This guy is the best content creator so far..... E be like na him mama for real life be this oo. This is what I do pass through with my mum that year until I began to pay for my haircut
My dad hate hair styles 😢 from far my head dey shine even to go school dey hard me but dey no born me well to stay hux 😂 because am always receiving slaps 😢before we dismissed from school
I love you man... It'll be a privilege to shoot with you one day❤ nice content... Probably one of the funniest and relatable skit i have ever seen 😂😂😂😂😂
If your mother has done some to yo gather here😂😂😂 I mother used blade to decorate my hair and said you can now go out. Without much Ado i went back to shave bald😂😂
Bro u just acted my story only that ur secondary school girlfriend nor see u as dem de beat u de cry follow road de go the salon.😂😂😂😂I say my babe de waka pass as dem de pound me i de cry waka 😂😂
"Clean everything make i dey see e future"😂😂 this mama is savage😂
Tomorrow we dey do party for school 😂😂😂😂
This is the best skit from him, after the richman skit he recently dropped.
So you can talk 😂
I swear na dey party wey u go enter with abolo and everybody can dey look na my guy dey reason 😂😂
"Snake in the monkey shadow" party go make sense die😂😂😂😂😂
I've just remember my mother😂😂😂😂exactly same😂😂😂😂
This guy is the best content creator so far.....
E be like na him mama for real life be this oo.
This is what I do pass through with my mum that year until I began to pay for my haircut
You good
😂😂❤❤❤
😅😅😅😅😅oh sorrow, wipe everything mk I dey see my future 😂😂
Chai😅😅😅😊😊
My dad when we were growing up 💔💔 he will trim the hair with his Chinese shaving stick 😢
Life of my younger brother while growing up 😂😂
Her eyes no see card digit,but e take see hair cut😂😂😂
My dad hate hair styles 😢 from far my head dey shine even to go school dey hard me but dey no born me well to stay hux 😂 because am always receiving slaps 😢before we dismissed from school
I swear 😂😂😂
Those time any boy wey just barb galax nah Cuttis nawa ooo my parents own nah him worse then 😅😅😅
I too love this guy content 😂😂
U come resemble osihmen😂😂😂
I love you man... It'll be a privilege to shoot with you one day❤ nice content... Probably one of the funniest and relatable skit i have ever seen 😂😂😂😂😂
Big Mouth you na Urhobo Man ??? If yes abeg 🙏 like my comment cuz I go like be like you
If your mother has done some to yo gather here😂😂😂
I mother used blade to decorate my hair and said you can now go out.
Without much Ado i went back to shave bald😂😂
My belle ,. If this guy go the party again .. Mk I bend 😂😂😂
Rukvwe! 😂😂😂
Damn it!!!😂😂😂
I wonder when them go stop to the use that name for Thier skit and na my name oh 😢
This is the 4th time I am coming across this and shii is still funny asf 😅😅😂😂😂😂
We de go party for school finished me😂😂😂
I remember way i still dey my uncle hux way tell me maa go barb my hair back after i barb ponk, i barb am like 3 times😢
Still cute wt d molo😂😂😂😂
I had this drama so many time as a kid in Africa!!
Shine it well 😂😂 this wan sweet paaaa🤣🤣🤣🤣
Tomorrow we dey do party for school
😂 we dey do party for school 😂😂
Your mama no try ooo 😢I can relate mothers hmmm
HE FINALLY TALK HERE😂😂
I can relate few year back😂
I won't go to that party again
Relatable 😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I can relate
😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂
😂😂😂
😂😂😂
Na that Barthez shout for me
It's Spartans not barthez
😂😂😂😂
Bro u just acted my story only that ur secondary school girlfriend nor see u as dem de beat u de cry follow road de go the salon.😂😂😂😂I say my babe de waka pass as dem de pound me i de cry waka 😂😂
Nobody is talking about the Barber Denying him😢😂😂
Why he Dey underrated abeg
For sure I love his skits so good
This video make me remember when my mom give me money to buy my head 😅😂😂
His future is clean,clear and bright now.
😂😂😂😂
First time hearing his voice 😂😂😂😂
After that hair cut, a villain was born😂😅
This is exactly what happened to us😂
I swr my mum don do me this thing 😂
lol school party na you go turn star
Lol. You are good
You look smart now.
You finish work for this one
Pains
You are good abeg!!!😂😂😂😂😂
Omoh 😂😂😂 I dey floor dey roll oo
Party Kee u dia
😂😂😂😂
😂
😂
😂😂😂😂😂
If nh my mama she go say nh nw u kom fine 😂😂
❤❤❤