You are calling very dark man managing very dark man dey give people 200k 300k to start buisiness how many people u don give money 💰 una go carry car 🚗 think say una don arive yeye Girl soon e go strong for una this una face go disapear soon 😅😅age go set in
The ode no get sense and no come even get nuisance attitude join, na this kind of girl dey be office for guyman wey go chop her money even beat her join. Better ozuor
Wetting dey pain me for where dis girl dey be say she talks too much and she no get character but no be dat one dey pain pass na say she no get yansh join carry breast full chest
You have difficulty in hearing obviously. Even, if you hate someone you won't die to say the truth.😅 She said, very dark man came for her first. Na, lie?
Uriel's skin is lovely ❤❤❤❤❤
Uriel you look so amazing and ageless. Welcome Sandy baby. You look good as always.
I love this saidaboj
I love Uriel’s Igbo 😅
Verydarkman still typing... 😂😂😂
This won't slide. Very Dark Man will give you his response soon. You're gonna learn, and you'll learn the hard way.
Why una dey give this girl platform?
Abeg rest 😂
U like this u don enter screen before?
😅
@@memoratashoes2024😂😂😂
She doesn't care about people like you 😂
She’s trending and this is the media
The girl in black is the Caroline the SB of Nigeria.
I love this girl so much. My favourite rottweiler x pitBull ❤
finished babe😊
Oloun seh
🎉🎉
What a premiere
Very dark man is coming 😂
You are calling very dark man managing very dark man dey give people 200k 300k to start buisiness how many people u don give money 💰 una go carry car 🚗 think say una don arive yeye Girl soon e go strong for una this una face go disapear soon 😅😅age go set in
Age, go set in for you two. So, what's the issue? If she is helping people must she come and show you online?
U daft @@StarFlame-l1i
Struggling to see the beauty
Aunty inside scoop why are you deceiving ds child like ds?
I blame the Pulse NG for this Mislead.
The ode no get sense and no come even get nuisance attitude join, na this kind of girl dey be office for guyman wey go chop her money even beat her join. Better ozuor
For your mind
See person wey say he's irrelevant😂😂😂 and she's the relevant
Now you both have realized that VDM is richer than una father
Wetting dey pain me for where dis girl dey be say she talks too much and she no get character but no be dat one dey pain pass na say she no get yansh join carry breast full chest
Na that yansh wey she nor get pain me pass 😢😂
She has Yansh not every male love oversized bom bom
As if una dey treat the ones with big yansh respectfully. 😅
This one na female very dark man, theyre on the same level and him still pass her
Una don start o
I swear down😂
SAIDA why? Did you say “portable “ chai you don fall our hand
Only olosho girls or women because I nor know wetting to call tbis one will say negative things about very dark man
This girl no get one single sense like this...
Invite VDM
Omo this one go marry so??
My brother one fool go still marry am o...
Olosho no dey get crush let alone getting married o. Na olosho man dey marry this one now.
😂
😂😂😂 One idiot somewhere 5:21 dey pray make their path cross
She really avoided so many important questions...and the dou are not making sense...imagine her not knowing the colour of killer whale.rubbish
Funny enough uriel is my ex.. I re__gret leaving her🤔
The girl in black mouth is running like nika nika. Do you know nika nika? Come to Ghana.
No
Very dark man is irrelevant 😂😂 but you needed his name to promote the video 🤔 that seems relevant to me.....
You have difficulty in hearing obviously. Even, if you hate someone you won't die to say the truth.😅 She said, very dark man came for her first. Na, lie?
U say dey no reach u beta respect yourself and still talk with ur sense
i have laugh here tired o
whatever she said, you dey speak nonsense
No wonder the video no get more views because you dey talk rubbish
U de talk like say ur video fit get views😂🤣
No wonder now 26 subscribers you get after 2years hopeless fool😄😄
Trash!!! pulse ng make una dey do well na
This video is a complete waste!💯
True
Untrained child
Very true brother
Rubbish
Boring podcast🙄
Very true
That very dark man is naive