrically dope
I heart u man
Erigga dat head wey dey break kernel! You for leave the original industry nite as e bi ... still feeling it as usual. Take us to the South ma pikin
Erigga mi world best
I don watch this video pass 15 times, and I never get tired
All your music dope and funny
Erigga you said it all 😢 God bless you RIP MOHBAD
....heart dey beat like who follow one way...this dude is sick
Lol nah my boss
I swear 😂😂
Always lyrically on point with a blend of truth on every beat....nice one man kip it up cuz ''even pikin go relate to ur flows''.......
💥🔥🔥🔥🤯
YOU MUST HAMMERR!!!!! WHO TALK SAY YOU NOR GO TOUCH HEAVY GO KICK BUCKETTTT!!
I'm still here. Masterpiece. 🥺💐🙏🏾
King paper boi .. Erigga we gat your back like Jerusalem fens
Who day here from Luxembourg
Erigga is honestly underrated, king of the south, most rappers in Nigeria are lyrically lame, he is a true lyricists
I don big pass person wey dey write..na straight from my head... u b material eribaba
MBN Marley boy nation
Erigga indeed the king of the south💪keep it up we got your back✌✌
🔥 🔥 🔥
Erigga new money
To be honest, you always blow my mind anytime I listen to your music
Erigga yhu too tight abeg.
Beautiful masterpiece. Upcoming generation would listen and Enjoy
Erigga said it all…. RIP mohbad
Sky e agagu and Erigga need a collaboration songs together. Love from England ❤
Nor be lie my gee warri for life brother bless
May God bless you erigga.... keep moving no stopping.... you will get there one day....
True talk bro..... u go blow because u dey talk d truth
we dey fill u from Italy. Torino....(Saviliano) street take over one day bless up
Bro I feel ur flow.....
Am ur day one fan...
It's 2021 and still really the realest rap song from the side of the map...
This erigga guy you too much.. just that they have been rubbing you of what belongs to you.. You reach artist when them dey serve oohh
My favorite Rapper
Felling eriga since awokpo
Dem no get two head
Real matter
We belive Eriga from Germany 🇳🇬🇩🇪
Erigga the best
Erigga u bam
Erigga me and my boss dey feel u for Europe for ever fan
Non change your style o we love 💙 you just the way you are bro 👑
A man like EriGGa
Exactly waiting happen to mohbad 😭😭
Erigga I play ur music all the time , please let me say this here l love you
king 👑
This one give me goose bumps.. The way this rap deep I drown inside this one bros..
ERIGA TO THE WORLD 🌎
Eriga!!!! Dope beatz
This is it Errgga 💯💯 let it out
eriga too da make me da reason well with his lyrics🔥🔥
My guy Erigga, feeling you like Air Condition
Best rapper in Nigeria number one erigga
Dope concept paperboi.Dope concept.Street de ur back
Greatness
WOW!!! Straight up DOpe! bro basically 'casted' every stakeholder in the 'Music industry' it's like everyone is guilty of a wrong doing from the look of things ''...enter cotonou go by like 20M car...E be like say endorsement be the new swag''
Mad message bro... tru talk. U gat cash u ain’t trash no more.
more grace bros
Baddest 4Ever 💪💪🙌🙌❤❤
Warri say ABEGGG
no be lie my man