Ha, Goya menor I heard that you're looking for Lade o(Menor) Hmmm yeah eh If I say(ah) make I think am make I reason am E plenty die(Uwe?) Nor be say na me do pass but I nor carry last(Oniatana) Grace e cover me You know I nor fit carry last (Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear) If I say(ah) Make I think am make I reason am E plenty die(Sheabi meka tamuwa?) Nor be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana) Grace e cover me you know I nor fit carry last (Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear) Back then when I Dey Nekpen-Nekpen Head burn hands cold Everywhere piete-piete Thank God for as e be today Kilosele gon gon Wetin Dey suping now? Cos I'm chilling with the most high Anything wey I do na the most high Nor be me run am but na Grace(Grace) So make nobody put hand for my lane(lane) Cos if you do, you're messing with the grace Oniatana If I say(ah) make I think am make I reason am E plenty die(Uwe?) Nor be say na me do pass but I nor carry last(Oniatana) Grace e cover me You know I nor fit carry last (Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear) If I say (ah) Make I think am make I reason am E plenty die(Sheabi meka tamuwa?) Nor be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana) Grace e cover me you know I nor fit carry last (Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear) If to say(if to say?) Man be God(Man be God o) Then for roll me away To the place wey I nor know Oh oh oh oh Thanks for mouth(E nor go finish) Grace for head(E nor go finish) Finish finish finish finish If I say make I think am make I reason am E plenty die Nor be say na me do pass but I nor carry last Grace e cover me You know I nor fit carry last (Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear) If I say (ah) Make I think am make I reason am E plenty die o(Sheabi meka tamuwa?) Nor be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana) Grace e cover me you know I nor fit carry last (Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear) Water run down my eyes When I think the many many things wey man do pass through My guy it's true One papa, one mama, ten pikin All living in a room It is true Them be nor believe in the boy Them be done give up on the boy Them be nor turn up for the boy Them be nor pull up for the boy Oniatana If I say(ah) make I think am make I reason am E plenty die(Uwe?) Nor be say na me do pass but I nor carry last(Oniatana) Grace e cover me You know I nor fit carry last (Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear) If I say (ah) Make I think am make I reason am E plenty die Nor be say na me do pass but I nor carry last Grace e cover me you know I nor fit carry last o Goya menor Damilo Wayne Oniatana
The chorus can be roughly translated as : If I think of my achievements so far, it's massive. I may not have emerged top on the winning list but I wasn't a loser either. All of this was made possible by grace(God's grace). This grace has sustained me till date. This is a rough translation of the song
Make I think am make I reason am E plenty die (Sheabi meka tamuwa?) Nor be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana) Grace e cover me you know I nor fit carry last
THIS IS DEFINITELY WORTH THE WAIT❗❗💯💃🏼❗🥳🥳🔥🔥🔥 Goya menor my guy😎 and Ladé my lady🤩. I love you both🥰. This is so beautiful. Big ups to BIG SHOOTER🎥, big ups to the producer of the song, big ups to the cast & crew of the video, big ups to everyone who made this song and video as amazing as it is✨. You all did a great job. I love the music, the video, everything!!!🔥🔥🔥🔥🔥 Keep doing great music Goya🎼. I'm always here to support🥳🤗💃🏼🍾💗
I understand what this song is coming from because I went through the same thing myself your food on the table so I understand when the stars come from that's why I love the story so much keep going to do what you doing goya may God bless you and everybody that made this happen amen
This song will be like "bello _God he win, it will be sing even church, I trust church choir, na ministration song be this. Nice song. It will hit every where
USA! There is a line in this song that he also uses in "Ameno"....it's the very first thing he says in Ameno....can anyone tell me what it is?? 🙏. Thank u so much. My whole family listens to Afro Beats; we love your music! ❤❤❤
Goya MANOR The main reason why I love this video because it reminds me of when I had to do put food in our home writing this It's making me cry so may God bless you for all you did for your family you kept it real again God bless you and your family amenorrhea
Where are you watching from?
Uk 🇬🇧 ❤️❤️💃💃
Kenya🇰🇪🇰🇪🇰🇪
Saludos desde Venezuela Hermano bendiciones
@@Jean-nw7hx Asante
@@nekpenikponwenosa7509 smooth
More grace my brother, We the Edo youths are proud of you .. ❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️
Muhab Qasim yes very proud 👏
Ha, Goya menor
I heard that you're looking for Lade o(Menor)
Hmmm yeah eh
If I say(ah)
make I think am make I reason am
E plenty die(Uwe?)
Nor be say na me do pass but I nor carry last(Oniatana)
Grace e cover me
You know I nor fit carry last
(Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear)
If I say(ah)
Make I think am make I reason am
E plenty die(Sheabi meka tamuwa?)
Nor be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana)
Grace e cover me you know I nor fit carry last
(Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear)
Back then when I Dey Nekpen-Nekpen
Head burn hands cold
Everywhere piete-piete
Thank God for as e be today
Kilosele gon gon
Wetin Dey suping now?
Cos I'm chilling with the most high
Anything wey I do na the most high
Nor be me run am but na Grace(Grace)
So make nobody put hand for my lane(lane)
Cos if you do, you're messing with the grace
Oniatana
If I say(ah)
make I think am make I reason am
E plenty die(Uwe?)
Nor be say na me do pass but I nor carry last(Oniatana)
Grace e cover me
You know I nor fit carry last
(Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear)
If I say (ah)
Make I think am make I reason am
E plenty die(Sheabi meka tamuwa?)
Nor be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana)
Grace e cover me you know I nor fit carry last
(Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear)
If to say(if to say?)
Man be God(Man be God o)
Then for roll me away
To the place wey I nor know
Oh oh oh oh
Thanks for mouth(E nor go finish)
Grace for head(E nor go finish)
Finish finish finish finish
If I say
make I think am make I reason am
E plenty die
Nor be say na me do pass but I nor carry last
Grace e cover me
You know I nor fit carry last
(Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear)
If I say (ah)
Make I think am make I reason am
E plenty die o(Sheabi meka tamuwa?)
Nor be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana)
Grace e cover me you know I nor fit carry last
(Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear)
Water run down my eyes
When I think the many many things wey man do pass through
My guy it's true
One papa, one mama, ten pikin
All living in a room
It is true
Them be nor believe in the boy
Them be done give up on the boy
Them be nor turn up for the boy
Them be nor pull up for the boy
Oniatana
If I say(ah)
make I think am make I reason am
E plenty die(Uwe?)
Nor be say na me do pass but I nor carry last(Oniatana)
Grace e cover me
You know I nor fit carry last
(Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear)
If I say (ah)
Make I think am make I reason am
E plenty die
Nor be say na me do pass but I nor carry last
Grace e cover me you know I nor fit carry last o
Goya menor
Damilo Wayne
Oniatana
What a jamm! I am jamming.
Goya to the world 🇳🇬🇳🇬
No one will ever forget ameno
Goya voice na thunderstorm, Zazu still dey learn....
United States of America, Baltimore, Maryland! I love my Afrobeats! ❤️☺️😉😜😍😘🥰
He used amakhatha katha awrong for real Love from a Zulu ❤ this song ❤️🇿🇦🔥🔥🔥🔥
Edo to the world 🇳🇬
I have no idea what they're saying but this is hypnotic. beautiful combination of their voices.
The chorus can be roughly translated as : If I think of my achievements so far, it's massive. I may not have emerged top on the winning list but I wasn't a loser either. All of this was made possible by grace(God's grace). This grace has sustained me till date.
This is a rough translation of the song
Make I think am make I reason am
E plenty die (Sheabi meka tamuwa?)
Nor be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana)
Grace e cover me you know I nor fit carry last
Goya's commanding voice is so overwhelming, and Lade's voice is calming.. Perfect combo, nice one 👍😊
This wonderful song needs promotion!!! Best collaboration. Enjoying the song from Ghana.
Toronto 🇨🇦
Every family has a person who breaks the chain of poverty. I pray you will be that person!
Watching from Kenya🇰🇪🇰🇪
Goya to the world we had Yung hanz,Yung 6ix ,Erigga, now we have Goya menor💯💯💯 Bendel to the world Warri and Benin na twins..
Bae, Omo you are sweet, God will give more talent ❤❤❤❤
Kenya was in love with his music till now am here representing 🇰🇪❤️✨💫💥💥
One love Africa 🌍
Edo to the world. I play this song more than three times 😂😂😂 in every party I play as a DJ
Literally to the 1% who's reading this, God bless you, and may your dreams come true, stay safe and have a wonderful day.
Wish you even more Brother 🙏🏽
DMX pattern of Rapping is coming back to Nigeria music industry. Good Job! More grace!!
I'm waiting patiebtly to watch this beautiful song from our very own Goya
Fans of GOYA MENOR & LADE inside and outside NIGERIA gather here let’s appreciate their TALENTS 🇳🇬❤️
This song is a banger more grace Goya menor, Edo to world
In my Blood... ❤😊
American African United
I don’t understand why I will repeat this song over 30 times and I am still replying. Great job!!!!!
I tell you bro
Whoever is reading this may that your talent never waste and so will your helper never rest until he or she finds you
AMEN
The Voice 🤔 Ladé where she get am❤🇬🇭💯 Goya menor you make this a Jam 🎸
I'm already in love with this song 💪🏾💪🏾💪🏾💪🏾💪🏾❤❤❤❤❤❤
Goya Menor is one of those phenomenal Nigerian artists we can never get enough of. Him de kill am!💯💯💯
We playing this song in the church here in MALAWI 🇲🇼 even the state president loves it 🔥🔥
Wow so amazing 😍😍😍😍😍😍😍😍😍😍
Anamizen 😹😹😹😹😹
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🖕🤣🖕🖕🖕🖕🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🙏🙏🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Grace cover me .u know, I no fit carry last.. afterall, adulthood na scam..
THIS IS DEFINITELY WORTH THE WAIT❗❗💯💃🏼❗🥳🥳🔥🔥🔥
Goya menor my guy😎 and Ladé my lady🤩. I love you both🥰. This is so beautiful.
Big ups to BIG SHOOTER🎥, big ups to the producer of the song, big ups to the cast & crew of the video, big ups to everyone who made this song and video as amazing as it is✨. You all did a great job.
I love the music, the video, everything!!!🔥🔥🔥🔥🔥 Keep doing great music Goya🎼. I'm always here to support🥳🤗💃🏼🍾💗
Lade is so deep and Goya menor voice is something else ❤❤❤😊
I have listened to this song more than 60x, and I still keep repeating it. Nor be juju na Grace
Nice one brother man Edo to the world 🌎 👏 👍 💯💃🏾💃🏾
Naija na talent land❤️
edo no dey carry last true true
I understand what this song is coming from because I went through the same thing myself your food on the table so I understand when the stars come from that's why I love the story so much keep going to do what you doing goya may God bless you and everybody that made this happen amen
Nekpe Nekpe Benin city to the world😄😄😄... Greater Glory church sends her love
Goya as a full blooded Bini boy,, I'm so proud of you.
THIS IS THE BEST SONG I'VE EVER ENJOYED 🇰🇪🇰🇪💥💥💥AMAIZING WORK LADE🥳🥳🥳🥳
I love the background base Goya always gives. Actually his brand 🔥 anoda hit love from Cameroon 🇨🇲❤️
This song will be like "bello _God he win, it will be sing even church, I trust church choir, na ministration song be this. Nice song. It will hit every where
15x straight. This is an all time classic. Apt illustration of the perfect union of two distinct talents to create the beautiful gift of music.
I'm so happy to see my Agbor brother doing well. God ✋️ dey. Keep shining Goya
Lovely song. Goya Menor na your time, enjoy! Grace undisputed
Edo to the world ,🇳🇬🇳🇬
I dey come from South Sudan
Grace grace grace😎😎😎😎... suggestion please release a lyrics vid translating the bini
Mhen
Teni gats buckle up oo cause this girl omolade come with bomb ,
Great song ❤️👏🏼👏🏼
Much love from Benin Republic 🌹🌺
Much LOVE.... so soothing!! Thank God man no be GOD.. We carry Grace, wey we no suppose ABUSE!! ♥ ♥ keep it up Goya!! Lade my FAVE too..
🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥 this song na next in line the song day give us more hope Joor watching from Paris
Wow so amazing Abia state. Nigeria 🇳🇬🇳🇬🇳🇬
Energy 🔥
The rap can get better
Love the story
Wish you the best
Na grace all the way
I just like the way she sings and smile at the same time, mehn this lady is good.
Watching from Hong Kong...I love diz jam coz na grace ooo
I've listened to this music more than50 times today. nice collabor.
Béni noir en place 🇧🇯🤲
You killed it braa, you have broken the one hit wonder conspiracy theory from haters, omo na grace o!
Banger
I pray for you my brother higher you are going not will stop you, in the name of Jesus Christ Amen proud of you 🙏 ❤
Very nice 👍🏻 watching from UAE
Habibi
Only one Goya Menor. No be we do pass but we no carry last. Mad tune brother!
I watch from uk and I can’t stop listening iv subscribe to both artists can’t wait to hear more
Sending love from Cameroon ❤️❤️❤️❤️❤️🇨🇲
Yet another great song congratulations👍🏾 keep representing Nigeria and Africa 🇳🇬❤️
This is a nice music with good meaning so lovely
Watching from Birmingham 🇬🇧 Uk. Well done. Keep up the good work
The fear of Goya meno is the begining of music🎵🎼🎤🎧🎹🎸🎺🥁
Benin hard to rap with oooo, nice song Goya u try oooo e no easy with benin language
Can you provide subtitles!???
Both their voice fire 🔥❤️💕💕💕💕🔥🔥✊🏿✊🏿✊🏿✊🏿🇳🇬🇺🇸
Lade dey sing sha. She needs to be on a track with Teni. Goya Menor too is fire with his style.
More Grace my brother ❤❤❤
MavtjA
More grace brother 🙏
Proud of u my edo brother..
I love Goya Menor dance/swagger/choreography, it is a super big boy swagger!
I don't know about the boy swagger, but I love her dance
@@successdibi Ok you don't know now, Ehen now.
🇧🇷🇧🇷 Brasil ❤😍😘 precisa vim fazer um show no Brasil
USA! There is a line in this song that he also uses in "Ameno"....it's the very first thing he says in Ameno....can anyone tell me what it is?? 🙏. Thank u so much. My whole family listens to Afro Beats; we love your music! ❤❤❤
Waooo really beautifull all your music god bless you too much
Keep shining my bro! We the Edo youth dey your back bro.
No be me run am but na Grace 💃🎊
Much love from Ghana 🇬🇭
Anambra state,,,ur talent is raw , brother man
Watching it from Tanzania..🇹🇿🇹🇿 much love tu you broo
Edo to the world🙌🏾💃🏽
Goya MANOR
The main reason why I love this video because it reminds me of when I had to do put food in our home writing this It's making me cry so may God bless you for all you did for your family you kept it real again God bless you and your family amenorrhea
Men this music just de give me joy 💞🙏
How comes I am just hearing this monster collaboration?
Nahhhh, this jam is underated mehn
Love feeling the Grace ❤️❤️❤️🔥🔥🔥 ONEL
Another Banger 💪👍👌🙏💯🤞👋
Great job
Isto é mesmo que entendi?Ele é da terra do Paul Tergat?
Great song with beautiful lyrics...plus lade has a very Great and Unique voice......but her voice has some similarities with that of Teni though..
All the way from Manchester one love my Edo brother
Bro dis is a hit
Full support 💞💪✌
I’m here representing Uganda 🇺🇬🇺🇬🇺🇬🇺🇬this song is ☄️☄️
Waoo love this music 🎶 🎵 ❤️ 🙌
❤🩷🧡💛💚💙🩵💜🤎🩶🤍 Wooowww ! thank you for this wonderful energy !
Grace covers me, u know are nor fit carry last