Abeg go siddon for ground. u not know Rukky before? Rukky abeg try remember say na you buy the land ooo. Go collect the papers make dem park and get out. Rukky you dey craze well well. Make hand touch you first. Omo ekpana😂😂😂😂
Advise your daughter Papa Rukky don try for am to wait for days before he come carry everything because if not other girls Rukky for don collect even wig since 😂😂😂
Rukky but you been too do cause na relationship you spend all that kind of money for, if you dun come Marry her you go do heaven and earth for her oh. 😅😅😅😅😅
Na so Dem dey do if u be man if you like go dey do all this ones for woman money wey u use take care of mama papa and siblings u use am dey do true love ur mind go dey
Na just acting normal normal you breakup with girl you go day carry properties for why you and the girl nor make love you go pay for each night your eye go clear do am reach warri first your mind nor go touch ground 😂😂😂😂
Rukky u just clear and clean empty everywhere ooo
My man Rukky I dey hail ooo
No be to break up with Rukky is where it stops, but just fear his return 😂😂😂
I dey tell you😅😅
@@shawolin 😂🤣😆
Fact ni yen 😂😂😂😂😂😂😂
Rukky nor dey disappoint 😂😂😂😂
This one wey Rukky no say sho for this one hop all is well 😂😂😂
baba no dey disappoint 😂😂
Rukky weldon ooh 😂😂😂😂
I’ve been following you up since day one.. you are good bro ❤
Abeg go siddon for ground. u not know Rukky before? Rukky abeg try remember say na you buy the land ooo. Go collect the papers make dem park and get out. Rukky you dey craze well well. Make hand touch you first. Omo ekpana😂😂😂😂
Bro no dey disappoint
Remember say he go come collect anything when he buy for you and your father 😂😂
You no collect ur wig😂😂😂
Guy u no day disappoint 😅😅😅
Advise your daughter Papa Rukky don try for am to wait for days before he come carry everything because if not other girls Rukky for don collect even wig since 😂😂😂
Oh my lovely rukky
Ah rukky forgot to go with the wig? Not rukky that did these ones. 😂😂😂😊
She no say she go find work ooo she say she go find another boyfriend
Some women sha...
Rukky and problem na 5 and 6 😂😂😅
You and SK just get the same lifestyle 😂
Wetin that man wear 😂
Na Delta attire na
Rukky but you been too do cause na relationship you spend all that kind of money for, if you dun come Marry her you go do heaven and earth for her oh. 😅😅😅😅😅
😂😂
😂😂😂😂rukky no well
You guys are good 👍👍
OSE house don empty😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂 my gee
Nice one
😂❤😂❤
Rukky can carry he property back
😂😂😂
😂😂😂😂😂
😅😅😅😅
Second to comment Rukky 🎉❤
🤣🤣🤣
Na so Dem dey do if u be man if you like go dey do all this ones for woman money wey u use take care of mama papa and siblings u use am dey do true love ur mind go dey
Rukky my guy
Rukky no na
Rukky try settle things
Na why 😂😂😂😂😂😂😂
Ose 😅😅😅
RUKKY u get girl friend for real life soooo, girls go day run for u for real life oh
First to comment first to like ❤
😂😂🎉🎉😂
😊😊😊😅😅
E no even greet finish
😂😂😂😂😂😂😂
Wahala 🤣🤣🤣
Na just acting normal normal you breakup with girl you go day carry properties for why you and the girl nor make love you go pay for each night your eye go clear do am reach warri first your mind nor go touch ground 😂😂😂😂
Na warri boy you Dae voltage?😂
Wahala