I swear boniface bad mouth no be hear, but I love his simplicity, cheerfulnes and friendliness. Thanks beau and Boni for making me laugh so loud in this terrible time in this country called Naija. God will keep promoting you for us your fans, you will keep growing, glory to glory brother Boni!
anytime Victor opened his mouth to speak, i was just scared and emotional for isbae U...the savages were epic..."..as ur papa no celebrate when dem born u..."Ahhhh...o poo
Omo I saw a comment about victor at Bea u, the speed way I carry com here motto nearly jam me for road. See as my love dey roast with polite voice and steeze😂😂😂 Bea U don jam
Chaiiiiii. This episode Crack me up Gan. From 1st to last second na laugh I just dey laugh. Bae-U need to enter bathroom baff all the insults comot for him body. Omo if you sleep like this, I can not guarantee your future oo😂😂😂
This is by far the best episode I have ever seen on this show. Boniface: 100, Bea u barbie:0. The roasting was loud throughout without stress😂😂. Please we need a part 2.
Curiosity made me ask❌ Curiosity made me collect✅
😅😄🤣🤣
I swear 😂😂😂He just dey collect anyhow 😂
😂😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂
Boniface dey savage with calmness 😂😂💔
Ajeh😂
Mayor I see you 😂😂
Ajeh seh😂😂
Ajeh d guy nah mad man😂😂😂
Ajeh 😂
First time Barbie go stand up for person he dey interviewed😂😂😂Victor Boniface I salute you
Victor is mean
This still remain the best episode ever😂😂😂💔
Am telling you am always here to hv fun
For the fact that he didn't speak ill of other Nigerian players..... Respect bro❤❤.
Who needs a part 2 like me???😂😂
This was the best episode I've seen no cap.
He did his research before coming giving him back to back😂😂
Abeg we need part 2, most interesting episode @victorboniface thumbs up
I do 😅😅😅😅
Am with you in this🙋♀️
Na Victor fit you hahahaha
Part 2
This guy made it as a Footballer and comedian successfully😂
U ar right is jst too funi😂I rili enjoy dis episode.love bae u❤🙌
He just too funny 😂😂him plan Bea u come oo 😂😂
He funny aswear
Yes
I swear boniface bad mouth no be hear, but I love his simplicity, cheerfulnes and friendliness.
Thanks beau and Boni for making me laugh so loud in this terrible time in this country called Naija.
God will keep promoting you for us your fans, you will keep growing, glory to glory brother Boni!
"you can go" "i no dey go"
Na Boniface get this show now 😂
I dey tell you 😂😂😂
Sure
Give me the paper let me ask you 😂😂
We want part 2 of boniface abeg! Who’s with me?
Am wit u
Also with u
❤
Meeee
I want simi and Boniface to be on the show together so they can finish bye u barbie with insult
I don’t think I can get over this episode so soon 😂
This is my fourth time of coming here 😂😂😂
🤣🤣🤣😂
This is the best so far
@@Ladyhappy absolutely the best👌
Me too oo
Victor Boniface be calming down ooooo. Na person pikin you dey demolish like building so 😂😂😂😂😂
As in na d papa own vex me pass haba
Real definition of “I came prepared “😭😂😂
I haven’t seen anybody that makes bea u see hell and run away from his show than boniface 😂😂 boniface deh savage with calmness 😂😂😂
I swear😂😂
I love Boniface,walahi...see as Baeu gentle...lol
I love this guy....! I like the way he savage beau
Mr Frank and Daddy Jide did.
Frank edoho abused him. And he walked out. Kate Henshaw also abused him wella
This is the best among all 😂😂😂
Buh dis guy looks so calm, he just dey enter BAE U anyhow
💯
I just fall in love with boniface😂😂😂 bae u don see wetin pass am, Peruzzi dey learn from dis guy abeg. See roasting😂😂😂
Boniface dey roast am with composure 😂😂
I swear too much
Swears
Composure and steeze...
😂😂😂 this guy
that's what we call steeze 💯 composure 💯 ogba 500
Omo!!! 😂😂😂😂 The One choke ooh! Boniface just dey give am! Back to back!!! GOAT for reason!
Bae u actually saying "Daddy mi mawa daran oo" is the funniest part for me
I swear his was really in trouble
Its the way Victor savages with calm face😂😂😂
God abeg😂
"No be everybody dem dey lift, some dem dey throwaway" kasa!!!!😂😂😂😂😂😂😂
Omoh this victor just dey enter barbie 😂😂😂
Too much
back to back
😂😂😂😂😂for the very first time isbae u see person wey finish am for this show😂😂😂thank you victor osimhen oh sorry boniface😂😂😂
Make Victor Boniface no see this your mistake else na once he go reason your family matter 😂😂😂
Iwears😂😂😂😂😂
😂😂😂😂you de find problem wey big pass you o
@@felixpromise001I swear 😂😂😂
😂😂 i swear @@felixpromise001
Boniface dey give me joy watching from the Gambia 🇬🇲🇬🇲❤️😂😂😂😂
You see that part wey dey say ‘so help me God’ nah your life story
That was mad 😂😂💔
Mhen I was looking for this comment 😂
@@augmentcomedy Aswear Victor nah mad man, but him own no enter street 😂🤔
😂😂😂
@@promisejames4624I swear 😂😂
😅😅😅
He didn’t care how he felt😂
He was just giving him back to back 😂😂
100% steeze 😅
100% composure
1000% werey 😅😂
Bea U Barbie just dey collect 😂😂
Back to back
Nicki d Barbie*
Woto woto!!!! 😂
As in! His calmness was 10/10! Baba just sit down dey give Bae U back to back without squeezing face😂😂 He came to catch cruise😂❤
😂😂😂😂
I never knew Victor Boniface is this funny 🤣🤣🤣.
He is an interesting soccer star and could be called a comedian as well. Kudos to you 😅😅😅
*football
This is the best i have ever seen on his show,fire for fire,we no dey carry last 🤣🤣
"Na wrapper you wear as boxers? Or na bedsheet?" 😂😂😂😂😂
Bro got revenge for all Guests that have been on this show 😂😂
Swears😂
looking for this comment
Like Tf 😂
Honestly
For real 😂😂😂
It's the 'I no dey go' for me😂😂. Why you no go go for show wey no be your own?😂😂😂. The host bit more than he could chew😂😂😂
Boniface, I love the punchline. 'No be everybody dem dey lift, some dem dey throw away'😂
The guy no just allow my host papa rest 😂😂😂😂
😂😂😂
At all
I thought he was going to feel bad after hearing he's dad is in heaven buh no😂😂😂 Boniface no even bon face😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂he say he papa movies no dey Netflix😂😂😂😂 have laughed so hard in a while
Omo this is my favorite interview on your show 😂😂😂😂😂😂
Gentleman Boniface with an atomic tongue...the guy can roast
Legend has it that Victor Boniface is still sitting in that chair.
😂😂😂😂
😂😂😂
E be like say na yinka ayefele send victor come because of the last part.
Who can relate 😂
Oh my God😭💔😹
Jesus! Victor floored him😂😂😂 he Dey beg am to leave😭😂
Bien Aime soul Baraza brought me to this channel.pure greatness
Are you talking about Bien from sauti saul 🇰🇪 😊
"Because there's someone better than me,and he's my very good friend "..... Boniface dey humble i swear ❤A very calm good guy
This guy is brilliant.. he has response for all the questions
Bae U is such a gentle man I felt his pain when his dad kept coming up. Respect
He's a good sport. Props to Victor for finding the rare comic relief in that.
Papa dey chop insult 4 naija sha😂😂😂😂😂
Talking about bad mouth, He didn't see Frank Edoho coming😂😂
Make in invite Jim iyke make everywhere scatter
bros e wan go invite ojuju@@EzekielIkezahu
HONESTLY 😂😂😂😂😂😂
@@EzekielIkezahuikrrr😭😭😭😭
That part them Say so help me God.. na your life story 😂😂😂😂
Victor ooo
This is different. First time Bae U dey learn...
Boniface deserves more recognition in the media scene, his cruize is effortless 💯💯💯
Lol maybe you no dey twitter 😂 na werey for twitter nobody don't know him on Twitter
E
This is the best among all the show
Where you papa dey
Daddy Mhi Nawa Daran 😂😂
😂😂😂
Seconded by me, period
Aswear 😂😂😂
Werey boni finish him
He shouldn't have put his dad.
You see that place wea dem say "So help me God" na your life story. Bro... i choked on my meal🤣🤣🤣🤣
If Boniface no be footballer I swear na comedian e for do 😂😂😂😂
Aswear😂the guy to funny😅even him tweets d ever sweet me dia😂
Ajeh 😂😂
Honestly😅😅
The guy na savage with calmness😂
Aswear.
The Bluetooth for his bears no connect successfully 😂😂
This was the best episode of this show😂😂😂part 2 please
Oh no, this was epic, Bae you dey collect pass the energy e dey give 🤣😂
anytime Victor opened his mouth to speak, i was just scared and emotional for isbae U...the savages were epic..."..as ur papa no celebrate when dem born u..."Ahhhh...o poo
Exactly!!!😂😂😂😂
Boniface tank u. See cooking spaghetti + beans + egg + pizza + puff puff, anything just Dey boil for that studio. The mixture come Dey delicious 😂😂😂😂
BAU don jam person wey pass am 😂😂
See humbling!😂
100%
Omo I saw a comment about victor at Bea u, the speed way I carry com here motto nearly jam me for road.
See as my love dey roast with polite voice and steeze😂😂😂
Bea U don jam
The part that got me rolling was, ‘may god no allow us born omo as pikin’ 😅😅😅
Omo that side really touch me oooo
Victor did this on behalf of Yinka Ayefele😂😂… we are proud of you boy😂
I swear 😅😅😅, he nearly got that man heart attack
Exactly 😂😂😂
I swear
𝔸𝕤𝕨𝕖𝕒𝕣 𝕄𝕒𝕟😅😅😅
100%
Boniface calmness with em savagery response is just out of this world 😂
Guys ehn😂😂😂...you hear say d papa don kpai u still dey yab the man😂😂😂... I luv guys ehn dem no get wahala...free-spirited people😂😂😂
This is literally one of the best I have watched 😂😂😂
lol this victor no get chill pill ooooo Omo e just Dey enter bae u anyhow I love it 😅😅😅😂😂😂😂
This guy just dey steady give am back to back😂😂😂😂😂
E too sweet me😅
See as weyrey yansh be inside joggers😂😂😂....Bae U just dey carry who pass am these days😂😂😂😂
Victor continued from where auntie Kate stopped 😅😅
Bae u don jam person wey pass am,boniface you to much I love dat ❤😂
Papa never blow pikin never still blow got me😭😭😭😂
😂
Still got me😂😂
That part hit😂
Same way ur dad didn't celebrate when he gave birth to you got me too😂
😂😂😂@@balogunmoyinoluwa5094
This is absolutely one of the best episode for me so far ❤
Boniface na serious werey 😂😂😂😂😂😂😂😂
I love him already.
He came very prepared.
This is the only episode that I've watched over and over and over again...never stopped laughing
Boniface na baba ogba😂😂😂
First time I go laugh wey tears go comot for my face...
You no make your papa proud in heaven isbae u😂😂😂
Jesus 🙆🏾♂️😂 boniface dey move like that 😂
For the first time, I have seen this guy speechless and defensive at the same time. He really met his match.
Boniface is the baddest savage on Twitter
Meeeeen this Boniface naa mad man 😂😂😂😂 bae u and him papa just dey collect anyhow 😭😂
For us that are watching this repeatedly let gather here 😂
I’ve watched this more than 10times 😂😂😂
@@mondaychidinma3709 and we will continue to watch 😂
I swear
Boniface 😂 Dude it's Savage
We choke 😂😂😂
I love this particular interview 😂😂 see how Victor is giving baeU back to back
This guy too dey savage ehn 😂😂😂😂😂😂 I love him ❤❤❤
Omo, these guys just dey burst person brain 😂😂😂😂😂
Boniface no dey hear anything 😂
He just dey savage fire for fire🔥
The concept of this show out of the box
Brilliant and creative
Boniface just dey burst bae u left and right with laugh but baba dey hold am😅😅😅
I will pause this and continue at home because the two of you want to make me look like a mad girl inside this bus but God no go gree for una😭😂
😂😂😂
Hello
😅😅
Look like?
Chaiiiiii. This episode Crack me up Gan. From 1st to last second na laugh I just dey laugh. Bae-U need to enter bathroom baff all the insults comot for him body. Omo if you sleep like this, I can not guarantee your future oo😂😂😂
Na truth ooo. This one hot ooo😂😂😂😂
This guy dey savage too much ajeh😅😅
The part that got me smiling hard na were he said the part of national anthem "So Help Me God" na ur true life story dem dey talk omoooo😂😂😂😂
Gbasgbos
He say you know the old one
This Boniface Dey craze fr😹😹😹
If you come here because of Bonifica>>>>
I came because of Porto
@@adeyemobode953brooo 😂😂😂😂😂😂
@@adeyemobode953😂😂😂😂😂
I came because of boniface*
0:02
Always coming back to watch this..... Invite him again please 😂😂😂
papa for heaven self dey chop am life..... boniface god of savage
The moment bea u said baba mi ma wa da ran oo 😂😂😂😂😂😂
This is by far my favorite episode 🙌🏽🙌🏽
Smiles,can't stop laughing......this Victor Osimhen is so so funny,calm,cute and I love the fact that he's giving bae u bumper to bumper
That jersey part made me laugh out loud 😂
Bea U has jam person wey pass am
Boniface no even allow bae u breathe God abeg oooo🤣🤣😭😭😭😭
Finally, Bayo met someone wey finish him for him show 😂😂😂😂
Victor Boniface na were ooo😂😂😂
This is by far the best episode I have ever seen on this show.
Boniface: 100, Bea u barbie:0.
The roasting was loud throughout without stress😂😂. Please we need a part 2.
Victor really came ready for him 💀 He really finished him 😂😂
"Nicki d barbie"😂😂😂
The "You're the first man that's older than your father, you look older than your dad", throw me off😂😂😂😂. Boniface dey craze gan😂😂😂
😢
They should do more 😂😂.. the host na werey
Honestly this episode nah bomb 😂😂😂😂😂
But why this innocent guy dey enter beau like this 😂😂😂😂😂😂I laugh pear for body 😂😂😂😂
Curiosity made me ask gone wrong 😂😂😂😂, oga run away from his guest😂😂😂😂