The oracle himself, the man with 14 powers combine with a man of God wow. It means that building called a church is actually a shrine. Una don dey cast una self 😂😂😂😂😂
You see for this one Ozahhhh you fail am VDM no dey show in self na you just dey fight wetin no dey fight you For content oooo VDM na your oga even popularity VDM na still your oga so stop playing bro
I like your videos but sorry…you are not bigger than Vdm; that is why you constantly use him for content when he doesn’t make any videos about you at all. Try working with him instead of working against him, please brother, united we stand. Thanks
See where your wisdom reach Mike its a shame who is fighting with you.? I taught as old as you are you should be wise but here you talk like a small child, why? Please calm talk like a mature man
Who 1st come into limelight no mean say them no fit over take am for life, u don carry VDM do clout so tey u dey claim say u too big, oracle him self, u dey cause people when dey advise u correctly, u say person na rat & u go band him ear, u still carry gun say u too tight, LMAO😅 Make other people praise u now, shu. Funny anyhow person when kobo dey change him mouth. Papa J dey help, u mean he scams d gullible with fake videos & materials. Abeg go sleep 😴
Why are you hell bent on convincing everyone that your wealth came from content creation? Why are you defending the church when you built a club where unchrist-like things happen? Are you a hypocrite or what?
See MUMU boy continue
30 mins zero like and you pass VDM
This man di disturb social media alot, they need to block him everywhere
I just nor like this guy at all 😡😡😡 make i even block you i nor wan dey see your post
how can i block him?
Brother Mike true talk if people know like you god like you that's why you are alive today
I like one thing that brodamike said ... For papa j to call the name of Jesus ehh no easy.....
I love u for d truth 😮
😍😍I LIKE YOUR VIBE👍👍👍👍
silence is the best answer to a fool, that's what VDM is doing
😂😂😂 nah today i no say you be talkkotalkko
The oracle himself with 14 powers....
Guy i dey feel your vibe
Your mumu don ripe..😂😂
Rest. You don show your nature.
Oh my man , u forgot tomorrow????
Mum guy
Oga you be nothing, very soon you go and beg Jeremiah for another money. Mumu boy you not even speak good English, Shai..😂😂
You that speak good English who no you Mum
Alcohol mixed with colos is working
The way you are getting money is not clear
The oracle himself, the man with 14 powers combine with a man of God wow. It means that building called a church is actually a shrine. Una don dey cast una self 😂😂😂😂😂
Where you da get your money
They Wii soon hear from and know that you Igbo love money more than your mother
You see for this one Ozahhhh you fail am VDM no dey show in self na you just dey fight wetin no dey fight you For content oooo VDM na your oga even popularity VDM na still your oga so stop playing bro
Why are you noisy brother Mike?no vex
I like your videos but sorry…you are not bigger than Vdm; that is why you constantly use him for content when he doesn’t make any videos about you at all. Try working with him instead of working against him, please brother, united we stand. Thanks
Crazy man
See where your wisdom reach Mike its a shame who is fighting with you.? I taught as old as you are you should be wise but here you talk like a small child, why? Please calm talk like a mature man
Oga will u keep quite
Ur mumu too much
Na small small. It will be True
See mumu 😂
U be senior mumu. U kuku no get sense
Who know near you, na you they talk about, now fear you they fear be this so ooo, he know near you.
You are just confused.
Who 1st come into limelight no mean say them no fit over take am for life, u don carry VDM do clout so tey u dey claim say u too big, oracle him self, u dey cause people when dey advise u correctly, u say person na rat & u go band him ear, u still carry gun say u too tight, LMAO😅 Make other people praise u now, shu.
Funny anyhow person when kobo dey change him mouth. Papa J dey help, u mean he scams d gullible with fake videos & materials.
Abeg go sleep 😴
Your foolishness is 001
Lol maybe his just making content
Your mumu tol much
You talk too much
You collect 1M from papa J come online dey talk nonsense, what have you done for the masses? Mumu like you
Dis man what is your problem, don't you have other things to say.
Why are you hell bent on convincing everyone that your wealth came from content creation? Why are you defending the church when you built a club where unchrist-like things happen? Are you a hypocrite or what?
Always behaving like a nuisance,even with your money,shame on you!!!
Ur just trying to get VDM attention by all means, if u didn't talk about VDM, ur nobody